Eclesiastes 2
Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs NVT
1 I tell mysef, “Make yu go enjoy yorsef, so dat yu go know wetin happiness bi” But I kon si sey, dat one too, dey yuzles.
1 Disse a mim mesmo: “Venha, vamos experimentar o prazer; vamos procurar as coisas boas da vida!”. Descobri, porém, que isso também não fazia sentido.
2 I still si sey, “E dey foolish to dey laf anyhow and to dey find enjoyment waka, nor dey make pesin get any betta tin!”
2 Portanto, disse: “O riso é tolice. De que adianta buscar o prazer?”.
3 I really tink well-well about wetin wine go fit do for mi. I bilive sey na wisdom I dey use and I nor go bihave like fool, so dat I go know wetin dey good for pipol to do for dis world, as dem dey live dia life wey go soon end.
3 Depois de pensar muito, resolvi me animar com vinho. E, enquanto ainda buscava a sabedoria, apeguei-me à insensatez. Assim, procurei experimentar o que haveria de melhor para as pessoas em sua curta vida debaixo do sol.
4 I make wetin I get plenty; build big-big house for mysef kon plant vineyards for evriwhere.
4 Dediquei-me a projetos grandiosos, construindo casas enormes e plantando belos vinhedos.
5 I design fine gardin and parks for mysef kon plant difren-difren fruits for der.
5 Fiz jardins e parques e os enchi de árvores frutíferas de toda espécie.
6 I dig where wota go for dey flow for di gardin, so dat di tree dem go grow well.
6 Construí açudes para juntar água e regar meus pomares verdejantes.
7 I hire both men and wimen savant and I still get savants wey dem born for my house. My animal and di pipol wey dey kare for dem, many pass any of di kings own wey don rule for Jerusalem before naw.
7 Comprei escravos e escravas, e outros nasceram em minha casa. Tive muito gado e rebanhos, mais que todos os que viveram em Jerusalém antes de mim.
8 Silva, golds and oda good tins wey I karry from oda kings and nashons, I still save dem for mysef. I hire good singas, both men and wimen and I get many fine-fine girl-friends. Yes! I get evritin wey suppose make man happy!
8 Juntei grande quantidade de prata e ouro, tesouros de muitos reis e províncias. Contratei cantores e cantoras e tive muitas concubinas. Tive tudo que um homem pode desejar!
9 So I get money and propaty pass all di kings wey don rule Jerusalem before mi, plus all dis tins, I still get betta wisdom.
9 Tornei-me mais importante que todos os que viveram em Jerusalém antes de mim, e nunca me faltou sabedoria.
10 I dey get anytin wey I wont
10 Tudo que desejei, busquei e consegui. Não me neguei prazer algum. No trabalho árduo, encontrei grande prazer, a recompensa por meus esforços.
11 But as I sidan dey tink of evritin wey I don do,
11 Mas, ao olhar para tudo que havia me esforçado tanto para realizar, vi que nada fazia sentido; era como correr atrás do vento. Não havia nada que valesse a pena debaixo do sol.
12 So I kon sey, make I try know di difrence
12 Então resolvi comparar a sabedoria com a loucura e a insensatez (pois quem pode fazê-lo melhor que eu, o rei? ).
13 I don si sey, just as lite betta pass darkness,
13 Pensei: “A sabedoria é melhor que a insensatez, assim como a luz é melhor que as trevas.
14 Wise pipol dey si where dem dey go,
14 O sábio vê para onde está indo, mas o tolo anda na escuridão”. Apesar disso, vi que o sábio e o tolo têm o mesmo destino.
15 So I tell mysef,
15 Disse a mim mesmo: “Uma vez que terei o mesmo fim do tolo, de que vale toda a minha sabedoria? Nada disso faz sentido!”.
16 Bikos both wise and foolish man, go die
16 Pois nem o sábio nem o tolo serão lembrados por muito tempo; ambos morrerão, e logo serão esquecidos.
17 So, I hate dis life, bikos evritin wey dey inside, dey give trobol. Evritin dey yuzles and e bi like wen pesin dey porshu breeze.
17 Por isso, passei a odiar minha vida, pois tudo que é feito debaixo do sol é frustrante. Nada faz sentido; é como correr atrás do vento.
18 I hate all di hard work wey I don do for dis world, bikos evritin wey I don sofa for, I go die leave dem for anoda pesin to enjoy.
18 Passei a odiar todo o meu árduo trabalho debaixo do sol, pois deixarei para meus sucessores tudo que me esforcei para obter.
19 And who go fit know weda di one wey go kom afta mi go dey wise or foolish? But dem go kontrol evritin wey I work for, for dis world! So, make una si as evritin dey yuzles!
19 E quem pode dizer se eles serão sábios ou tolos? No entanto, terão controle sobre tudo que consegui debaixo do sol, com minha habilidade e meu esforço. Isso não faz o menor sentido!
20 So I kon regret sey, I too work hard for dis world.
20 Assim, cheguei a me desesperar e questionei o valor de todo o meu árduo trabalho debaixo do sol.
21 Some pipol work with wisdom; with wetin dem know and with dia skill; but dem go still die leave evritin for anoda pesin wey nor work at-all. Dis tins dey yuzles and nor dey good at-all.
21 Algumas pessoas trabalham com sabedoria, conhecimento e habilidade, mas terão de deixar o resultado de seu trabalho para alguém que não se esforçou. Isso também não faz sentido; é uma grande tragédia.
22 So wetin pipol go gain for dis life afta all dia hard work and trobol?
22 O que as pessoas ganham com tanto esforço e ansiedade debaixo do sol?
23 As far as yu dey alive, evritin wey yu dey do, nor dey bring anytin escept pain and trobol and yu nor go even fit rest well for nite. All dis tins dey yuzles!
23 Seus dias de trabalho são cheios de dor e tristeza, e nem mesmo à noite sua mente descansa. Nada faz sentido.
24 So I kon sey, nor-tin dey good dan for pesin to chop, drink and enjoy di work wey e dey do, bikos all dis enjoyment kom from God.
24 Por isso, concluí que a melhor coisa a fazer é desfrutar a comida e a bebida e encontrar satisfação no trabalho. Percebi, então, que esses prazeres vêm da mão de Deus.
25 Bikos nobody go fit chop, drink and enjoy anytin, escept na God gi-am.
25 Pois quem pode comer ou desfrutar algo sem ele?
26 God dey give wisdom, knowledge and joy to pipol wey dey do wetin E wont. But if pesin wey dey sin get money and propaty well-well, God go take dem from am kon gi-am to pesin wey dey do wetin E wont. All dis tins dey yuzles too and dem bi like wen pesin dey porshu breeze.
26 Deus concede sabedoria, conhecimento e alegria àqueles que lhe agradam. Se, porém, um pecador enriquece, Deus lhe toma a riqueza e a entrega àqueles que lhe agradam. Isso também não faz sentido; é como correr atrás do vento.
Atalhos do teclado
- Capítulo anterior←
- Próximo capítulo→
- Versículo anteriork
- Próximo versículoj
- Limpar seleçãoEsc
- Esta ajuda?
Estude este capítulo no WhatsApp
Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Eclesiastes 2, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.