Ezequiel 18

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs NVT

Sair da comparação
NVT Nova Versão Transformadora
1 God kon tell mi again sey,
1 Recebi outra mensagem do S enhor :
2 “Israel pipol, dis word wey una dey always tok for dis land, na wetin e mean? Una dey sey,
2 “Por que vocês citam este provérbio a respeito da terra de Israel: ‘Os pais comeram uvas azedas, mas os dentes dos filhos é que estragaram’?
3 God sey, “As long as I bi di God wey nor dey die, una nor go tok dis kind tins again.
3 Tão certo como eu vivo, diz o S enhor Soberano, vocês não citarão mais esse provérbio em Israel.
4 Na mi get evribody life, even una papa and mama plus dia shidren life, na mi get am. Di pesin wey sin, na-im go die.
4 Pois todos me pertencem, tanto pais como filhos. Aquele que pecar é que morrerá.
5 “If to sey one man dey wey really dey good, raitious and honest;
5 “Suponhamos que um homem seja justo e faça o que é certo e direito.
6 nor dey serve Israel pipol juju or chop food wey dem sakrifice give juju:
6 Não participa de banquetes nos lugares de adoração diante dos ídolos de Israel nem os adora. Não comete adultério e não tem relações com a mulher quando ela está menstruada.
7 Pesin wey nor dey play pipol wayo or tif from pipol. Anytin wey pesin gi-am, so dat e go borrow di pesin money, e dey riton am give di pesin; e dey give food to pipol wey dey hongry and doz wey dey naked, e dey give dem klot wear.
7 É um credor misericordioso, que não fica com os objetos entregues como garantia pelos devedores pobres. Não rouba dos pobres; antes, dá alimento aos famintos e providencia roupas aos necessitados.
8 E nor dey borrow pipol money so dat e go get gain. E nor dey do bad tins and e dey judge matter well.
8 Empresta dinheiro sem visar lucros, mantém-se afastado da injustiça, é honesto e imparcial quando julga
9 Pesin wey dey obey my kommand and keep my laws well. God wey get pawa sey, dat kind man dey raitious and e go get long life.
9 e obedece fielmente a meus decretos e estatutos. Quem age desse modo é justo e certamente viverá, diz o S enhor Soberano.
10 “But if dis man get boy pikin wey dey kill and do all dis bad tins
10 “Suponhamos, porém, que esse homem tenha um filho ladrão ou assassino, que se recusa a fazer o que é certo.
11 wey en papa nor dey do kon dey chop juju food and sleep with pipol wife?
11 Suponhamos que esse filho faça todas as maldades que seu pai jamais faria: participe de banquetes oferecidos a ídolos nos lugares de adoração, cometa adultério,
12 Or dey play poor pipol wayo; dey tif, dey keep wetin pesin gi-am, so dat e go borrow am money; dey follow sinnas go woship dia juju
12 oprima os pobres e os desamparados, roube de seus devedores ao não lhes devolver sua garantia, adore ídolos, pratique pecados detestáveis
13 and dey borrow pipol money to make gain. E go fit live? No! E nor go live. E don do all dis bad tins, so e must die and e go blame ensef for en own deat.
13 e empreste dinheiro visando lucros. Acaso esse pecador deve viver? Não, ele será responsabilizado e morrerá.
14 “But if e born pikin and di pikin si all di sins wey en papa dey do, but e nor follow am,
14 “Suponhamos, porém, que esse filho pecador tenha, por sua vez, um filho que vê a perversidade do pai e decide não viver desse modo.
15 or follow dem serve juju or chop food wey dem sakrifice give juju. Nor dey sleep with anoda man wife,
15 Esse filho não participa de banquetes nos lugares de adoração, não adora ídolos e não comete adultério.
16 opress or tif from pipol. Dey riton wetin pesin gi-am to take borrow money. Dey feed pipol wey dey hongry kon give klot to doz wey dey naked
16 Não explora os pobres; antes, trata os devedores com imparcialidade e não rouba deles. Dá alimentos aos famintos e providencia roupas aos necessitados.
17 and nor gri do wiked tins or borrow pipol money to get gain. But dey keep my law and obey my kommand. E nor go die, bikos of en papa sin, but e go get long life.
17 Ajuda os pobres, não empresta dinheiro visando lucros e obedece a todos os meus decretos e estatutos. Ele não morrerá por causa dos pecados de seu pai; certamente viverá.
18 But for en papa wey play wayo, tif and dey wiked to evribody, go die bikos of di sins wey e kommit.
18 O pai, no entanto, morrerá por causa de seus muitos pecados, por ser cruel, roubar das pessoas e fazer o que era claramente errado no meio de seu povo.
19 “Naw, yu go ask sey: ‘Wetin make di pikin nor sofa for wetin e papa do?’ Di ansa na sey di pikin do wetin dey rite and good. E keep and obey my law, so e must really get long life.
19 “Vocês, porém, perguntam: ‘Como assim? O filho não paga pelos pecados do pai?’. Não! Pois se o filho faz o que é justo e certo e guarda meus decretos, ele certamente viverá.
20 Na di pesin wey sin, go die. Pikin nor go sofa, bikos of en papa sin and papa nor go sofa, bikos of en pikin sin. Pesin wey good, God go pay am for en goodness, but wiked pesin go sofa di wikedness wey e do.
20 Aquele que pecar é que morrerá. O filho não será castigado pelos pecados do pai, e o pai não será castigado pelos pecados do filho. Os justos serão recompensados por sua justiça, e os perversos serão castigados por sua perversidade.
21 “If wiked man stop to sin kon dey obey my law; dey do wetin dey rite and good, e nor go die, but e go get life.
21 Mas, se os perversos abandonarem seus pecados e obedecerem a meus decretos e fizerem o que é justo e certo, com certeza viverão, e não morrerão.
22 God go forgi-am all en sin and e go get life, bikos e do di rite tin.”
22 Todos os pecados que cometeram no passado serão esquecidos, e eles viverão por causa de seus atos de justiça.
23 God wey get pawa sey, “Yu tink sey I dey happy as wiked pipol dey die? No! I go like if dem turn from sin kom meet mi, so dat dem go get life.
23 “Vocês acham que eu gosto de ver os perversos morrerem?, diz o S enhor Soberano. Claro que não! Meu desejo é que eles se afastem de seus maus caminhos e vivam.
24 “But if one good man stop to do good kon dey do bad and wiked tins wey bad pipol dey do, yu tink sey e go live? No! Dem nor go remember any good tin wey e do. E go die, bikos e nor gri obey my law and e dey sin.
24 Contudo, se os justos se afastarem de sua justiça, cometerem pecados e agirem como outros pecadores, deve-se permitir que vivam? Claro que não! Todos os seus atos de justiça serão esquecidos, e eles morrerão por causa de seus pecados.
25 “Den una sey, ‘God dey play wayo.’ Naw, Israel pipol, make una ansa mi, ‘I dey play wayo?’
25 “Vocês, porém, dizem: ‘O Senhor não é justo!’. Ouça, ó povo de Israel: quem é injusto, eu ou vocês?
26 Wen betta pesin stop to do good kon dey do bad tin, den e kon die, e die bikos of di sin and wiked tins wey e do.
26 Se os justos se afastarem de sua justiça e cometerem pecados, morrerão por causa disso. Sim, eles morrerão por causa de seus pecados.
27 Na so too, wen wiked man stop to sin kon dey do wetin dey rite and good, e go save en life,
27 E, se os perversos se afastarem de sua perversidade e fizerem o que é justo e certo, preservarão a vida.
28 bikos e si sey wetin e dey do nor good, so e kon stop to dey sin. E nor go die at-all, but e go live.
28 Eles viverão, pois pensaram melhor e decidiram se afastar de seus pecados.
29 Una wey bi Israel pipol dey sey, ‘God dey play wayo.’ Una tink sey na wayo I dey do? Nor bi una dey do wayo?
29 E, no entanto, o povo de Israel continua a dizer: ‘O Senhor não é justo!’. Ó povo de Israel, vocês é que são injustos, e não eu!
30 “Naw, mi wey bi God wey get pawa dey tell Israel pipol sey I go judge evribody akordin to wetin e do. So make una turn from sin and all di bad tins wey una dey do, so dat una sins nor go distroy una.
30 “Portanto, julgarei cada um de vocês, ó povo de Israel, conforme suas ações, diz o S enhor Soberano. Arrependam-se e afastem-se de seus pecados, e não permitam que eles os derrubem.
31 Make una stop all di bad and wiked tins wey una dey do, so dat una go get new mind and heart. Israel pipol, why una like to die?
31 Deixem toda a sua rebeldia para trás e busquem um coração novo e um espírito novo. Por que morrer, ó povo de Israel?
32 I nor wont make anybody die.”
32 Não é meu desejo que morram, diz o S enhor Soberano. Arrependam-se e vivam!”

Ler em outra tradução

Comparar com outra

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Ezequiel 18, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.