Êxodo 7

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs VC

Sair da comparação
VC Versão Católica
1 So God tell Moses, “Si, I don turn yu to god for Fero front and yor broda, Aaron go bi yor profet.
1 O Senhor disse a Moisés: "Vê: vou fazer de ti um deus para o faraó, e teu irmão Aarão será teu profeta.
2 Yu go tell am all di tins wey I tell yu and yor broda Aaron go tell Fero sey e must free Israel pipol.
2 Dirás tudo o que eu te mandar, e teu irmão Aarão falará ao rei para que ele deixe sair de sua terra os israelitas.
3 But I go make Fero heart strong, even with all di signs and wonders wey I go do take warn am.
3 Mas eu endurecerei o coração do faraó, e multiplicarei meus sinais e meus prodígios no Egito.
4 Fero nor go gri listin to una. So I go ponish Egypt pipol. I go use force take karry my pipol Israel komot from Egypt land, den judge Egypt pipol well-well.
4 Ele não vos ouvirá. Então estenderei minha mão sobre o Egito e farei sair dele os meus exércitos, meu povo, os israelitas, com uma grandiosa manifestação de justiça.
5 Den wen I show Egypt pipol as I strong rish kon take Israel pipol komot from der, di pipol go know sey na mi bi Oga God.”
5 Os egípcios saberão que eu sou o Senhor, quando eu estender a mão sobre o Egito e fizer sair dele os israelitas."
6 So Moses and Aaron do as God kommand dem.
6 Moisés e Aarão fizeram o que o Senhor tinha ordenado, e obedeceram.
7 Naw, Moses na eighty years while Aaron na eighty-three years wen dem go tok to Fero.
7 Moisés tinha oitenta anos e Aarão oitenta e três, quando falaram ao faraó.
8 God tell Moses and Aaron,
8 O Senhor disse a Moisés e a Aarão:
9 “Wen Fero sey, ‘Make una do sometin to make mi bilive!’ Den yu go tell Aaron, Trow di stik for groun for Fero front and e go shange to snake.”
9 "Se o faraó vos pedir um prodígio, tu dirás a Aarão: toma tua vara e joga-a diante do faraó; ela se tornará uma serpente".
10 Wen Moses and Aaron go meet Fero, dem do as God kommand dem. Aaron trow di stik for groun for where Fero and en savants dey and e shange to snake.
10 Tendo Moisés e Aarão chegado à presença do faraó, fizeram o que o Senhor tinha ordenado. Aarão jogou sua vara diante do rei e de sua gente, e ela se tornou uma serpente.
11 Fero sef tell en native doctors and juju-men for Egypt sey make dem do di same tin.
11 Mas o faraó, mandando vir os sábios, os encantadores e os mágicos, estes fizeram o mesmo com os seus encantamentos:
12 All of dem trow dia stik for groun and dia stik turn to plenty snake. But Aaron stik swallow all di oda stiks.
12 jogaram cada um suas varas, que se transformaram em serpentes. Mas a vara de Aarão engoliu as deles.
13 With all dis ones, Fero heart still strong well-well and e nor gri listin to dem, just as God tok.
13 Entretanto, como o Senhor o havia anunciado, endureceu-se o coração do faraó e ele não quis ouvi-los.
14 God tell Moses, “Fero heart dey strong and sturbon and e nor go gri allow di pipol go.
14 O Senhor disse a Moisés: "O faraó endureceu o coração: ele se obstina em não querer deixar partir o povo.
15 So make yu prepare yorsef go meet am for morning wen e dey go River Nile korna and make yu hold di stik wey shange to snake for yor hand.
15 Vai procurá-lo amanhã cedo, no momento em que ele sair para ir à margem do rio; esperá-lo-ás à beira do Nilo, tomarás na mão a vara que se mudou em serpente,
16 Den yu go tell am, ‘Na Oga God, wey bi Hibru pipol God send mi kom tell yu sey, “Make yu let my pipol go serve mi for di wildaness! But yu nor won gri.” ’
16 e dir-lhe-ás: o Senhor, o Deus dos hebreus, mandou-me a ti para dizer-te: deixa ir o meu povo, para que me preste culto no deserto. Até agora não me escutaste.
17 God sey, ‘Naw, wetin I go do, go make yu know sey na mi bi Oga God.’ Si, I go nak di wota for River Nile with di stik wey dey my hand and e go shange to blood.
17 Eis o que diz o Senhor: nisto reconhecerás que eu sou o Senhor: vou ferir as águas do Nilo com a vara que tenho na mão e elas se mudarão em sangue.
18 Di fish dem for inside di river go die; di river go dey smell and di pipol wey dey Egypt nor go fit drink from di wota again.”
18 Os peixes do Nilo morrerão, o rio tornar-se-á infecto e os egípcios terão nojo insuportável de beber suas águas."
19 Den God tell Moses, “Tell Aaron sey, ‘Make yu stresh yor stik wey dey yor hand on-top di river, creek and pond dem for Egypt and dem go turn to blood; even di wota wey dey inside wood and stone kontaina.’ ”
19 O Senhor disse a Moisés: "Dize a Aarão: toma a tua vara e estende a mão sobre as águas do Egito, sobre os seus rios e seus canais, sobre seus lagos e seus reservatórios, para que essas águas se tornem sangue. Haverá sangue em todo o Egito, assim nos recipientes de madeira como nos de pedra".
20 Moses and Aaron do as Oga God kommand dem. Aaron use di rod wey dey en hand take nak River Nile for where Fero and en savants dey and di river turn to blood.
20 Moisés e Aarão obedeceram à ordem do Senhor. Sob os olhos do faraó e de sua gente, Aarão levantou sua vara e feriu a água do Nilo, que se mudou toda em sangue.
21 Wen all di fish dem inside di river don die, di river kon dey smell and Egypt pipol nor fit drink from di wota again.
21 Morreram os peixes do Nilo, e o rio tornou-se tão infecto que os egípcios não podiam beber de suas águas. Houve sangue em todo o Egito.
22 But di juju-men for Egypt still do di same tin with dia juju pawa and dis tin kon make Fero heart strong more-more and e nor gri listin to Moses and Aaron, just as Oga God tell dem.
22 Mas os mágicos do Egito, fizeram outro tanto com seus encantamentos; o coração do faraó permaneceu endurecido e, como o Senhor havia predito, ele não ouviu Moisés e Aarão.
23 So Fero go inside en house back. E nor even allow wetin happen worry en mind.
23 Voltou e entrou em sua casa sem mais se cuidar do acontecido.
24 All Egypt pipol bigin dig groun near River Nile, so dat dem go si wota drink, bikos dem nor fit drink di wota wey dey di river.
24 Todos os egípcios cavaram o solo nas proximidades do Nilo procurando água potável, porque não se podia beber a água do rio.
25 Naw, seven days don pass wen God turn River Nile to blood.
25 Sete dias se passaram depois que o Senhor feriu o Nilo.

Ler em outra tradução

Comparar com outra

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Êxodo 7, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.