Êxodo 28
Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs NVI
1 “Yu go separate yor broda Aaron and en sons; Nadab, Abihu, Eleazar and Itama from Israel pipol so dat dem go serve mi as priest.
1 "Chame seu irmão Arão e separe-o dentre os israelitas, e também os seus filhos Nadabe e Abiú, Eleazar e Itamar, para que me sirvam como sacerdotes.
2 Make yu make special garment for yor broda Aaron, wey go gi-am beauti and honor.
2 Para o seu irmão Arão, faça vestes sagradas que lhe confiram dignidade e honra.
3 Tell all di pipol wey know how to do dia handwork well-well and wey I don fill with di spirit wey dey give wisdom sey, make dem make Aaron garment wey go make am difren from oda pipol as e dey serve as my priest.
3 Diga a todos os homens capazes, aos quais dei habilidade, que façam vestes para a consagração de Arão, para que me sirva como sacerdote.
4 Na di kind garment wey dem go make bi dis: e go get chest kover, one priest garment, one robe, tunik wey get design, one priest kap and sash. Dem go still make special garment for Aaron sons wey dem go wear kon serve mi as priest.
4 São estas as vestes que farão: um peitoral, um colete sacerdotal, um manto, uma túnica bordada, um turbante e um cinturão. Para que o sacerdote Arão e seus filhos me sirvam como sacerdotes, eles farão essas vestes sagradas
5 Di workmen go use gold, blue, purpol and red wool, with fine linen.
5 e usarão linho fino, fios de ouro e fios de tecido azul, roxo e vermelho.
6 “Dem go make di priest garment with gold, blue, purpol, red and fine linen wey dem weave and e must bi who know di work well-well.
6 "Faça o colete sacerdotal de linho fino trançado e de fios de ouro e de fios de tecido azul, roxo e vermelho, trabalho artesanal.
7 E go get two pieces for front and back wey dem join for di shoulder.
7 Terá duas ombreiras atadas às suas duas extremidades para uni-lo bem.
8 Di waistband wey di artist weave go bi di same with di priest garment wey bi gold, blue, purpol and red wool, with fine linen wey dem weave.
8 O cinturão e o colete que por ele é preso serão feitos da mesma peça. O cinturão também será de linho fino trançado, de fios de ouro e de fios de tecido azul, roxo e vermelho.
9 Den yu go take two onyx stone kon use am rite Israel tribe names put for inside.
9 "Grave em duas pedras de ônix os nomes dos filhos de Israel,
10 Six names go dey for one stone and di oda six go dey di sekond stone, just as dem take born dem.
10 por ordem de nascimento: seis nomes numa pedra e seis na outra.
11 Make yu use pesin wey know how to rite for stone take rite Israel shidren name for di two stones and make yu put dem on-top di gold.
11 Grave os nomes dos filhos de Israel nas duas pedras como o lapidador grava um selo. Em seguida prenda-as com filigranas de ouro,
12 Make yu put di two stones for di priest garment shoulder, so dat e go stand for Israel sons and Aaron go karry dia name go meet God, just to dey always remind am about dem.
12 costurando-as nas ombreiras do colete sacerdotal, como pedras memoriais para os filhos de Israel. Assim Arão levará os nomes em seus ombros como memorial diante do Senhor.
13 Make yu set am with gold for two place,
13 Faça filigranas de ouro
14 den yu go tie am with two pure gold shain wey dem twist like rope.
14 e duas correntes de ouro puro, entrelaçadas como uma corda; e prenda as correntes às filigranas.
15 “Make tailor wey sabi design klot, design di chest side wey dem go wear wen dem won go know God mind. Make yu make am like priest garment material: wey bi fine linen wey dem weave with gold, blue, purpol and red wool.
15 "Faça um peitoral de decisões, trabalho artesanal. Faça-o como o colete sacerdotal: de linho fino trançado e de fios de ouro e de fios de tecido azul, roxo e vermelho.
16 E go get four korna and wen dem fold am two times, e go long rish nine inches and na so e go still wide rish.
16 Será quadrado, com um palmo de comprimento e um palmo de largura, e dobrado em dois.
17 On-top am, yu go set four row put: di first row go bi one rubi stone, one topaz stone and one beryl stone.
17 Em seguida, fixe nele quatro fileiras de pedras preciosas. Na primeira fileira haverá um rubi, um topázio e um berilo;
18 Di sekond row go get one diamond stone, one safaya stone and one emerald stone.
18 na segunda, uma turquesa, uma safira e um diamante;
19 Di third row go bi one jacint stone, one agate stone and one ametist stone.
19 na terceira, um jacinto, uma ágata e uma ametista;
20 Di fourt row go get one chrysolite stone, one onyx stone and one jasper stone. Yu go kover dem with gold for where dem go set dem put.
20 na quarta, um crisólito, um ônix e um jaspe.
21 Yu go rite Israel twelf shidren names put for di stones and nor-tin go fit klean dem komot.
21 Serão doze pedras, uma para cada um dos nomes dos filhos de Israel, cada uma gravada como um selo, com o nome de uma das doze tribos.
22 “Den make yu use pure gold take make shain wey bi like rope for di chest side.
22 "Faça para o peitoral correntes de ouro puro trançadas como cordas.
23 Den yu go make two gold ring for di chest side kon join dem for di priest garment chest for up.
23 Faça também duas argolas de ouro e prenda-as às duas extremidades do peitoral.
24 Yu go tie di two gold shain join di two rings for di end for di chest side,
24 Prenda as duas correntes de ouro às argolas nas extremidades do peitoral,
25 den di oda two end for di two shain, yu go tie am join di two set kon still tie am join di shoulder pieces for di priest garment front.
25 e as outras extremidades das correntes, às duas filigranas, unindo-as às peças das ombreiras do colete sacerdotal, na parte da frente.
26 Den make two ring with gold kon tie dem for di korna under di Breast Plate for inside, near di priest garment.
26 Faça outras duas argolas de ouro e prenda-as às outras duas extremidades do peitoral, na borda interna, próxima ao colete sacerdotal.
27 Yu go make more gold ring kon tie dem under di two shoulder pieces for di priest garment front, near where dem join am for top around di priest garment.
27 Faça mais duas argolas de ouro e prenda-as na parte inferior das ombreiras, na frente do colete sacerdotal, próximas da costura, logo acima do cinturão do colete sacerdotal.
28 Make yu tie di Breast Plate rings join di priest garment rings with blue rope, so dat e go dey on-top di priest garment waistband.
28 As argolas do peitoral serão amarradas às argolas do colete com um cordão azul, ligando-o ao cinturão, para que o peitoral não se separe do colete sacerdotal.
29 So, Aaron go karry Israel sons name for di Breast Plate for en heart anytime e enter di Holy Place, just to always remind God about en pipol.
29 "Toda vez que Arão entrar no Lugar Santo, levará os nomes dos filhos de Israel sobre o seu coração no peitoral de decisões, como memorial permanente perante o Senhor.
30 And yu go put di Urim and Tummim inside di Breast Plate, so dat anytime wen Aaron dey go meet God, e go wear am for en chest to know wetin dey God mind.
30 Ponha também o Urim e o Tumim no peitoral das decisões, para que estejam sobre o coração de Arão sempre que ele entrar na presença do Senhor. Assim, Arão levará sempre sobre o coração, na presença do Senhor, os meios para tomar decisões em Israel. "
31 “Na blue yu go take paint evritin for di priest garment.
31 "Faça o manto do colete sacerdotal inteiramente de fios de tecido azul,
32 E go get hole for top and dem go weave di hole korna, so dat e nor go tear.
32 com uma abertura para a cabeça no centro. Ao redor dessa abertura haverá uma dobra tecida, como uma gola, para que não se rasgue.
33 Yu go make pomegranate fruit from blue, purpol and red wool round di ending for di dress bottom and gold bells go dey round am.
33 Faça romãs de fios de tecido azul, roxo e vermelho em volta da borda do manto, intercaladas com pequenos sinos de ouro.
34 Di way yu go make am go bi one gold bell, one pomegranate fruit and dem go dey round di dress for bottom.
34 Os sinos de ouro e as romãs se alternarão por toda a volta da borda do manto.
35 Aaron go always wear dis dress wen e dey serve and pipol go hear bell sound wen ever e dey enter or komot from di Holy Place where God dey, (dis bell na to know if e dey alive or don die).
35 Arão o vestirá quando ministrar. O som dos sinos será ouvido quando ele entrar no Lugar Santo diante do Senhor e quando sair, para que não morra.
36 “Yu go take pure gold take make one plate and wetin yu go rite on-top na, ‘Na God holy pass.’
36 "Faça um diadema de ouro puro e grave nele como se grava um selo: Consagrado ao Senhor.
37 Make yu tie am put for blue lace, so dat e go dey di priest kap.
37 Prenda-o na parte da frente do turbante com uma fita azul.
38 Aaron go always wear am for en fore head, so dat e go asept any sin wey Israel pipol kommit as dem dey offa dia gift give mi and den, I go forgive dem.
38 Estará sobre a testa de Arão; assim ele levará a culpa de qualquer pecado que os israelitas cometerem em relação às coisas sagradas, ao fazerem todas as suas ofertas. Estará sempre sobre a testa de Arão, para que as ofertas sejam aceitas pelo Senhor.
39 “Yu go weave di tunik with fine linen, den make di priest kap with fine linen and na who sabi design, go make am.
39 "Teça a túnica e o turbante com linho fino. O cinturão será feito por um bordador.
40 “Yu go make tunik and sashes for Aaron sons. Yu go make head-band for dem, so dat dem go get glory and beauti.
40 Faça também túnicas, cinturões e gorros para os filhos de Arão, para conferir-lhes honra e dignidade.
41 Yu go wear dem give Aaron yor broda and en sons. Yu go anoint, klean and santify dem, so dat dem go fit serve as my priests.
41 Depois de vestir seu irmão Arão e os filhos dele, unja-os e consagre-os, para que me sirvam como sacerdotes.
42 Make yu make linen for dem to take kover dia body: dem must kover demsef from dia neck go rish groun.
42 "Faça-lhes calções de linho que vão da cintura até a coxa, para cobrirem a sua nudez.
43 Aaron and en sons must wear am anytime dem enter di tent where dem for dey do meetin or wen dem dey go serve for di Most Holy Place for di altar, so dat dem nor go die, bikos of any sin. Dis kommandment na for Aaron and en shidren-shidren forever.”
43 Arão e seus filhos terão que vesti-los sempre que entrarem na Tenda do Encontro ou quando se aproximarem do altar para ministrar no Lugar Santo, para que não incorram em culpa e morram. "Este é um decreto perpétuo para Arão e para os seus descendentes. "
Atalhos do teclado
- Capítulo anterior←
- Próximo capítulo→
- Versículo anteriork
- Próximo versículoj
- Limpar seleçãoEsc
- Esta ajuda?
Estude este capítulo no WhatsApp
Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Êxodo 28, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.