Atos 1
Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs NAA
1 My friend Teofilus, for di book wey I first rite give yu, I tok about all di tins wey Jesus Christ start to dey do and tish,
1 Escrevi o primeiro livro, ó Teófilo, relatando todas as coisas que Jesus começou a fazer e a ensinar
2 until di day wen God kon karry am go heaven, afta e give orda to di apostles, wey e choose with di Holy Spirit.
2 até o dia em que foi elevado às alturas, depois de haver dado mandamentos por meio do Espírito Santo aos apóstolos que tinha escolhido.
3 Na di same apostles e show ensef many time sey, e still dey alive afta di sofa wey e sofa. Dem si am for forty days and e tell dem about God kingdom.
3 Depois de ter padecido, Jesus se apresentou vivo a seus apóstolos, com muitas provas incontestáveis, aparecendo-lhes durante quarenta dias e falando das coisas relacionadas com o Reino de Deus.
4 Den wen e follow dem sidan dey tok, e kon kommand dem sey, “Make una nor leave Jerusalem, but make una wait for di tin wey my Papa promise wey I don tell una before.
4 E, comendo com eles, deu-lhes esta ordem:
5 John dey baptize with wota, but e nor go tey wen God go baptize una with en Holy Spirit (wey go kontrol una life forever).”
5 Porque João, na verdade, batizou com água, mas vocês serão batizados com o Espírito Santo, dentro de poucos dias.
6 So wen dem gada, dem kon start to ask Jesus Christ, “Oga God! Na naw yu go start to rule Israel?”
6 Então os que estavam reunidos com Jesus lhe perguntaram: — Será este o tempo em que o Senhor irá restaurar o reino a Israel?
7 Jesus ansa dem, “Di time wey God plan nor koncern una,
7 Jesus respondeu:
8 but una go get pawa wen di Holy Spirit don enter una life and una go tell pipol about mi for Jerusalem, for evriwhere for Judea and Samaria go rish all di far place wey dey dis world.”
8 Mas vocês receberão poder, ao descer sobre vocês o Espírito Santo, e serão minhas testemunhas tanto em Jerusalém como em toda a Judeia e Samaria e até os confins da terra.
9 So afta e don tok with dem, God kon karry am up until kloud kover am and dem nor fit si am again.
9 Depois de ter dito isso, Jesus foi elevado às alturas, à vista deles, e uma nuvem o encobriu dos seus olhos.
10 As dem still dey look up as e dey go, two men wey wear white klot stand near dem
10 E, estando eles com os olhos fixos no céu, enquanto Jesus subia, eis que dois homens vestidos de branco se puseram ao lado deles
11 kon sey, “Galilee pipol, na wetin make una stand der dey look heaven like dat? Dis Jesus Christ wey God don karry go heaven today, go still kom back di same way wey una si am dey go heaven.”
11 e lhes disseram: — Homens da Galileia, por que vocês estão olhando para as alturas? Esse Jesus que foi levado do meio de vocês para o céu virá do modo como vocês o viram subir.
12 So dem go back to Jerusalem from Mount Olives (wey dey near Jerusalem and di place wey dem waka so, far pass how di law dey allow pipol waka for Sabat Day).
12 Então os apóstolos voltaram do monte das Oliveiras para Jerusalém. A distância até a cidade é de cerca de um quilômetro.
13 Wen dem enter Jerusalem, dem kon go di room for upstair where dem dey stay. Pita and John; James and Andru; Filip and Tomas; Bartolomew and Matiu; James wey bi Afaeus pikin, Simon wey dem dey koll Zealot and Judas wey bi James pikin, na all of dem gada for der.
13 Quando entraram na cidade, subiram para o cenáculo onde se reuniam Pedro, João, Tiago, André, Filipe, Tomé, Bartolomeu, Mateus, Tiago, filho de Alfeu, Simão, o Zelote, e Judas, filho de Tiago.
14 Dem kon dey pray togeda evriday with one mind, with all di wimen, plus Mary, Jesus Christ mama and en brodas.
14 Todos estes perseveravam unânimes em oração, com as mulheres, com Maria, mãe de Jesus, e com os irmãos dele.
15 Di pipol wey dey pray, plenty rish one hundred and twenty. So Pita stand up for di pipol front kon sey,
15 Naqueles dias, Pedro se levantou no meio dos irmãos, que formavam um grupo de mais ou menos cento e vinte pessoas, e disse:
16 “My brodas, di word wey di Holy Spirit use David tok about Judas, wey show road to di pipol wey arrest Jesus Christ, must happen,
16 — Irmãos, era necessário que se cumprisse a Escritura que o Espírito Santo predisse pela boca de Davi, a respeito de Judas, que foi o guia daqueles que prenderam Jesus.
17 bikos e dey awa group before and e dey follow us do di work.”
17 Ele era um dos nossos e teve parte neste ministério.
18 (Dis Judas buy one land with di money wey e kollect for di wiked tin wey e do and na der e hang ensef till en belle burst and all en intestine kon skata kom out,
18 Ora, este homem adquiriu um campo com o preço da iniquidade e, caindo de cabeça, rompeu-se pelo meio, e todos os seus intestinos se derramaram.
19 sotey all di pipol for Jerusalem hear di story and naim make dem dey koll di place for dia language, “Akeldama”, wey mean, “Blood Land”).
19 Isto chegou ao conhecimento de todos os moradores de Jerusalém, de maneira que em sua própria língua esse campo era chamado Aceldama, isto é, Campo de Sangue. E Pedro continuou:
20 “For Psalms book, God word sey, ‘Make en house empty, make nobody stay der again and make anoda pesin take en place.’
20 — Porque está escrito no Livro dos Salmos: “Fique deserta a sua morada, e não haja quem nela habite.” — E: “Que outro tome o seu encargo.”
21 So, make one pesin from di men wey dey follow us since di time wey Oga God Jesus Christ dey with us,
21 — Portanto, é necessário que, dos homens que nos acompanharam todo o tempo em que o Senhor Jesus andou entre nós,
22 from wen dem baptize am, until e go up leave us; make e kon join us tell pipol di trut sey, Jesus Christ don raiz-up from grave.”
22 começando no batismo de João, até o dia em que foi tirado do nosso meio e levado às alturas, um destes se torne testemunha conosco da sua ressurreição.
23 So dem choose two men, one na Josef wey dem dey koll Barsabas (but some pipol dey koll am Justus) and di oda one, na Matias.
23 Então propuseram dois: José, chamado Barsabás, também conhecido como Justo, e Matias.
24 Den dem kon pray, “Oga God Jesus Christ, na yu know wetin dey inside evribody mind. Make yu show us di pesin wey yu wont among dis two pipol,
24 E, orando, disseram: — Tu, Senhor, que conheces o coração de todos, revela-nos qual dos dois escolheste
25 so dat e go take Apostle Judas, wey kill ensef, place.”
25 para preencher a vaga neste ministério e apostolado, do qual Judas se desviou, indo para o seu próprio lugar.
26 Naim dem kon vote to choose between di two men and di pesin wey dem choose, na Matias.
26 Depois fizeram um sorteio, e a sorte caiu sobre Matias, que foi acrescentado ao grupo dos onze apóstolos.
Atalhos do teclado
- Capítulo anterior←
- Próximo capítulo→
- Versículo anteriork
- Próximo versículoj
- Limpar seleçãoEsc
- Esta ajuda?
Estude este capítulo no WhatsApp
Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Atos 1, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.