Êxodo 17

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs NAA

Sair da comparação
NAA Nova Almeida Atualizada 2017
1 Israel pipol kon start to travel from Sin Wildaness, just as Oga God kommand dem. Dem stay for Refidim, but di pipol nor si wota to drink for der.
1 Toda a congregação dos filhos de Israel partiu do deserto de Sim, fazendo suas paradas, segundo o mandamento do Senhor , e acamparam em Refidim; mas ali não havia água para o povo beber.
2 So dem komplain give Moses, “Make yu give us wota drink!”
2 Então o povo discutiu com Moisés e disse: — Dê-nos água para beber. Moisés respondeu: — Por que vocês estão discutindo comigo? Por que estão tentando o
3 But di pipol dey hongry to drink wota, so dem still komplain, “Wetin make yu take us komot from Egypt? Na to kill wi, awa shidren and awa animals with honga?”
3 Mas ali o povo estava com sede de água e murmurou contra Moisés, dizendo: — Por que você nos tirou do Egito, para nos matar de sede, a nós, a nossos filhos e aos nossos rebanhos?
4 Den Moses kry to God, “Wetin I go do with dis pipol? Bikos if e worse pass like dis, di pipol go stone mi die!”
4 Então Moisés clamou ao Senhor : — Que farei com este povo? Daqui a pouco vão me apedrejar.
5 God tell Moses, “Take some among di eldas for Israel, with yor stik wey yu take nak River Nile, den make yu lead di pipol.
5 O Senhor respondeu: — Passe adiante do povo e leve com você alguns dos anciãos de Israel. Leve também o bordão com que você feriu o rio Nilo e siga em frente.
6 I go stand wait yu on-top one rock for Horeb. Wen yu rish der, make yu nak di rock and wota go kom out for di pipol to drink.” Moses do as God kommand am and di eldas for Israel si evritin wey e do.
6 Eis que estarei ali diante de você sobre a rocha em Horebe. Bata na rocha, e dela sairá água; e o povo beberá. Moisés assim o fez na presença dos anciãos de Israel.
7 Moses koll di place Massah and Meribah, bikos Israel pipol komplain and test God wen dem sey, “Yu sure sey, ‘God dey with us?’ ”
7 E chamou o nome daquele lugar Massá e Meribá, por causa da discussão dos filhos de Israel e porque tentaram o Senhor , dizendo: — Está o
8 Amalek pipol kon attack Israel pipol for Refidim.
8 Então vieram os amalequitas e atacaram Israel em Refidim.
9 So Moses tell Joshua, “Make yu go choose some men for us, so dat una go-go fight Amalek pipol. Tumoro, I go stand on-top di hill with God stik for my hand.”
9 Com isso, Moisés ordenou a Josué: — Escolha alguns homens e vá lutar contra os amalequitas. Amanhã eu estarei no alto do monte, e o bordão de Deus estará na minha mão.
10 So Joshua fight Amalek pipol just as Moses tell am, den Moses, Aaron and Hur kon go top of di hill.
10 Josué fez como Moisés lhe havia ordenado e lutou contra os amalequitas. Porém Moisés, Arão e Hur subiram para o alto do monte.
11 Anytime Moses karry en hand go up, Israel pipol go dey win, but wen e bring en hand kom down, Amalek pipol go dey win.
11 Quando Moisés levantava a mão, Israel vencia; quando, porém, ele abaixava a mão, os amalequitas venciam.
12 Wen Moses hands don taya am, Aaron and Hur gi-am stone make e sidan, den dem kon hold en hand; one pesin for di rite and anoda pesin for di left. So en hand kon dey up until evening.
12 Quando as mãos de Moisés ficaram pesadas, pegaram uma pedra e a puseram por baixo dele, para que Moisés se sentasse. Arão e Hur sustentavam as mãos de Moisés, um, de um lado, e o outro, do outro; assim as mãos dele ficaram firmes até o pôr do sol.
13 Like dis, Joshua win Amalek pipol and dia sojas. Amalek pipol dey attack Israel pipol|alt="Amalek pipol are attadking Israel" src="CO00830B.TIF" size="col" loc="EX 17:8-16" copy="Cook" ref="17:8-15"
13 E Josué destruiu os amalequitas a fio de espada.
14 Den God tell Moses, “Make yu rite dis tin for groun, so dat pipol go remember am, den tell Joshua sey, mi wey bi Oga God go make sure sey Amalek pipol nor go dey dis world again.”
14 Então o Senhor disse a Moisés: — Escreva isto para memória num livro e repita-o a Josué, porque eu vou apagar totalmente a memória dos amalequitas da face da terra.
15 So Moses build one altar kon koll am, “Na di Oga God bi my banner,”
15 E Moisés edificou um altar e lhe deu o nome de O Senhor É Minha Bandeira.
16 bikos e sey, “Dem karry dia hand face God throne, so dat God go dey fight Amalek pipol forever.”
16 E disse: — Porque o

Ler em outra tradução

Comparar com outra

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Êxodo 17, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.