Colossenses 4

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs ARIB

Sair da comparação
ARIB Almeida Revisada Imprensa Bíblica
1 Una wey bi masta, make una trit una savants well and nor shit dem, bikos una know sey, unasef get masta for heaven.
1 Vós, senhores, dai a vossos servos o que é de justiça e eqüidade, sabendo que também vós tendes um Senhor no céu.
2 Make una dey sirious for una prayer. Make una dey shine una eye as una dey tank God wen una dey pray.
2 Perseverai na oração, velando nela com ações de graças,
3 Like dis too, make una dey pray for us, so dat God go give us betta shance to tok about Christ sekret, wey make mi dey prison.
3 orando ao mesmo tempo também por nós, para que Deus nos abra uma porta à palavra, a fim de falarmos o mistério de Cristo, pelo qual também estou preso,
4 Make una pray make I tok well, so dat pipol go undastand mi.
4 para que eu o manifeste como devo falar.
5 Make una dey wise as una dey tok with pipol wey nor dey follow Christ. Make una use evry shance wey una get well.
5 Andai em sabedoria para com os que estão de fora, usando bem cada oportunidade.
6 Make all of una word dey good and sweet like wetin dem put sugar, so dat una go know how to ansa evribody.
6 A vossa palavra seja sempre com graça, temperada com sal, para saberdes como deveis responder a cada um.
7 Tikikus, my broda wey I love and awa Oga God savant; wey dey work well-well like mi, go tell una evritin wey dey happen to mi.
7 Tíquico, o irmão amado, fiel ministro e conservo no Senhor, vos fará conhecer a minha situação;
8 Na bikos of dis I send am kom meet una, so dat una go know how tins bi for us and make e for give una heart.
8 o qual vos envio para este mesmo fim, para que saibais o nosso estado e ele conforte os vossos corações,
9 Onesimus, di broda wey dey with us, wey wi love well-well, wey bi one of una, I dey send am follow Tikikus. Dem go tell una evritin wey dey happen for here.
9 juntamente com Onésimo, fiel e amado irmão, que é um de vós; eles vos farão saber tudo o que aqui se passa.
10 Aristakus, wey follow mi dey prison dey greet una and Mark wey bi Banabas kousin (wey wi bin tell una sey, if e kom meet una, make una welkom am) dey greet una too.
10 Saúda-vos Aristarco, meu companheiro de prisão, e Marcos, o primo de Barnabé {a respeito do qual recebestes instruções; se for ter convosco, recebei-o},
11 Jesus wey dem still dey koll Justus, dey greet una. Jew pipol wey bi Christian and dey follow mi do God work, na only dem dey help mi.
11 e Jesus, que se chama Justo, sendo unicamente estes, dentre a circuncisão, os meus cooperadores no reino de Deus; os quais têm sido para mim uma consolação.
12 Epafras, wey bi one among una and Christ savant, dey greet una. E dey pray well-well for una, so dat una leg go strong for groun and una go grow as una dey learn di tins wey God wont.
12 Saúda-vos Epafras, que é um de vós, servo de Cristo Jesus, e que sempre luta por vós nas suas orações, para que permaneçais perfeitos e plenamente seguros em toda a vontade de Deus.
13 Bikos I bi witness sey, e don work well-well for una and doz wey dey Laodicea and Hierapolis.
13 Pois dou-lhe testemunho de que tem grande zelo por vós, como também pelos que estão em Laodicéia, e pelos que estão em Hierápolis.
14 Awa friend Demas and Luke, wey wi love well-well, wey bi doctor, dey greet una too.
14 Saúda-vos Lucas, o médico amado, e Demas.
15 Make una tell di brodas and sistas wey dey Laodicea, with Nimfa and di pipol wey dey gada for en house sey, I greet dem.
15 Saudai aos irmãos que estão em Laodicéia, e a Ninfas e a igreja que está em sua casa.
16 And afta una don read dis leta, make una let di pipol for di church wey dey Laodicea, read am too. Den make una still read di leta wey I rite give dem.
16 Depois que for lida esta carta entre vós, fazei que o seja também na igreja dos laodicenses; e a de Laodicéia lede-a vós também.
17 Make una tell Arkippus sey, make e finish di work wey Christ gi-am.
17 E dizei a Arquipo: Cuida do ministério que recebestes no Senhor, para o cumprires.
18 Mi Paul, dey rite dis greetin with my own hand. Make una remember di shains wey dem take tie mi and make God grace dey with una.
18 Esta saudação é de próprio punho, de Paulo. Lembrai-vos das minhas cadeias. A graça seja convosco.

Ler em outra tradução

Comparar com outra

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Colossenses 4, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.