Ester 2

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs VC

Sair da comparação
VC Versão Católica
1 Leta wen di king nor dey vex again, e kon dey tink about wetin Vashti do and wetin e kommand about am.
1 Quando, pouco depois, a cólera do rei se acalmou, pensou em Vasti, no que ela tinha feito e na decisão que tomara a respeito dela.
2 So some among di king advise wey dey klose to am kon sey, “E go good make wi go find one fine girl wey bi virgin for yu?
2 Então as pessoas do séquito do rei disseram:
3 Make yu choose ofisas for evriwhere for di kingdom sey make dem bring all di fine girls kom meet yu for Shushan wey bi di main town. Make Hegai kare and trit dem well, bikos na en dey take kare of yor wimen.
3 Que se procurem para o rei donzelas virgens, belas de aspecto; que o rei envie pessoas a todas as províncias de seu reino, para reunir todas as jovens virgens de belo aspecto e trazê-las a Susa, sua capital, ao harém, sob a vigilância de Hegai, eunuco do rei e encarregado das mulheres, que providenciará às necessidades de seu toucador.
4 Den yu go take di girl wey yu like pass kon make am kween to replace Vashti.”
4 A jovem que souber agradar ao rei se tornará rainha em lugar de Vasti. Isso agradou ao rei que seguiu esse conselho.
5 E get one Jew wey dey stay for Shushan and en name na Mordekai wey bi Jair pikin; e kom from Kish and Shimei family for Benjamin tribe.
5 Ora, havia em Susa, a capital, um judeu chamado Mardoqueu, filho de Jair, filho de Semei, filho de Cis, da tribo de Benjamim,
6 Wen King Nebukadnezzar for Babilon karry King Jehoiakim for Judah from Jerusalem go prison with oda pipol, Mordekai family dey join dem.
6 que tinha sido trazido de Jerusalém entre os cativos deportados com Jeconias, rei de Judá, por Nabucodonosor, rei de Babilônia.
7 Mordekai get one fine kousin wey en name na Estha and en Hibru name na Hadassa. Wen di girl papa and mama die, Mordekai take and train am as en own pikin.
7 Era o tutor de Edissa - isto é, Ester, - filha de seu tio, órfã de pai e mãe. A moça era de belo porte e agradável de aspecto; na morte de seus pais, Mardoqueu a tinha adotado por filha.
8 Wen di king kommand make dem bring girls kom Shushan, Estha dey join dem too. Estha sef dey di royal palis and na Hegai dey kare for all di king wimen.
8 Logo que foi publicado o edito do rei, numerosas jovens foram reunidas em Susa, a capital, sob a guarda de Hegai. Ester também foi levada ao palácio e posta sob a guarda de Hegai, o encarregado das mulheres.
9 Hegai like Estha bikos of wetin e dey do and how e dey do tins. E know waste time before e sey make dem dey trit Estha well both for wetin e wont and food wey e go chop. E give Estha di best place to stay kon choose seven girls from di royal palis wey go dey attend to am.
9 A jovem lhe agradou e ganhou suas graças; tanto que ele se apressou a lhe proporcionar ungüentos e perfumes para seu toucador e adorno. Deu-lhe sete companheiras, escolhidas na casa do rei, reservando a elas o melhor apartamento do gineceu.
10 Naw, just as Mordekai tok, Estha nor tell anybody sey e bi Jew.
10 Ester não tinha revelado sua raça nem sua família, porque Mardoqueu lhe tinha proibido falar disso.
11 Evriday, Mordekai dey go meet Estha, so dat e go know how tins bi with am.
11 Cada dia ele passeava diante do pátio do gineceu para ter notícias de Ester e saber o que lhe acontecia.
12 Dem trit di girls well for one year, dem massage dem with myrrh oil for six monts and balsam oil for di oda six monts. Afta, dem kon dey take each girl go meet di king.
12 Toda jovem começava por sujeitar-se, durante doze meses, à lei das mulheres. Nesse período se purificavam seis meses com óleo de mirra, e seis meses com cosméticos e outros bálsamos em uso entre as mulheres.
13 Wen e rish time for any of di girls to go meet di king, any klot or tin wey di girl ask for, dem dey gi-am.
13 Depois disso, quando chegava a vez de cada uma entrar junto ao rei, podia, ao passar do gineceu ao palácio, tomar consigo tudo o que queria.
14 E go-go der for evening kon kom back for morning, den dem go take am go meet Shaashgaz wey dey kare for di king girl-friends. Di girl nor go-go meet di king again, unless di king like am kon ask of en name.
14 Admitida à tarde, se retirava pela manhã a um outro palácio das mulheres, sob a guarda de Chaasgaz, o eunuco do rei posto à frente das concubinas. E não voltava mais junto ao rei, se ele não tivesse manifestado o desejo, chamando-a expressamente.
15 Time kon rish for Estha to go meet di king. Estha na Abihail pikin and Mordekai kousin and anybody wey si am, dey like am. Wen e turn rish, e wear wetin Hegai wey dey kare for dem sey make e wear.
15 Chegou a vez de Ester entrar junto ao rei. A filha de Abigail {tio desse Mardoqueu que a tinha adotado por filha}, não pediu nada além do que lhe foi dado por Hegai, eunuco do rei, encarregado das mulheres. Mas ela ganhava as boas graças de todos os que a viam.
16 So for di sevent year wen King Zazes dey rule, for di tent mont wey bi Tebet mont, dem bring Estha kom meet King Zazes for di royal palis.
16 Foi levada junto ao rei Assuero, a seu palácio. Era o décimo mês {mês de Tebet}, do ano sétimo do seu reinado.
17 Di king like am pass any of di oda girls and Estha kon win di king heart. E put di royal crown for Estha head kon make am kween take replace Vashti.
17 O rei amou-a mais que todas as outras mulheres; e ganhou ela as graças e o favor real mais que todas as demais jovens. Tanto que o rei colocou sobre sua cabeça o diadema real e a fez rainha em lugar de Vasti.
18 Den di king do big party kon invite all en ofisas to take honor Estha. E give holy day to evribody for en kingdom kon give dem betta-betta gifts.
18 O rei deu um grande banquete a todos os seus príncipes e a seus servos em honra de Ester; concedeu um dia de descanso a seus Estados e fez benefícios verdadeiramente reais.
19 For di time wen dem dey karry di oda wimen go where dem go stay, na Mordekai dey guide di palis gate.
19 Na segunda vez que reuniram as jovens, Mardoqueu se achava sentado à porta do rei.
20 Estha still nor let di king know sey en bi Jew. Mordekai don tell am sey make e nor tell anybody and e obey am, just as e dey always obey am.
20 Obedecendo à proibição de seu tutor, Ester não tinha revelado nem sua família, nem sua raça. Obedecia ainda a Mardoqueu, como quando estava sob a sua tutela.
21 One day wen Mordekai dey work for di palis gate, Bigtan and Teres wey bi ofisas wey dey guide di king door-mot kon dey vex and plan to kill King Zazes.
21 Naquele tempo, pois, Mardoqueu se sentava à porta do palácio. Ora, dois eunucos do rei, Bigtã e Tares, guardas da entrada, cedendo ao ressentimento, pensaram levantar sua mão contra o rei.
22 Wen Mordekai know dia plan, e kon go tell Kween Estha, den di kween tell di king wetin Mordekai tok.
22 Mardoqueu o soube e deu parte à rainha Ester, e esta o referiu ao rei da parte de Mardoqueu.
23 Dem kon shek well and dem fine out sey wetin Mordekai tok, na true, so dem kon hang di two men. Dem rite all wetin happen so for di king rekord book.
23 Examinado o assunto e reconhecido como certo, foram os dois eunucos suspensos numa forca. E se consignou o fato nas Crônicas, em presença do rei.

Ler em outra tradução

Comparar com outra

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Ester 2, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.