Ezequiel 14
Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs NTLH
1 Some leaders for Israel kom meet and ask mi sey, “Wetin God wont?”
1 Alguns líderes israelitas vieram me perguntar qual era a vontade do Senhor .
2 So God tell mi:
2 Então o Senhor me disse o seguinte:
3 “Man pikin, dis pipol don give dia heart to juju and na di juju dey make dem sin. Dem tink sey I go ansa dem?
3 — Homem mortal , esses homens deram o seu coração aos ídolos e estão deixando que os ídolos os façam pecar. Será que pensam que vou lhes dar alguma resposta?
4 Naw, go tell dem wetin mi God wey get pawa dey tell dem: Israel pipol dey serve juju and dis juju don make dem dey sin; so if dem go ask any profet kweshon, na mi God go give dem di kind ansa wey good for dia many juju!
4 — Pois bem, diga aquilo que eu, o Senhor Deus, estou lhes dizendo: “Todo israelita que sente no coração a vontade de adorar ídolos, que está permitindo que eles o façam pecar e que vai consultar um profeta receberá a minha resposta. E será a resposta que os seus muitos ídolos merecem.
5 All dis juju don make Israel pipol turn from mi, but afta I don ansa dem, I bilive sey dem go turn back kom meet mi.
5 Todos esses ídolos desviaram o meu povo de mim, porém com a minha resposta espero que ele volte a ser fiel a mim como antes.”
6 “Naw, make yu tell Israel pipol wetin mi God wey get pawa dey tok: Make una turn back from una juju and from di yeye life wey una dey live.
6 — Por isso, diga aos israelitas que eu, o Senhor Deus, estou dizendo o seguinte: “Arrependam-se e abandonem os seus ídolos nojentos.”
7 Wen ever any Israel pesin or strenja for Israel turn leave mi kon go serve juju, den e go ask profet kweshon, na mi wey bi God, go ansa am!
7 — Quando um israelita ou um estrangeiro que mora em Israel se afastar de mim, e for tentado a adorar ídolos e deixar que eles o façam pecar, e então for consultar um profeta — eu, o Senhor , é que lhe darei a resposta!
8 I go oppoz am. I go use am make ezample for odas. I go komot am from among my pipol. Den una go know sey na mi bi God.
8 Eu ficarei contra essa pessoa e farei dela um exemplo. Eu a arrancarei do meio do meu povo, e assim todos ficarão sabendo que eu sou o Senhor .
9 “If any profet give una wrong massage, make una know sey na mi wey bi God do am like dat. But I go still rijet and remove am from among my pipol for Israel.
9 — Se um profeta for enganado e der uma resposta falsa, fui eu, o Senhor , quem o enganou. Eu o tirarei do meio do povo de Israel.
10 Both di profet and di pipol wey ask am kweshon, na di same ponishment I go give dem too.
10 Tanto o profeta como aquele que o consultar receberão o mesmo castigo.
11 I go do like dis, so dat Israel pipol go obey and dem nor go turn from mi. Dem suppose bi my pipol and I go bi dia God.”
11 Farei isso para evitar que os israelitas me abandonem e se manchem com os seus pecados. Eles serão o meu povo, e eu serei o Deus deles. Eu, o Senhor Deus, falei.
12 Den, God kon tell mi:
12 O Senhor me disse o seguinte:
13 “Man pikin, if one kountry sin kon disobey mi, I go stop to give dem food chop. I go send betta honga go der kon kill both animal and human being.
13 — Homem mortal , se uma nação pecar e for infiel a mim, eu levantarei a mão contra ela e destruirei os seus depósitos de alimentos. Farei com que haja fome para matar gente e animais.
14 Even if Noah, Daniel and Job dey stay der, dia good wey dem dey do, go save only dia own life.”
14 Mesmo que Noé, Danel e Jó estivessem vivendo ali, a honestidade desses três homens salvaria apenas a vida deles. Eu, o Senhor Deus, falei.
15 “Or I fit send wiked animal make e kom kill di pipol, den evribody go dey fear di land; nobody go fit travel pass am
15 — Se eu mandar animais ferozes para matar as pessoas, e por causa deles a terra ficar tão perigosa, que ninguém possa viajar nela,
16 and even if Noah, Daniel and Job dey stay der, as long as mi wey bi God wey get pawa dey alive, dem nor go even fit save dia own shidren. Dem go save only dia life and di land go bi like wildaness.
16 mesmo que esses três homens estivessem vivendo ali — juro pela minha vida, diz o Senhor Deus — eles não seriam capazes de salvar nem os seus próprios filhos. Eles salvariam somente a sua própria vida, e a terra viraria um deserto.
17 “Or I fit send war kom dat kountry and dem go distroy di pipol and dia animals with gun, swods and knife
17 — Se eu mandar a esse país guerra e armas destruidoras para acabar com pessoas e animais,
18 and even if doz three men dey stay der, as long as mi wey bi God wey get pawa dey alive, dem nor go even fit save dia own shidren, na only dia own life dem go save.
18 mesmo que esses três homens estivessem vivendo ali — juro pela minha vida, diz o Senhor Deus — eles não seriam capazes de salvar nem os seus próprios filhos, mas apenas a sua própria vida.
19 “If I send betta diziz go dat kountry kon kill many pipol and animals, bikos I dey vex
19 — Se eu mandar uma epidemia a esse país e derramar a minha ira sobre a terra para tirar muitas vidas, matando gente e animais,
20 even if Noah, Daniel and Job dey stay der, as long as mi wey bi God wey get pawa dey alive, dem nor go even fit save dia own shidren, di betta tins wey dem do, go only save dia own life.”
20 mesmo que Noé, Danel e Jó estivessem vivendo ali — juro pela minha vida, diz o Senhor Deus — eles não seriam capazes de salvar nem os seus próprios filhos. A honestidade deles salvaria apenas a sua própria vida.
21 Dis na wetin God wey get pawa dey tok: “I go send my four worse ponishment kom Jerusalem and dem bi: war, honga, wiked animals and diziz. I go send dem kon distroy di pipol and dia animals.
21 O Senhor Deus diz o seguinte: — Vou mandar a Jerusalém os meus quatro castigos mais violentos, isto é, guerra, fome, animais ferozes e doenças, para destruir pessoas e animais.
22 Yet some pipol go survive for di town, both sons and dotas and dem go karry dem as prisonas go Babilon and wen yu si as dem sin rish, yu go know why I do all dis tins.
22 Se alguns escaparem e salvarem os seus filhos, olhem bem para eles quando chegarem. Vocês verão como eles são maus e se convencerão de que o castigo que estou dando a Jerusalém é merecido.
23 Yu go si di real rizin why I dey do wetin I dey do.”
23 Quando virem como eles são maus, vocês se convencerão e ficarão sabendo que houve motivo justo para tudo o que fiz. Eu, o Senhor Deus, falei.
Atalhos do teclado
- Capítulo anterior←
- Próximo capítulo→
- Versículo anteriork
- Próximo versículoj
- Limpar seleçãoEsc
- Esta ajuda?
Estude este capítulo no WhatsApp
Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Ezequiel 14, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.