Apocalipse 3
Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs NAA
1 “Make yu rite di tins wey I won tell yu naw, go give di angel for di church wey dey Sardis:
1 — Ao anjo da igreja em Sardes escreva:
2 So make yu raiz-up kon give pawa to di remainin tins wey don nearly die, bikos yor work nor dey good for God eye.
2 Fique vigiando e fortaleça o restante que estava para morrer, porque verifiquei que as obras que você realiza não são íntegras na presença do meu Deus.
3 Make yu remember wetin yu don hear and receive and make yu obey dem kon turn from sin kom meet God. If yu nor shine yor eye well, I go kom like tif and yu nor go know di time wen I go kom.
3 Lembre-se, pois, do que você recebeu e ouviu; guarde-o e arrependa-se. Se você não vigiar, virei como ladrão, e você de modo nenhum saberá em que hora virei contra você.
4 But yu get some pipol for Sardis wey neva stain dia klot, dem go wear white klot follow mi waka, bikos dem deserve am.
4 Mas você tem aí em Sardes umas poucas pessoas que não contaminaram as suas vestes. Elas andarão comigo, vestidas de branco, pois são dignas.
5 Anybody wey fit bear rish di end, go wear white klot like dem and I nor go remove en name from my Life Book, but I go tok about am for my Papa and en angels front.
5 O vencedor será assim vestido de branco, e de modo nenhum apagarei o seu nome do Livro da Vida. Pelo contrário, confessarei o seu nome diante de meu Pai e diante dos seus anjos.
6 Pesin wey get ear, make e hear wetin di Spirit dey tell di pipol for di church.’ ”
6 Quem tem ouvidos, ouça o que o Espírito diz às igrejas.”
7 “Make yu rite di tins wey I won tell yu naw, go give di angel for di church wey dey Filadelfia:
7 — Ao anjo da igreja em Filadélfia escreva:
8 I know evritin wey yu dey do. (Si, I don open door for yu wey nobody go fit klose.) I know sey yu nor too get pawa, but yu don obey my word and yu nor deny mi at-all.
8 Conheço as obras que você realiza. Eis que tenho posto diante de você uma porta aberta, a qual ninguém pode fechar. Sei que você tem pouca força, mas guardou a minha palavra e não negou o meu nome.
9 Listin! Doz pipol from Satan sinagog wey lie sey dem bi Jew, I go make dem bow for yor front, den dem go know sey I really love yu.
9 Eis o que eu farei com alguns dos que são da sinagoga de Satanás, desses que se declaram judeus e não são, mas mentem. Eis que farei com que venham até você, prostrem-se aos seus pés e reconheçam que eu amo você.
10 Bikos yu don obey my kommandment wey bi to get patient, I go protet yu wen I won test evribody for dis world.
10 Você guardou a palavra da minha perseverança. Por isso, também eu o guardarei da hora da provação que há de vir sobre o mundo inteiro, para pôr à prova os que habitam sobre a terra.
11 I go soon kom. Make yu whole wetin yu get well-well, so dat nobody go take yor crown from yu.
11 Venho sem demora. Conserve o que você tem, para que ninguém tome a sua coroa.
12 Anybody wey fit bear rish di end, I go make am pila for my Papa Temple and e nor go ever komot from der. I go rite my Papa name; David Town; di new Jerusalem wey dey kom from heaven and my own new name, put for en body.
12 Ao vencedor, farei com que seja uma coluna no santuário do meu Deus, e dali jamais sairá. Gravarei sobre ele o nome do meu Deus, o nome da cidade do meu Deus, a nova Jerusalém que desce do céu, vinda da parte do meu Deus, e o meu novo nome.
13 Anybody wey get ear, make e hear wetin di Spirit dey tell di pipol for di church.’ ”
13 Quem tem ouvidos, ouça o que o Espírito diz às igrejas.”
14 “Make yu rite di tins wey I won tell yu naw, go give di angel for di church wey dey Laodicea:
14 — Ao anjo da igreja em Laodiceia escreva:
15 I know evritin wey yu do. Yu nor dey hot or kold. I wish sey yu hot or kold!
15 Conheço as obras que você realiza, que você não é nem frio nem quente. Quem dera você fosse frio ou quente!
16 But since yu just dey warm and yu nor hot or kold, I go vomit yu komot from my mout!
16 Assim, porque você é morno, e não é nem quente nem frio, estou a ponto de vomitá-lo da minha boca.
17 Bikos yu dey sey, “I get plenty money and I nor nid anytin!” But yu nor know sey yor kondishon bad well-well, yu dey sofa; yu poor; blind and naked.
17 Você diz: ‘Sou rico, estou bem de vida e não preciso de nada.’ Mas você não sabe que é infeliz, sim, miserável, pobre, cego e nu.
18 So I advise yu sey make yu buy gold; gold wey dem don polish with fire. Den yu go get plenty money. Make yu still buy white klot from mi kon wear am, so dat dem nor go si yor nakednes again, den buy medicine put for yor eye, so dat yu go fit si.
18 Aconselho que você compre de mim ouro refinado pelo fogo, para que você seja, de fato, rico. Compre vestes brancas para se vestir, a fim de que a vergonha de sua nudez não fique evidente, e colírio para ungir os olhos, a fim de que você possa ver.
19 I dey korrect and ponish anybody wey I love. So make yu dey sirious kon turn from sin kom meet God!
19 Eu repreendo e disciplino aqueles que amo. Portanto, seja zeloso e arrependa-se.
20 Listin! I stand for di door dey nok! If anybody hear my vois, kon open di door, I go enter go meet am, kon follow am chop and e go chop with mi too.
20 Eis que estou à porta e bato; se alguém ouvir a minha voz e abrir a porta, entrarei em sua casa e cearei com ele, e ele, comigo.
21 Bikos I bear rish di end kon follow my Papa sidan for en throne, anybody wey fit bear rish di end, go follow mi sidan for my throne too.
21 Ao vencedor, darei o direito de sentar-se comigo no meu trono, assim como também eu venci e me sentei com o meu Pai no seu trono.
22 Pesin wey get ear, make e hear wetin di Spirit dey tell di pipol for di church.’ ” Jesus Stand Dey Nok For Door|alt="Jesus at the door" src="cn02107b.tif" size="col" copy="Cook" ref="3:20"
22 Quem tem ouvidos, ouça o que o Espírito diz às igrejas.”
Atalhos do teclado
- Capítulo anterior←
- Próximo capítulo→
- Versículo anteriork
- Próximo versículoj
- Limpar seleçãoEsc
- Esta ajuda?
Estude este capítulo no WhatsApp
Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Apocalipse 3, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.