Atos 2
Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs NVI
1 Wen Pentekost Day rish, di disciples kon gada for one place.
1 Chegando o dia de Pentecoste, estavam todos reunidos num só lugar.
2 At wons, one kind nois wey bi like heavy breeze kom from heaven kon full di whole house where dem sidan.
2 De repente veio do céu um som, como de um vento muito forte, e encheu toda a casa na qual estavam assentados.
3 Dem kon si small-small fire wey bi like kandol lite dey fall kom from heaven on-top dia head, one-by-one.
3 E viram o que parecia línguas de fogo, que se separaram e pousaram sobre cada um deles.
4 Den di Holy Spirit enter dia body and as di Spirit give dem pawa, dem kon start to tok for difren language.
4 Todos ficaram cheios do Espírito Santo e começaram a falar noutras línguas, conforme o Espírito os capacitava.
5 Dat time, Jew and oda pipol dey stay for Jerusalem.
5 Havia em Jerusalém judeus, tementes a Deus, vindos de todas as nações do mundo.
6 Wen pipol hear di nois, dem sopraiz kon gada, bikos evribody dey hear di disciples dey tok with difren language, wey demsef dey tok for dia kountry.
6 Ouvindo-se este som, ajuntou-se uma multidão que ficou perplexa, pois cada um os ouvia falar em sua própria língua.
7 As di pipol dey sopraiz, dem kon dey ask each oda, “All dis pipol wey dey tok so, nor bi Galilee dem from kom?
7 Atônitos e maravilhados, eles perguntavam: "Acaso não são galileus todos estes homens que estão falando?
8 How e bi sey dem dey speak awa difren language?
8 Então, como os ouvimos, cada um de nós, em nossa própria língua materna?
9 Wi wey kom from Partia, Medes, Elam, Mesopotamia, Judea, Kappadocia for Pontus and all di aria wey dey for Asia,
9 Partos, medos e elamitas; habitantes da Mesopotâmia, Judéia e Capadócia, Ponto e da província da Ásia,
10 Frigia and Pamfilia, even di pipol from Egypt and di aria for Libya near Sirene, plus all di strenjas wey kom from Rome,
10 Frígia e Panfília, Egito e das partes da Líbia próximas a Cirene; visitantes vindos de Roma,
11 weda dem bi Jew or Gentile, wey dey serve God with dem, like pipol from Krete and Arabia, all of us dey hear, as dem dey use awa language praiz God!”
11 tanto judeus como convertidos ao judaísmo; cretenses e árabes. Nós os ouvimos declarar as maravilhas de Deus em nossa própria língua! "
12 All of dem sopraiz and di tin konfuse dem well-well. So dem kon dey ask each oda wetin dis kind tin mean.
12 Atônitos e perplexos, todos perguntavam uns aos outros: "Que significa isto? "
13 But some among dem dey laf di pipol wey dey speak di difren language kon dey sey, “Dis pipol don drink well-well!”Pentekost|alt="Pentekost" src="PCM_GPS_Pentekost_B&W_Flat.indd" size="span" loc="ACT 2:1-13" copy="SIL" ref="2:1-13"
13 Alguns, todavia, zombavam deles e diziam: "Eles beberam vinho demais".
14 But Pita stand up with di eleven apostles kon shaut: “Judea pipol and una wey dey Jerusalem, make una put ear down for wetin I won tell una so. Make una know sey
14 Então Pedro levantou-se com os Onze e, em alta voz, dirigiu-se à multidão: "Homens da Judéia e todos os que vivem em Jerusalém, deixem-me explicar-lhes isto! Ouçam com atenção:
15 dis men neva drink anytin as una tink, bikos na just nine oklok for morning and e too early to drink.
15 estes homens não estão bêbados, como vocês supõem. Ainda são nove horas da manhã!
16 But Profet Joel sey:
16 Pelo contrário, isto é o que foi predito pelo profeta Joel:
17 “ ‘Wen di last day don rish,
17 ‘Nos últimos dias, diz Deus, derramarei do meu Espírito sobre todos os povos. Os seus filhos e as suas filhas profetizarão, os jovens terão visões, os velhos terão sonhos.
18 For dat time, I go give my Spirit to all di pipol
18 Sobre os meus servos e as minhas servas derramarei do meu Espírito naqueles dias, e eles profetizarão.
19 I go show plenty wonders for heaven
19 Mostrarei maravilhas em cima no céu e sinais em baixo, na terra, sangue, fogo e nuvens de fumaça.
20 Di sun go black and di moon go red like blood,
20 O sol se tornará em trevas e a lua em sangue, antes que venha o grande e glorioso dia do Senhor.
21 For dat time, evribody wey koll God name,
21 E todo aquele que invocar o nome do Senhor será salvo! ’
22 “Israel pipol, make una hear wetin I dey tok, Jesus Christ wey kom from Nazaret, di man wey God choose and wey e send to una, wey God use do many mirakles and oda wonderful signs for una front, as all of una know,
22 "Israelitas, ouçam estas palavras: Jesus de Nazaré foi aprovado por Deus diante de vocês por meio de milagres, maravilhas e sinais, que Deus fez entre vocês por intermédio dele, como vocês mesmos sabem.
23 na Judas sell dis man give Jew pipol, bikos na so God plan am from biginnin. Una know sey una kill-am, wen una gi-am to di sojas make dem nail am for cross.
23 Este homem lhes foi entregue por propósito determinado e pré-conhecimento de Deus; e vocês, com a ajuda de homens perversos, o mataram, pregando-o na cruz.
24 But God kon raiz am up afta E don gi-am pawa to win deat, bikos deat nor get pawa to hold am.
24 Mas Deus o ressuscitou dos mortos, rompendo os laços da morte, porque era impossível que a morte o retivesse.
25 Dis na wetin David tok about sey,
25 A respeito dele, disse Davi: ‘Eu sempre via o Senhor diante de mim. Porque ele está à minha direita, não serei abalado.
26 Bikos of dis, belle sweet mi
26 Por isso o meu coração está alegre e a minha língua exulta; o meu corpo também repousará em esperança,
27 bikos I know sey God nor go allow mi stay for grave
27 porque tu não me abandonarás no sepulcro, nem permitirás que o teu Santo sofra decomposição.
28 “True-true, yu don show mi di way
28 Tu me fizeste conhecer os caminhos da vida e me encherás de alegria na tua presença’.
29 “My pipol, Nor bi true sey awa grand-grand papa, David don die since, dem beri am and en grave dey awa land till today?
29 "Irmãos, posso dizer-lhes com franqueza que o patriarca Davi morreu e foi sepultado, e o seu túmulo está entre nós até o dia de hoje.
30 Wi know sey en na profet, bikos God don promise am sey, naim pikin dem go always bi king for Israel.
30 Mas ele era profeta e sabia que Deus lhe prometera sob juramento que colocaria um dos seus descendentes em seu trono.
31 Bikos of dis vishon wey David si, e kon sey, ‘Di Mezaya go get up from grave, bikos God nor go leave am der make en body rotin for groun.’ As all of us know,
31 Prevendo isso, falou da ressurreição do Cristo, que não foi abandonado no sepulcro e cujo corpo não sofreu decomposição.
32 God don raiz dis Jesus Christ up and evribody si am.
32 Deus ressuscitou este Jesus, e todos nós somos testemunhas desse fato.
33 Bikos God don promote am make e dey en rite hand and e don receive di Holy Spirit wey en Papa promise and naw, e don pour di Holy Spirit for awa body, as una si am dey happen so.
33 Exaltado à direita de Deus, ele recebeu do Pai o Espírito Santo prometido e derramou o que vocês agora vêem e ouvem.
34 Wi know sey David neva go heaven, but only en tok with en mout sey,
34 Pois Davi não subiu ao céu, mas ele mesmo declarou: ‘O Senhor disse ao meu Senhor: Senta-te à minha direita
35 until I go make all yor enemies serve yu.” ’
35 até que eu ponha os teus inimigos como estrado para os teus pés’.
36 So Israel pipol, make una know sey, God don turn dis Jesus Christ wey una kill, to bi Oga God and Mezaya.”
36 "Portanto, que todo Israel fique certo disto: Este Jesus, a quem vocês crucificaram, Deus o fez Senhor e Cristo".
37 Wen di pipol hear dis prishin, e trobol dem for mind well-well and dem kon ask Pita and di rest apostles, “Awa brodas, wetin wi go do naw?”
37 Quando ouviram isso, os seus corações ficaram aflitos, e eles perguntaram a Pedro e aos outros apóstolos: "Irmãos, que faremos? "
38 Pita ansa dem, “Make una turn from sin kom meet God one-by-one and make dem baptize una with Jesus Christ name, so dat God go forgive una, den una go fit receive di Holy Spirit.
38 Pedro respondeu: "Arrependam-se, e cada um de vocês seja batizado em nome de Jesus Cristo, para perdão dos seus pecados, e receberão o dom do Espírito Santo.
39 Bikos dis promise na for una, all una pikin, pipol wey dey far place and all di pipol wey God go draw near ensef.”
39 Pois a promessa é para vocês, para os seus filhos e para todos os que estão longe, para todos quantos o Senhor, o nosso Deus chamar".
40 As Pita dey tok to di pipol, e kon warn dem, “Make una save una head from di ponishment wey dey kom meet wiked pipol.”
40 Com muitas outras palavras os advertia e insistia com eles: "Salvem-se desta geração corrompida! "
41 So, dem baptize all of dem wey bilive wetin e prish and dem rish 3,000 pipol wey join dem dat day.
41 Os que aceitaram a mensagem foram batizados, e naquele dia houve um acréscimo de cerca de três mil pessoas.
42 Dem kon dey use all dia time dey learn wetin di apostles dey tish. Dem dey waka, help, chop and pray togeda.
42 Eles se dedicavam ao ensino dos apóstolos e à comunhão, ao partir do pão e às orações.
43 Di apostles do many wonders and mirakles and bikos of dis, pipol kon dey respet and fear God.
43 Todos estavam cheios de temor, e muitas maravilhas e sinais eram feitos pelos apóstolos.
44 All di pipol wey bilive, dey share dia propaty with one anoda and stay togeda.
44 Todos os que criam mantinham-se unidos e tinham tudo em comum.
45 Dem dey sell wetin dem get kon use di money dey help each oda.
45 Vendendo suas propriedades e bens, distribuíam a cada um conforme a sua necessidade.
46 Dem dey stay togeda evriday like one big family. Dem dey gada go di temple togeda and dem dey go from house to house, dey chop togeda with happiness.
46 Todos os dias, continuavam a reunir-se no pátio do templo. Partiam o pão em suas casas, e juntos participavam das refeições, com alegria e sinceridade de coração,
47 Dem kon dey praiz God and dey fellowship with one anoda. So God kon dey add more pipol join dem evriday.
47 louvando a Deus e tendo a simpatia de todo o povo. E o Senhor lhes acrescentava todos os dias os que iam sendo salvos.
Atalhos do teclado
- Capítulo anterior←
- Próximo capítulo→
- Versículo anteriork
- Próximo versículoj
- Limpar seleçãoEsc
- Esta ajuda?
Estude este capítulo no WhatsApp
Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Atos 2, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.