Daniel 11
Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs NVT
1 Den for di first year wen Darius bi king for Mede, I kom help and defend am.)
1 Tenho acompanhado Miguel para apoiá-lo e fortalecê-lo desde o primeiro ano do reinado de Dario, o medo.)
2 And na di trut I won tell yu naw.”
2 “Agora, portanto, eu lhe revelarei a verdade. Outros três reis persas reinarão e serão sucedidos pelo quarto rei, muito mais rico que os outros. Ele usará sua riqueza para instigar todos a lutarem contra o reino da Grécia.
3 Anoda king wey get money go kom. E go rule many great kingdoms kon do wetin e like.
3 “Então surgirá um rei poderoso, que governará com grande autoridade e realizará tudo que desejar fazer.
4 But en kingdom go skata at wons go di four korna for di world and four oda kingdoms go raiz and nor bi en shidren or family pipol go rule dis pipol and di kingdoms nor go get pawa like en own.
4 Mas, no auge de seu poder, seu reino será quebrado e dividido em quatro partes. Não será governado pelos descendentes do rei e o reino não terá a mesma autoridade de antes, pois seu império será arrancado fora e entregue a outros.
5 “Den Egypt king go get pawa well-well. But one of en sojas oga go even strong pass am and e go rule great kingdom.
5 “O rei do sul se tornará poderoso, mas um de seus oficiais se tornará ainda mais poderoso e governará seu reino com grande força.
6 Afta many years, Egypt king go make agriment with Siria king kon give en dota to am as wife. But di agriment know go last, bikos dem go kill di girl, en husband, en pikin and di savants wey follow am go.
6 “Alguns anos depois, será formada uma aliança entre o rei do norte e o rei do sul. A filha do rei do sul se casará com o rei do norte para garantir a aliança, mas tanto ela como seu pai perderão a influência sobre ele. Ela será abandonada, junto com aqueles que a apoiam.
7 “E nor go tey before one of di woman broda, go bi king. E go attack Siria king, dia sojas, enter di place wey strong pass kon kill dem.
7 Mas, quando um de seus parentes se tornar o rei do sul, ele reunirá um exército, entrará na fortaleza do rei do norte e o derrotará.
8 E go karry dia juju and all dia betta tins with silva and gold go back to Egypt. Afta many years wey peace don dey,
8 Quando ele voltar ao Egito, levará os ídolos deles, e também objetos valiosos de ouro e prata. Por alguns anos, deixará o rei do norte em paz.
9 Siria king go attack Egypt, but e nor go susid.
9 “Mais tarde, o rei do norte invadirá o reino do sul, mas logo voltará para sua terra.
10 Siria king sons go dey ready to fight and dem go gada many sojas. One of dem go flow like wota kon attack dia enemies strong town.
10 Os filhos do rei do norte, porém, reunirão um exército poderoso que avançará como uma inundação e levará a batalha até a fortaleza do inimigo.
11 “Egypt king go vex well-well kon go fight Siria king and e go katch many of en sojas.
11 “Enfurecido, o rei do sul sairá para lutar contra o grande exército reunido pelo rei do norte e o derrotará.
12 E go dey happy for en viktory and all di many sojas wey e kill, but e nor go always dey win.
12 Depois que o exército inimigo for vencido, o rei do sul se tornará orgulhoso e executará muitos milhares de inimigos; sua vitória, porém, não durará muito tempo.
13 Siria king go-go back go gada many sojas wey plenty pass di first ones. Den for di rite time, e go attack with all en sojas wey dem don prepare well-well.
13 “Alguns anos depois, o rei do norte voltará com um exército bem equipado, muito maior que antes.
14 “Dat time, many pipol go kom oppoz Egypt king. And some of di wiked ones from yor nashon go raiz to show sey dis vishon na trut, but dem go skata.
14 Nessa ocasião, haverá uma rebelião geral contra o rei do sul. Homens violentos de seu povo, Daniel, se juntarão a eles em cumprimento desta visão, mas serão derrotados.
15 Den Siria king go katch and take one strong town. Di sojas wey dey Egypt nor go fight again; even di best sojas wey dey with dem nor go get pawa again.
15 Então o rei do norte virá e cercará uma cidade fortificada e a conquistará. Nem as melhores tropas do sul conseguirão resistir a esse ataque.
16 Siria sojas go do wetin dem like and nobody go oppoz dem. E go stand for di promise land and en pawa go dey komplete.
16 “O rei do norte continuará a avançar sem oposição; ninguém será capaz de resistir-lhe. Ele se deterá na terra gloriosa, decidido a destruí-la.
17 Siria king go plan to travel with en sojas and all of dem go get one mind. Den make e for fit distroy en enemy kingdom, e go enter agriment with dem kon give en dota to dem as wife; but en plan nor go work.
17 Fará planos de vir com a força de todo o seu reino e formará uma aliança com o rei do sul. Dará sua filha em casamento a fim de derrubar o reino, mas seu plano falhará.
18 Den e go attack and konker many nashons wey dey near di sea. But one ruler from anoda kountry go win am kon stop all di nonsense wey e dey do since. All di yeye tins wey Siria king don do, di ruler go do am to am too.
18 “Depois disso, voltará sua atenção para o litoral e conquistará muitas cidades. No entanto, um comandante de outra terra acabará com sua insolência e o fará retirar-se, envergonhado.
19 Di king go-go back to en land wey dem protet well, but e go stagga fall and dem nor go si am again.
19 Ele se refugiará em sua própria fortaleza, mas tropeçará e nunca mais será visto.
20 Anoda king go raiz wey go send en ofisas go opress pipol. Dem go kollect tax for dia hand kon make dia kingdom get plenty money. E nor go tey before dem go kill-am, but nor bi for publik or war.”
20 “Seu sucessor enviará um cobrador de impostos para manter o esplendor real. Depois de um breve reinado, porém, ele morrerá, mas não como resultado de ira nem na batalha.
21 “Di angel still sey di next king for Siria go wiked well-well. E nor get rite to bi king, but before pipol know, e go deceive dem kon bi king.
21 “O próximo a subir ao poder será um homem desprezível, que não faz parte da linhagem real. Ele se infiltrará quando menos se espera e assumirá o controle do reino por meio de intrigas.
22 Anybody wey ask am kweshon about di High Priest, e go kill-am.
22 Diante dele, grandes exércitos serão arrasados, incluindo um príncipe da aliança.
23 E go deceive many oda nashons, bikos e sey e dey make peace and e go dey strong evriday, even doh en nashon nor big.
23 Com promessas enganosas, fará várias alianças. Apesar de ter apenas um punhado de seguidores, ele se tornará forte.
24 E nor go warn towns wey get money before e attack dem and e own go worse pass wetin en grand-grand papa dem do. E go divide di propaty wey e take for war give en men. E go plan to attack sojas wey strong pass am, but en time go soon end.
24 Sem aviso, entrará nas regiões mais ricas da terra e distribuirá entre seus seguidores o despojo e os bens dos ricos, coisa que seus antecessores nunca fizeram. Fará planos para conquistar fortalezas, mas isso durará pouco tempo.
25 E go raiz many sojas wey go attack Egypt king wey don prepare to fight back with en strong and pawaful sojas. But dem go deceive Egypt king and e go luz di war.
25 “Então juntará coragem e reunirá um grande exército contra o rei do sul. Este sairá para a batalha, mas de nada adiantará, pois haverá conspirações contra ele.
26 Di pipol wey dey chop with di king, go plan to kill-am! Dem go kill and skata many of en sojas.
26 Sua derrota será causada por gente de sua própria confiança. Seu exército será arrasado, e muitos serão mortos.
27 Di two kings go sidan chop for di same tabol, even doh dem get bad belle for each oda; dem go dey deceive each oda. Dem nor go get wetin dem won get, bikos di time neva rish.
27 Decididos a fazer o mal, esses reis tentarão enganar um ao outro enquanto estiverem à mesa de negociações; mas isso não fará diferença alguma, pois o fim chegará no tempo determinado.
28 Den Siria king for nort go-go house with all di tins wey e karry for war. En mind go dey against di holy kovenant. E go kause wahala, den e go-go e own land.
28 “O rei do norte voltará para casa com muitas riquezas. No caminho, ele se colocará contra o povo da santa aliança e fará grandes estragos antes de seguir viagem.
29 Leta, e go attack Egypt, but dis time, e nor go bi like di first one.
29 “Então, no tempo determinado, ele voltará a invadir o sul, mas dessa vez o resultado será diferente.
30 Kittim pipol go kom with ship kon fight am and fear go katch am. E go turn won kon distroy God pipol. Den e go-go back kon favor doz wey rijet di holy kovenant.
30 Ele se assustará com os navios de guerra do litoral oeste e voltará para casa. Então descarregará sua ira sobre o povo da santa aliança e recompensará os que abandonarem a aliança.
31 En sojas go skata di temple. Dem go stop di sakrifice wey dem dey do kon do many bad tins.
31 “Seu exército tomará a fortaleza do templo, contaminará o santuário, acabará com os sacrifícios diários e colocará ali uma terrível profanação.
32 Doz wey don rijet di kovenant, e go use sweet mout take win dem back, but doz wey dey follow God, nor go allow am.
32 Ele usará de adulação e conquistará os que violaram a aliança; mas aqueles que conhecem seu Deus serão fortes e resistirão.
33 Doz wey wise among di pipol go tish di odas. But some of dem go die for war and dem go karry di rest go as prisonas.
33 “Líderes sábios instruirão a muitos, mas esses mestres morrerão pela espada e pelo fogo, ou serão capturados e saqueados.
34 God go help en pipol small wen dem fall. But some pipol go play wayo kon join dem.
34 Durante essas perseguições, receberão pouca ajuda, e muitos que se juntarem a eles não serão sinceros.
35 Even some wey wise go die and dis tin go kon make di pipol klean. E go kontinue like dis until di end rish; di time wey God don set.
35 Alguns dos sábios serão vítimas de perseguição e, desse modo, serão refinados, purificados e limpos até o tempo do fim, pois o tempo determinado ainda está por vir.
36 “Den di king go do wetin e like. E go dey make mout and karry body up sey, ‘I get pawa pass any oda god. I even high pass God wey dey heaven.’ E go dey susid until di time wey God won ponish am, don rish. God go do wetin E don plan.
36 “O rei fará o que bem entender, se exaltará, afirmará ser maior que todos os deuses e chegará a blasfemar contra o Deus dos deuses. Terá êxito, mas apenas até que se complete o tempo da ira; pois aquilo que foi determinado certamente acontecerá.
37 Di king nor go respet en papa gods, tok-less of di god wey wimen love. E nor go respet any god, but e go dey karry ensef up.
37 Ele não respeitará os deuses de seus antepassados, nem o deus preferido das mulheres, nem deus algum, pois dirá que é maior que todos eles.
38 Na only di gods wey get pawa well-well, e go dey respet. Gods wey en papa nor know, na-im e go honor with gold, silva, fine stones and propaty.
38 Em lugar deles, adorará o deus da fortaleza, um deus que seus antepassados não conheceram, e lhe dará honras com ouro, prata, pedras preciosas e presentes caros.
39 E go attack strong nashons wey dey woship anoda god. E go honor pipol wey si am as dia leader. Dem go serve for en ofis and e go give dem land as dia reward.
39 Dizendo contar com a ajuda desse deus estrangeiro, atacará as fortalezas mais poderosas. Honrará os que se sujeitarem a ele, os nomeará para cargos de autoridade e dividirá a terra entre eles como recompensa.
40 “Wen di end don rish, Egypt king go attack am. Siria king go fight am with all en pawa; with shariot and many ship. E go attack and distroy many kountries like river wey flow enter land.
40 “Então, no tempo do fim, o rei do sul lutará contra o rei do norte. O rei do norte atacará com carros de guerra e seus condutores e com muitos navios. Invadirá várias terras e as arrasará como uma inundação.
41 Den e go enter di fine land. Many pipol go die, but di leaders for Edom, Moab and Ammon go eskape.
41 Entrará na terra gloriosa e muitas nações cairão, mas Moabe, Edom e a maior parte de Amom escaparão.
42 E go attack oda kountries and even Egypt nor go fit eskape am.
42 Ele conquistará muitos países, e nem mesmo o Egito escapará.
43 E go kontrol where dem hide gold and silva put with all di betta tins wey Egypt, Libya and Ethiopia bin get.
43 Tomará para si o ouro, a prata e os tesouros do Egito, e os líbios e os etíopes serão seus servos.
44 Den, dem go gi-am trobol from nort and east and e go-go fight with all en pawa kon distroy and kill many pipol.
44 “Mas, então, chegarão notícias do leste e do norte que o deixarão alarmado, e ele partirá enfurecido para destruir e aniquilar muitos.
45 E go even build small palis for di sea centre near di holy mountin. But wen e go die, nobody go dey der to help am.”
45 Armará suas tendas entre o monte santo e glorioso e o mar. Enquanto estiver lá, porém, chegará a seu fim, e ninguém o ajudará.”
Atalhos do teclado
- Capítulo anterior←
- Próximo capítulo→
- Versículo anteriork
- Próximo versículoj
- Limpar seleçãoEsc
- Esta ajuda?
Estude este capítulo no WhatsApp
Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Daniel 11, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.