Apocalipse 7
Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs AAI
1 Den, I si for angels stand for di for korna for di eart and dem whole di for breeze, so dat e nor go blow for di eart, di sea or for any tree.
1 Naatu ayu tounamatar etei kwafe’en tafaram umasusun kwafe’en imaim hibatabat aitih, bebeh hitatar yourabad hai ef etei hifut, saise yourabad men kamar yan nababin nanunuw o riy yan nababin nanunuw o kutor nababin ai hinare’emih.
2 Den I si anoda angel dey kom down from di east. E karry God key, den e kon shaut give doz for angels wey dem don give pawa to ponish land and sea sey,
2 Naatu tounamatar ta veya yeninane yen nan aitin, God wanatowanin ana kwah bai auman. Fanan aumetawat tounamatar nah kwafe’en me naatu riy bai’afiyin isan ana fair hibai hima’am isah e’af,
3 “Make una wait! Make una nor ponish di land, sea or di trees, until wi don put God mark for en savants fore head.”
3 “Me, riy naatu ai men kwani’afiyih, kwanama nanan aki God ana akir wairafih nakwetah anikwahenabo.”
4 Den I hear di nomba wey dem put God mark for dia fore head. Dem bi 144,000 from all di tribes for Israel:
4 Imaibo ayu sabuw bai’ab nah hibikwahen hio anowar, sabuw etei i 144,000 nah hikwahen, nati sabuw i Israel wanawanan big ta ta etei.
5 Dem mark 12,000 from Judah tribe, 12,000 from Reuben tribe, 12,000 from Gad tribe.
5 Judah ana bigane 12,000 nah hikwahen,
6 And from Asher tribe, na 12,000 dem mark, 12,000 from Naftali tribe, 12,000 from Manasseh tribe,
6 Asher ana bigane 12,000
7 12,000 from Simeon tribe, 12,000 from Levi tribe, 12,000 from Issakar tribe,
7 Simeon ana bigane 12,000
8 12,000 from Zebulun tribe, 12,000 from Josef tribe and 12,000 from Benjamin tribe.
8 Zebulun ana bigane 12,000
9 Afta all dis tins, I look up kon si crowd wey nobody fit kount. Dem kom from difren tribe, kountry, group, language and dem stand for di throne and di Lamb front. Dem wear white klot kon whole palm tree branches for hand
9 Iti ufunamaim anuwanuw nau’umaim kou’ay gagamin na’in men karam boro taniyab, tafaram tutufin etei wanawanan, tafaram ta ta, big ta ta, biyah ta ta, tur ta ta etei urama’ama nanamaim naatu Lamb nanamaim hai faifuw kwes hi’osen umah rabod rourih hibow hibatabat aitih.
10 dey shaut sey:
10 Naatu fanah aumetawat na’in hiwow hio,
11 And all di angel stand round di throne; di eldas and di four creatures. Dem fall face groun kon bigin woship God.
11 Tounamatar tutufin etei urama’ama hi’ar bebera’uh, regaregah ai’in naatu sawar yawasih ma’anih kwafe’en hi’ar bebera’uhih hibatabat, yumatah aubabe urama’ama nanamaim hira’iy God hikwafir,
12 Dem kon dey sey:
12 hio, “Turobe! Bora’ara’aten, marakaw,
13 Den one for di eldas kon ask mi sey, “Dis pipol wey wear long white klot so, where dem from kom?”
13 Imaibo regaregah ai’in ta ayu ibatiyu, “Iti sabuw hai faifuw kwes hi’osen tebatabat i sabuw iyab? Naatu menane hina tebatabat?”
14 I kon ansa, “My oga, na yu know di ansa.” Den e sey, “Dis pipol die bikos of Christ. Dem don use di Lamb blood take wosh dia klot, naim make am white like dat!
14 Ai ya’afut ao, “Regah ayu men aso’ob, baise o i iso’ob.”
15 Dis na why dem stand for God throne front kon dey serve am for en Temple, both for nite and day time.
15 Isan imih
16 Hongry nor go ever katch dem again. Dem go always get wota to drink; sun nor go ever beat dem again.
16 Naatu boro men kafa’imo bayumih hinamorob maiye, naatu boro men sikah namamah maiye.
17 Bikos di Lamb for di throne, go bi dia Shepad. E go take dem go drink from di river wey dey give life. And evry tears wey dey dia eyes, God go klean am komot.”
17 Anayabin Lamb urama’ama yan foun tafan ema’am boro hai bonawiyenayan namatar,
Atalhos do teclado
- Capítulo anterior←
- Próximo capítulo→
- Versículo anteriork
- Próximo versículoj
- Limpar seleçãoEsc
- Esta ajuda?
Estude este capítulo no WhatsApp
Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Apocalipse 7, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.