Colossenses 1

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs ARIB

Sair da comparação
ARIB Almeida Revisada Imprensa Bíblica
1 Dis leta na from mi Paul, Jesus Christ apostle and Timoti my broda, bikos na so God wont am.
1 Paulo, apóstolo de Cristo Jesus pela vontade de Deus, e o irmão Timóteo,
2 To all God pipol for Kolosse, wey bi awa brodas and sistas for Christ. Make God awa Papa give una grace and peace.
2 aos santos e fiéis irmãos em Cristo que estão em Colossos: Graças a vós, e paz da parte de Deus nosso Pai.
3 Wi dey always tank God wey bi Jesus Christ Papa, anytime wen wi dey pray for una,
3 Graças damos a Deus, Pai de nosso Senhor Jesus Cristo, orando sempre por vós,
4 since wi hear about how una bilive Christ and di love wey una get for God pipol.
4 desde que ouvimos falar da vossa fé em Cristo Jesus, e do amor que tendes a todos os santos,
5 Wen una first hear about di Good News wey bring trut, una kon get love and faith for wetin God prepare for una for heaven and na dis gospel
5 por causa da esperança que vos está reservada nos céus, da qual antes ouvistes pela palavra da verdade do evangelho,
6 kom meet una. Dis gospel dey bear fruit for di whole world and since di day wey una hear am, una don undastand as God grace big rish and e don dey bear fruit and grow among una.
6 que já chegou a vós, como também está em todo o mundo, frutificando e crescendo, assim como entre vós desde o dia em que ouvistes e conhecestes a graça de Deus em verdade,
7 Awa broda Epafras, wey dey work for Christ with all en mind, even doh wi nor dey der, na-im tish una di gospel
7 segundo aprendestes de Epafras, nosso amado conservo, que por nós é fiel ministro de Cristo.
8 and e kon tell us about di love wey di Spirit give una.
8 O qual também nos declarou o vosso amor no Espírito.
9 Bikos of dis, wi too, since wi hear about una, wi neva stop to dey pray for una. Wi dey tell God make E show una wetin E wont, so dat una go dey wise and undastand God Spirit,
9 Por esta razão, nós também, desde o dia em que ouvimos, não cessamos de orar por vós, e de pedir que sejais cheios do pleno conhecimento da sua vontade, em toda a sabedoria e entendimento espiritual;
10 den una life go betta just as Christ wont. For all di good tins wey una dey do, make una dey bear fruit and learn to know God more-more.
10 para que possais andar de maneira digna do Senhor, agradando-lhe em tudo, frutificando em toda boa obra, e crescendo no conhecimento de Deus,
11 Wi still dey pray sey una go dey strong with God pawa wey get glory. Una go show sey una dey patient and get strong mind for God work with happiness.
11 corroborados com toda a fortaleza, segundo o poder da sua glória, para toda a perseverança e longanimidade com gozo;
12 Make una dey tank God, bikos E don make una share from wetin en pipol get for en kingdom wey dey give lite.
12 dando graças ao Pai que vos fez idôneos para participar da herança dos santos na luz,
13 E save us from darkness pawa and put us for di kingdom wey E give di pikin wey E love.
13 e que nos tirou do poder das trevas, e nos transportou para o reino do seu Filho amado;
14 Dis na di pikin wey pay for us, so dat wi go dey free and God go forgive us awa sins.
14 em quem temos a redenção, a saber, a remissão dos pecados;
15 God wey wi nor dey si,
15 o qual é imagem do Deus invisível, o primogênito de toda a criação;
16 Bikos God kreate evritin for heaven
16 porque nele foram criadas todas as coisas nos céus e na terra, as visíveis e as invisíveis, sejam tronos, sejam dominações, sejam principados, sejam potestades; tudo foi criado por ele e para ele.
17 Christ dey before evritin and bikos e dey,
17 Ele é antes de todas as coisas, e nele subsistem todas as coisas;
18 Na-im bi head for di body wey bi di church
18 também ele é a cabeça do corpo, da igreja; é o princípio, o primogênito dentre os mortos, para que em tudo tenha a preeminência,
19 God dey happy sey evritin wey dey inside am,
19 porque aprouve a Deus que nele habitasse toda a plenitude,
20 and thru Christ blood wey e pour out for us for di cross,
20 e que, havendo por ele feito a paz pelo sangue da sua cruz, por meio dele reconciliasse consigo mesmo todas as coisas, tanto as que estão na terra como as que estão nos céus.
21 Before-before, bikos of di wiked tins wey una dey do and tink, una dey far from God and una bi en enemy.
21 A vós também, que outrora éreis estranhos, e inimigos no entendimento pelas vossas obras más,
22 But naw, with en pikin blood, E don draw una klose kom en present, so dat E go make una en friends wey nor get stain or fault and wey dey holy.
22 agora contudo vos reconciliou no corpo da sua carne, pela morte, a fim de perante ele vos apresentar santos, sem defeito e irrepreensíveis,
23 If true-true una get faith and una leg strong for groun, den una go get hope kon whole di gospel wey una hear. Dem don prish dis gospel give evribody for di world and mi Paul don bi di gospel savant.
23 se é que permaneceis na fé, fundados e firmes, não vos deixando apartar da esperança do evangelho que ouvistes, e que foi pregado a toda criatura que há debaixo do céu, e do qual eu, Paulo, fui constituído ministro.
24 I dey happy for di sofa wey I dey sofa for una and for di church wey bi Christ body, so I dey take my body komplete wetin remain for Christ sofa.
24 Agora me regozijo no meio dos meus sofrimentos por vós, e cumpro na minha carne o que resta das aflições de Cristo, por amor do seu corpo, que é a igreja;
25 I bi savant for di church, bikos of di work wey God sey make I do for una and I dey do am to komplete God work.
25 da qual eu fui constituído ministro segundo a dispensação de Deus, que me foi concedida para convosco, a fim de cumprir a palavra de Deus,
26 So di sekret wey E hide from awa grand-grand papa dem and evribody wey dey di world before, E don open am make en pipol si.
26 o mistério que esteve oculto dos séculos, e das gerações; mas agora foi manifesto aos seus santos,
27 God wont make dem know di rishis wey dey en glory; wey di sekret get for evribody and na-im bi Christ wey dey inside una. So una get hope sey una go share for God glory.
27 a quem Deus quis fazer conhecer quais são as riquezas da glória deste mistério entre os gentios, que é Cristo em vós, a esperança da glória;
28 As wi dey tell evribody wetin dem go do, wi dey prish Christ and tish with wisdom, so dat wen wi go show una to Christ, una go don dey pafet.
28 o qual nós anunciamos, admoestando a todo homem, e ensinando a todo homem em toda a sabedoria, para que apresentemos todo homem perfeito em Cristo;
29 So na dis tins I dey struggol and work for akordin to en pawa wey dey work inside mi.
29 para isso também trabalho, lutando segundo a sua eficácia, que opera em mim poderosamente.

Ler em outra tradução

Comparar com outra

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Colossenses 1, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.