Apocalipse 18
Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs AAI
1 Afta all dis tins, I still si anoda angel wey get betta authority, dey kom down from heaven and di way e brite rish, kon make di eart dey shine.
1 Iti ufunamaim tounamatar tabo marane tit re’er aitin, roubabaruwen ana fair iwan auman naatu i ana bonamanamarinamaim tafaram tutufin etei marakaw.
2 E shaut with loud vois sey: “E don fall! E don fall! Babilon wey big well-well don fall! E don bikom di place where demons, evil spirits, bird and animal wey pipol hate, dey stay.
2 Fanan aumetawat na’in iwow eo,
3 Bikos en sin bi like drink wey dey shark pesin and na-im make dem dey sleep with who dem nor marry. Na dis make am fall and all di kings for dis eart don sleep with am and many tradas don get plenty money, bikos of di yeye life wey e dey live.”
3 Tafaram etei i ana wine hitom tibikoko’aw,
4 Den I hear anoda vois from heaven sey, “My pipol, make una kom out from am, so dat una nor go follow am kommit sin kon sofa di same ponishment.
4 Iban maiye maramaim fanan tabo anowar eo,
5 Bikos en sins don high rish heaven and God go remember dem.
5 Ana kakafin yai tutu yen inan mar ana fofonin bai,
6 Make yu pay am as e take pay odas; pay am doubol for wetin e do. For di wine cup wey e mix, make yu mix doubol for am.
6 Babin isa abisa sisinaf na’atube isan kusinaf.
7 As e karry ensef up, dey enjoy yeye life, na so di sofa and sadnes wey yu go gi-am, go plenty rish, bikos e tok for en mind sey, ‘I dey rule like kween, my husband neva die and I nor go ever si sadnes again!’
7 Bora’ara’aten naatu guguw wanawanan babin ma ebiyasisir,
8 Bikos of dis, na one day God go ponish am for all en sin with diziz, mourning, honga and dem go burn am with fire, bikos na Oga God wey go judge am, get all di pawa!”
8 Isan imih veya ta boro sawow kakafin natarasum,
9 Den di kings for dis world wey follow am kommit sin and enjoy yeye life, go kry kon shaut for am wen dem si di smoke from di fire wey dey burn am.
9 Tafaram ana aiwob iyab i bairi hibiwa’an i boro babin ana guguw ana yasisir wanawanan hinarun bairi hinafaram, naatu babin na’a’arah ana sow hina’itin boro hinarerey, naatu hinabotouw.
10 Bikos di kings nor one join am sofa, dem go stand far dey sey, “E bad well-well! Babilon, di big town wey get pawa! E bad well-well for yu! Na for only one hour God take distroy yu finish!”
10 Ef yok na’in hinabat, anayabin hibir asir ana bai’akir turin hinab naatu hinarerey hinao,
11 Den doz wey dey sell tins go kry and mourn for am, bikos nobody go buy dia tins again.
11 Tafaram wanawanan ef remor tobonayah auman hirerey babin hibotouw, anayabin men yait ta boro hai sawar natobon maiyenamih.
12 Tins like gold, silva, stone wey dear, beads, fine linen, purpol klot, silk material, red klot and difren tins wey dem take wood wey dear, bronze, iron and marbol make.
12 Men yait ta hai gold, silver naatu hai kabay mudid, debad, faifuw gewasih, faifuw namar faifuw dididirih, faifuw wouh, ai rebarebah ta ta, naatu sawar yumatah ta ta tonamaim hitaratar, ai hai baiyah gagamih, bronze, iron naatu marble.
13 Cinnamon, spices, incense, pomade wey dey send well, frankincense, wine, olive oil, flower wey dem take dey make bread, melu, sheep, shariot, slaves and human being soul.
13 Naatu karabir, faur, fi’ufiu, myrrh, farankinsens, wine naatu fi’ufiu, rice, naatu sanabey, cow, sheep, horse, baibiyow ana wa, akir wairafih naatu orot babin hai yawas boro men yait ta natobon.
14 (Di ripe fruit wey dey hongry yu well-well to enjoy and di tins wey dey sweet yu, don leave yu and yu nor go ever si dem again!)
14 Ef remor tobonayah babin isan hio, “Sawar gaigiwasih etei o biyamaim hitotobon i boun sa hiwa’an, naatu a toto abuyoy etei earuwasair naatu boro men inatit’auren maiyenamih.”
15 Doz wey dey sell and get money from am, go stand far, bikos dem nor one join am sofa and dem go kry and mourn for am.
15 Ef remor tobonayah nati bar meraramaim hina totobuyoy wairafih himamatar boro ef yokaika hinabat hinanuw, anayabin men tekokok nati babin ana bai’akir turin hinab. Naatu boro hinarererey naatu babin hinabotouw.
16 Dem go sey, “E bad well-well! Babilon, di big town wey wear fine linen, purpol and red klot, plus gold, stone wey dear and beads! E bad well-well for yu!
16 Naatu hinarerey hinao,
17 Bikos na only one hour God take distroy dis big town finish!”
17 Naatu mar kafai nati toto buyoy etei ikasiyen.”
18 bigin shaut wen dem si di smoke from di fire wey dey burn di town kon dey sey, “Who get pawa rish dis big town, Babilon?”
18 Naatu wairaf nati bar merar tarasum ana sow metan yey hi’i’itin ana maramaim fanah sib hirerey hio, “Men kafa’imo bar merar ta iti merar gagamin na’atube’emih.”
19 Den dem go pak dust for dia head kon dey kry and mourn:
19 Fofob hibow aribuh yan hisusuwa’en, hirerey hibotoutuw hio,
20 Evribody wey dey heaven,
20 Mar ana sabuw babin huhurir isan kwaniyasisir.
21 Den one angel wey get pawa, pick one big stone, trow am inside sea kon sey:
21 Imaibo tounamatar fairin ofere kabay infoforen ana aumor tomarin bai isaroun erenidun riy yan re naatu eo,
22 So, di pipol wey dey play harp,
22 douduf, orot babin fanah, fik, biyor, koukum, kasakas
23 Even lantan lite nor go ever shine inside yu again!
23 Ramef hai marakaw o wanawanamaim boro men nakusisiar maiye.
24 God pipol, di profets and doz wey yu kill for dis world,
24 Nati bar merar wanawanan i sabuw kakafiyih naatu dinab oro’orot hai rara hitita’ur,
Atalhos do teclado
- Capítulo anterior←
- Próximo capítulo→
- Versículo anteriork
- Próximo versículoj
- Limpar seleçãoEsc
- Esta ajuda?
Estude este capítulo no WhatsApp
Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Apocalipse 18, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.