Apocalipse 9

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs NVT

Sair da comparação
NVT Nova Versão Transformadora
1 Den di fift angel blow en trumpet and I si one star wey fall from heaven kom eart and dem gi-am di key wey e go use take open di pit.
1 O quinto anjo tocou sua trombeta, e vi uma estrela que havia caído do céu sobre a terra, e lhe foi dada a chave para o poço do abismo.
2 Wen e open am, smoke kom out like fire kon turn di sun and breeze to darkness.
2 Quando o poço foi aberto, dele saiu fumaça como de uma imensa fornalha, e a luz do sol e o ar escureceram com a fumaça.
3 From inside di smoke, grasshoppa bigin enter di eart and dem give dem pawa like skorpion own.
3 Então da fumaça saíram gafanhotos que desceram sobre a terra, e lhes foi dado poder para ferroarem como escorpiões.
4 Di angel tell dem, “Make una nor distroy di grass, plants and trees, but distroy only di pipol wey God mark nor dey dia fore head.”
4 Receberam ordens para não danificar a vegetação, nem as plantas, nem as árvores, mas apenas as pessoas que não tivessem o selo de Deus na testa.
5 E still tell dem, “Nor kill di pipol wey nor get God mark for dia forehead, but make una sofa dem for five monts with pain wey bi like skorpion own.”
5 Também lhes foi ordenado que não as matassem, mas que as atormentassem por cinco meses, com dor como a da ferroada do escorpião.
6 For dat time, pipol go look for deat, but dem nor go si am. Dem go won die, but deat go run from dem.
6 Naqueles dias, as pessoas procurarão a morte, mas não a encontrarão. Desejarão morrer, mas a morte fugirá delas.
7 Di grasshoppa bi like horse wey dey ready for war. Wetin dey dia head, bi like gold crown and dia face bi like human being own.
7 Os gafanhotos pareciam cavalos preparados para a batalha. Tinham na cabeça algo semelhante a coroas de ouro, e o rosto parecia humano.
8 Dia hair bi like wimen hair and dia tit bi like lion own.
8 Os cabelos eram como os de mulher, e os dentes, como os de leão.
9 Wetin dem wear bi like bullet proof wey dem make with iron and dia feada dey make nois like horse wey dey go fight.
9 Vestiam uma couraça semelhante ao ferro, e suas asas rugiam como um exército de carruagens correndo para a batalha.
10 Dia tail dey bite like skorpion own and di angel give dem pawa to sofa pipol for five monts.
10 Tinham caudas que ferroavam como escorpiões, e por cinco meses tiveram poder para atormentar as pessoas.
11 Na dia king bi di angel wey kom from di pit and en name for Hibru, na Abaddon and for Greek, na Apollon (pesin wey dey distroy).
11 Seu rei é o anjo do abismo; seu nome em hebraico é Abadom , e em grego, Apoliom .
12 Di first wahala don pass, but two oda one still dey kom.
12 O primeiro terror passou, mas ainda vêm outros dois.
13 Den di sixt angel blow en trumpet and I hear one vois dey tok from di for horns wey dey di gold altar for God present.
13 O sexto anjo tocou sua trombeta, e ouvi uma voz que vinha das quatro pontas do altar de ouro que está na presença de Deus.
14 Di vois kon tell di angels wey whole di trumpets sey, “Make yu release di for angels wey dem tie for River Eufrates!”
14 A voz disse ao sexto anjo que tinha a trombeta: “Solte os quatro anjos que estão amarrados junto ao grande rio Eufrates”.
15 If dem divide di pipol for dis eart into three, dem release di angels wey dem don prepare for dis hour, day, mont and year, sey make dem go kill one part finish.
15 Então os quatro anjos que haviam sido preparados para aquela hora, dia, mês e ano foram soltos para matar um terço da humanidade.
16 I hear as dia sojas many rish and dem many rish 200,000.
16 Ouvi que seu exército era constituído de duzentos milhões de soldados a cavalo.
17 For my vishon, I still si many horse and doz wey dey ride dem: And di bullet proof wey dis pipol wear, red like fire kon get dark blue and yellow kolour. Di horse dem head bi like lion own and fire, smoke and sulfur, dey kom out from dia mout.
17 Em minha visão, vi os cavalos e os cavaleiros montados neles. Os cavaleiros usavam couraças vermelhas, azul-escuras e amarelas. Os cavalos tinham cabeças como as de leão, e da boca lhes saíam fogo, fumaça e enxofre.
18 If dem divide di pipol for dis eart into three, di diziz wey bi like fire, smoke and sulfur wey dey kom out from dia mout, kill one part finish.
18 Um terço da humanidade foi morto por estas três pragas que saíam da boca dos cavalos: fogo, fumaça e enxofre.
19 Di horse pawa dey for dia mout and tail. Dia tail mout bi like snake own and dem get pawa to wound and kill pipol.
19 O poder dos cavalos estava na boca e na cauda, pois a cauda tinha cabeças como de serpente, com as quais feriam as pessoas.
20 But di pipol wey dis tins nor kill, nor still gri turn from sin kom meet God wey go save dem. Dem kontinue to serve demon and juju wey dem make with gold, silva, bronze, stone and wood. Dis juju nor dey si, hear or waka.
20 Aqueles que não morreram dessas pragas ainda se recusaram a arrepender-se de seus atos perversos. Continuaram a adorar demônios e ídolos feitos de ouro, prata, bronze, pedra e madeira, ídolos que não podem ver, nem ouvir, nem andar.
21 And instead of dem to turn kom meet God, dem still dey kill pipol; do majik; dey sleep with who nor bi dia husband or wife and still dey tif.
21 E não se arrependeram de seus assassinatos, sua feitiçaria, sua imoralidade sexual e seus roubos.

Ler em outra tradução

Comparar com outra

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Apocalipse 9, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.