Ezequiel 13

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs ARA

Sair da comparação
ARA Almeida Revista e Atualizada 1993
1 God tell mi:
1 Veio a mim a palavra do Senhor , dizendo:
2 “Man pikin, make yu tok against di profets for Israel. Profets wey dey tell pipol anytin wey dem like. Go tell dem sey: ‘Make una hear God word!
2 Filho do homem, profetiza contra os profetas de Israel que, profetizando, exprimem, como dizes, o que lhes vem do coração. Ouvi a palavra do Senhor .
3 God wey get pawa sey: E nor go betta for foolish profets wey dey follow dia own spirit, even wen dem neva si anytin at-all!
3 Assim diz o Senhor Deus: Ai dos profetas loucos, que seguem o seu próprio espírito sem nada ter visto!
4 Israel pipol, una profets dey yuzles like animals wey dey inside dirty for di town.
4 Os teus profetas, ó Israel, são como raposas entre as ruínas.
5 Since dem nor gri guide di place where di wall for break or ribuild am, nor-tin go fit guide Israel pipol wen God wahala go kom.
5 Não subistes às brechas, nem fizestes muros para a casa de Israel, para que ela permaneça firme na peleja no Dia do Senhor .
6 Dia vishon na lie and anytin wey dem tok sey go happen, nor dey happen. Dem dey sey na my message dem dey prish, but I nor send dem and dem dey espect sey wetin dem tok, go happen!
6 Tiveram visões falsas e adivinhação mentirosa os que dizem: O Senhor disse; quando o Senhor os não enviou; e esperam o cumprimento da palavra.
7 I tell dem sey all doz vishon wey dem si, na lie dem bi and evritin wey dem sey go happen, nor go happen. Una sey na my word, but I neva follow una tok anytin wons!’ ”
7 Não tivestes visões falsas e não falastes adivinhação mentirosa, quando dissestes: O Senhor diz, sendo que eu tal não falei?
8 Den God kon tell mi: “Una words na lie and una vishons nor go happen. I really dey vex for una.
8 Portanto, assim diz o Senhor Deus: Como falais falsidade e tendes visões mentirosas, por isso, eu sou contra vós outros, diz o Senhor Deus.
9 I go soon ponish una wey bi lie-lie profets, bikos wetin una dey tok, dey skata pipol. Una nor go dey der wen my pipol go gada make decision; una name nor go dey among Israel pipol and una nor go ever kom back to di land. Den una go know sey na mi bi God.
9 Minha mão será contra os profetas que têm visões falsas e que adivinham mentiras; não estarão no conselho do meu povo, não serão inscritos nos registros da casa de Israel, nem entrarão na terra de Israel. Sabereis que eu sou o Senhor Deus.
10 “Di profets deceive my pipol wen dem tell dem sey evritin dey okay. But evritin nor dey okay at-all! My pipol don build wall with stones wey nor strong and di profets kon paint am fine for dem.
10 Visto que andam enganando, sim, enganando o meu povo, dizendo: Paz, quando não há paz, e quando se edifica uma parede, e os profetas a caiam,
11 So make yu go tell di profets sey dia wall go fall. I go send rain with big-big stone kon fall on-top am and betta strong breeze go blow am trowey.
11 dize aos que a caiam que ela ruirá. Haverá chuva de inundar. Vós, ó pedras de saraivada, caireis, e tu, vento tempestuoso, irromperás.
12 Wen di wall don fall, pipol go ask di profets, ‘Wetin happen to di wall wey una paint?’ ”
12 Ora, eis que, caindo a parede, não vos dirão: Onde está a cal com que a caiastes?
13 Naw, dis na wetin God wey get pawa dey tok: “As I dey vex, I go send strong breeze with rain and big-big stone kon skata di wall.
13 Portanto, assim diz o Senhor Deus: Tempestuoso vento farei irromper no meu furor, e chuva de inundar haverá na minha ira, e pedras de saraivada, na minha indignação, para a consumir.
14 I go break di wall wey dem paint and evritin go skata finish. E go fall kon kill evribody, den una go know sey na mi bi God.
14 Derribarei a parede que caiastes, darei com ela por terra, e o seu fundamento se descobrirá; quando cair, perecereis no meio dela e sabereis que eu sou o Senhor .
15 Di wall plus doz wey paint am, go si how my vexnashon strong rish. Den I go tell una sey di wall and doz wey paint am, don skata
15 Assim, cumprirei o meu furor contra a parede e contra os que a caiaram e vos direi: a parede já não existe, nem aqueles que a caiaram,
16 and dem bi doz profets wey tell Jerusalem pipol sey evritin dey okay, wen evritin nor dey okay!”
16 os profetas de Israel que profetizaram a respeito de Jerusalém e para ela têm visões de paz, quando não há paz, diz o Senhor Deus.
17 Den God tell mi: “Naw, make yu si di lie-lie wimen wey dey among una. Tell dem
17 Tu, ó filho do homem, põe-te contra as filhas do teu povo que profetizam de seu coração, profetiza contra elas
18 wetin God tok about dem sey: ‘Una wey dey put odas life for danger, ponishment dey wait una. Una tie majik for dia hand and give dem majik klot wear. Una tink sey una fit trap odas without sey una nor go sofa too?
18 e dize: Assim diz o Senhor Deus: Ai das que cosem invólucros feiticeiros para todas as articulações das mãos e fazem véus para cabeças de todo tamanho, para caçarem almas! Querereis matar as almas do meu povo e preservar outras para vós mesmas?
19 Una disobey mi for my pipol front, so dat una go get small rice and bread to chop. Una kill pipol wey una nor suppose kill and pipol wey una suppose kill, una nor kill dem. So una dey lie give my pipol and dem dey bilive una.’ ”
19 Vós me profanastes entre o meu povo, por punhados de cevada e por pedaços de pão, para matardes as almas que não haviam de morrer e para preservardes com vida as almas que não haviam de viver, mentindo, assim, ao meu povo, que escuta mentiras.
20 Naw, dis na wetin God wey get pawa dey tok: “I know like dat rope wey dey una hand wey una dey use take kontrol pipol life. I go remove dem from una hand kon free doz wey una dey kontrol.
20 Portanto, assim diz o Senhor Deus: Eis aí vou eu contra vossos invólucros feiticeiros, com que vós caçais as almas como aves, e as arrancarei de vossas mãos; soltarei livres como aves as almas que prendestes.
21 I go komot una priest kap kon let my pipol free from una hand wons and for all. Den una go know sey na mi bi God.
21 Também rasgarei os vossos véus e livrarei o meu povo das vossas mãos, e nunca mais estará ao vosso alcance para ser caçado; e sabereis que eu sou o Senhor .
22 Una dey use una lie take diskorage good pipol; pipol wey I nor like to ponish. Una nor let evil pipol shange from di bad tins wey dem dey do, so dat dem go dey save.
22 Visto que com falsidade entristecestes o coração do justo, não o havendo eu entristecido, e fortalecestes as mãos do perverso para que não se desviasse do seu mau caminho e vivesse,
23 So una lie-lie vishon, don end. I go save my pipol from una pawa, so dat una go know sey na mi bi God.”
23 por isso, já não tereis visões falsas, nem jamais fareis adivinhações; livrarei o meu povo das vossas mãos, e sabereis que eu sou o Senhor .

Ler em outra tradução

Comparar com outra

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Ezequiel 13, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.