Atos 14

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs ARIB

Sair da comparação
ARIB Almeida Revisada Imprensa Bíblica
1 For Ikonium, Paul and Banabas go inside di Jew sinagog and dem prish sotey many Jew and Greek pipol kon bilive God word.
1 Em Icônio entraram juntos na sinagoga dos judeus e falaram de tal modo que creu uma grande multidão tanto de judeus como de gregos.
2 But di Jew pipol wey nor gri bilive, gada di Gentile pipol kon spoil dia mind against Paul and Banabas.
2 Mas os judeus incrédulos excitaram e irritaram os ânimos dos gentios contra os irmãos.
3 Di apostles stay der tey well-well and dem tok with boldness about God, wey show sey dia message about en goodness na true, bikos E kon give dem pawa to do many mirakles and wonders.
3 Eles, entretanto, se demoraram ali por muito tempo, falando ousadamente acerca do Senhor, o qual dava testemunho à palavra da sua graça, concedendo que por suas mãos se fizessem sinais e prodígios.
4 But di pipol wey dey di town kon divide; some dey di Jew side and some dey di apostle side.
4 E se dividiu o povo da cidade; uns eram pelos judeus, e outros pelos apóstolos.
5 Di Gentile and di Jew pipol (with di oga dem wey dey rule dem) kon dey try to sofa and stone di disciples,
5 E, havendo um motim tanto dos gentios como dos judeus, juntamente com as suas autoridades, para os ultrajarem e apedrejarem,
6 but wen Paul and Banabas know about am, dem kon run go Lystra and Derbe wey dey for Lykaonia and all di aria wey dey near der
6 eles, sabendo-o, fugiram para Listra e Derbe, cidades da Licaônia, e a região circunvizinha;
7 and dem kon kontinue to dey prish for der.
7 e ali pregavam o evangelho.
8 For Lystra, dem meet one man wey nor fit waka since wen dem born am.
8 Em Listra estava sentado um homem aleijado dos pés, coxo de nascença e que nunca tinha andado.
9 Di man dey listin to Paul as e dey tok. Wen Paul look am for eye kon si sey e get faith wey go fit heal am,
9 Este ouvia falar Paulo, que, fitando nele os olhos e vendo que tinha fé para ser curado,
10 e tell am, “Stand up.” Di man kon jump up and e bigin waka.
10 disse em alta voz: Levanta-te direito sobre os teus pés. E ele saltou, e andava.
11 Wen di pipol si wetin Paul do, dem kon shaut for Lykaonia language sey, “Awa gods don turn to human being kom meet us.”
11 As multidões, vendo o que Paulo fizera, levantaram a voz, dizendo em língua licaônica: Fizeram-se os deuses semelhantes aos homens e desceram até nós.
12 Dem start to koll Banabas, “Zeus” and Paul, “Hermes”, bikos na Paul dey lead dem.
12 A Barnabé chamavam Júpiter e a Paulo, Mercúrio, porque era ele o que dirigia a palavra.
13 Di priest wey dey woship di god wey dem dey koll Zeus wey en shrine dey outside di town kon bring melu and flowers kom di town gate; so dat en and all di pipol go sakrifice give di apostles.
13 O sacerdote de Júpiter, cujo templo estava em frente da cidade, trouxe para as portas touros e grinaldas e, juntamente com as multidões, queria oferecer-lhes sacrifícios.
14 Wen Banabas and Paul hear about di tin wey di pipol won do, dem shaut, tear dia klot kon run go meet di pipol sey,
14 Quando, porém, os apóstolos Barnabé e Paulo ouviram isto, rasgaram as suas vestes e saltaram para o meio da multidão, clamando
15 “Why una won do dis kind tin? Wi too na human being like una! Wi kon tell una di Good News, wey go make una turn from sin kom meet God, wey make heaven, eart, sea and all di tins wey dey inside dem.
15 e dizendo: Senhores, por que fazeis estas coisas? Nós também somos homens, de natureza semelhante à vossa, e vos anunciamos o evangelho para que destas práticas vãs vos convertais ao Deus vivo, que fez o céu, a terra, o mar, e tudo quanto há neles;
16 Before-before, E let difren tribes dey do as dem like,
16 o qual nos tempos passados permitiu que todas as nações andassem nos seus próprios caminhos.
17 but E nor stop to do good for una, E dey give una rain from heaven and food from groun, so dat una go chop and belle go sweet una.”
17 Contudo não deixou de dar testemunho de si mesmo, fazendo o bem, dando-vos chuvas do céu e estações frutíferas, enchendo-vos de mantimento, e de alegria os vossos corações.
18 But as Paul and Banabas tok rish, dem nor fit stop di pipol make dem nor do di sakrifice.
18 E dizendo isto, com dificuldade impediram as multidões de lhes oferecerem sacrifícios.
19 But afta some Jew pipol wey kom from Antiok and Ikonium don win di pipol mind, dem kon stone Paul, drag am komot from di town, bikos dem tink sey e don die.
19 Sobrevieram, porém, judeus de Antioquia e de Icônio e, havendo persuadido as multidões, apedrejaram a Paulo, e arrastaram-no para fora da cidade, cuidando que estava morto.
20 And as di disciples gada round am, e get up kon waka go back to di town. Di next day, en and Banabas kon komot go Derbe.
20 Mas quando os discípulos o rodearam, ele se levantou e entrou na cidade. No dia seguinte partiu com Barnabé para Derbe.
21 Afta dem don prish God word for dat town and many pipol don turn from sin kom meet God, dem kon go back to Lystra, Ikonium and Antiok.
21 E, tendo anunciado o evangelho naquela cidade e feito muitos discípulos, voltaram para Listra, Icônio e Antioquia,
22 Dem enkourage di disciples sey make dem get heart and make dem kontinue to dey bilive sey, “Wi go must sofa well-well for pipol hand, before wi go fit enter God Kingdom.”
22 confirmando as almas dos discípulos, exortando-os a perseverarem na fé, dizendo que por muitas tribulações nos é necessário entrar no reino de Deus.
23 Wen dem don choose eldas wey go lead di bilivers for di difren-difren church, dem kon pray and fast sey, make God protet dem.
23 E, havendo-lhes feito eleger anciãos em cada igreja e orado com jejuns, os encomendaram ao Senhor em quem haviam crido.
24 Dem kon leave Pisidia go Pamfilia
24 Atravessando então a Pisídia, chegaram à Panfília.
25 and wen dem don prish for Perga, dem kon go Atalaya.
25 E, tendo anunciado a palavra em Perge, desceram a Atália.
26 From der, dem enter ship go Antiok, where dem for first pray for dem, for di work wey dem just finish naw.
26 E dali navegaram para Antioquia, donde tinham sido encomendados à graça de Deus para a obra que acabavam de cumprir.
27 Wen dem rish Antiok, dem gada di pipol kon tell dem all di tins wey God use dem do and how E open road for Gentile pipol to bilive.
27 Quando chegaram e reuniram a igreja, relataram tudo quanto Deus fizera por meio deles, e como abrira aos gentios a porta da fé.
28 So dem stay der for sometaim with di bilivers.
28 E ficaram ali não pouco tempo, com os discípulos.

Ler em outra tradução

Comparar com outra

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Atos 14, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.