Apocalipse 13
Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs ARC
1 Den I si one beast dey kom out from di sea. E get ten horns, seven head and ten crowns dey en horns. For en head, name wey dey curse God, naim dem rite put.
1 E eu pus-me sobre a areia do mar e vi subir do mar uma besta que tinha sete cabeças e dez chifres, e, sobre os chifres, dez diademas, e, sobre as cabeças, um nome de blasfêmia.
2 Di beast wey I si, bi like leopard, but en leg bi like bear leg and en mout bi like lion own. Di dragon kon gi-am pawa, en throne and strong authority to rule.
2 E a besta que vi era semelhante ao leopardo, e os seus pés, como os de urso, e a sua boca, como a de leão; e o dragão deu-lhe o seu poder, e o seu trono, e grande poderio.
3 One for di beast head bi like wetin dem wound well-well, but di wound don go. Di whole world dey sopraiz kon dey follow di beast.
3 E vi uma de suas cabeças como ferida de morte, e a sua chaga mortal foi curada; e toda a terra se maravilhou após a besta.
4 Dem dey woship di dragon, bikos na-im give di beast pawa to take rule. Dem dey woship di beast sey, “Who bi like di beast? Na who fit follow am fight?”
4 E adoraram o dragão que deu à besta o seu poder; e adoraram a besta, dizendo: Quem é semelhante à besta? Quem poderá batalhar contra ela?
5 Dem give di beast mout wey dey tok bad-bad words. Di beast dey curse God and e rule for forty-two monts.
5 E foi-lhe dada uma boca para proferir grandes coisas e blasfêmias; e deu-se-lhe poder para continuar por quarenta e dois meses.
6 So di beast open en mout dey curse God, en name, where E dey stay and doz wey dey heaven.
6 E abriu a boca em blasfêmias contra Deus, para blasfemar do seu nome, e do seu tabernáculo, e dos que habitam no céu.
7 Satan gi-am pawa to fight with God pipol and to win dem. E still gi-am authority to rule evry tribe, group, language and kountries.
7 E foi-lhe permitido fazer guerra aos santos e vencê-los; e deu-se-lhe poder sobre toda tribo, e língua, e nação.
8 Evritin for dis eart go woship am, even doz wey dia name nor dey for God Lamb book wey get life.
8 E adoraram-na todos os que habitam sobre a terra, esses cujos nomes não estão escritos no livro da vida do Cordeiro que foi morto desde a fundação do mundo.
9 If anybody get ear, make e hear!
9 Se alguém tem ouvidos, ouça.
10 Anybody wey dem suppose to katch, dem go katch am. Anybody wey swod go kill, dem go kill-am with swod. So, God pipol must bear well-well and get faith.
10 Se alguém leva em cativeiro, em cativeiro irá; se alguém matar à espada, necessário é que à espada seja morto. Aqui está a paciência e a fé dos santos.
11 Den I si anoda beast dey kom out from groun. E get two horns like small sheep own, but e dey tok like dragon.
11 E vi subir da terra outra besta, e tinha dois chifres semelhantes aos de um cordeiro; e falava como o dragão.
12 E kollect all di pawa wey dey make di eart and evribody woship di first beast (wey en big wound don go).
12 E exerce todo o poder da primeira besta na sua presença e faz que a terra e os que nela habitam adorem a primeira besta, cuja chaga mortal fora curada.
13 E dey do big mirakles and e even dey send fire kom down from heaven for di pipol front.
13 E faz grandes sinais, de maneira que até fogo faz descer do céu à terra, à vista dos homens.
14 E deceive di pipol for dis eart with di mirakles wey e dey do for di beast front and e tell di pipol sey, make dem make one image for di beast (wey wound before, but still dey alive).
14 E engana os que habitam na terra com sinais que lhe foi permitido que fizesse em presença da besta, dizendo aos que habitam na terra que fizessem uma imagem à besta que recebera a ferida de espada e vivia.
15 Di sekond beast still get pawa to give life to di first beast image, so dat e go fit tok and kill doz wey nor gri woship di first beast image.
15 E foi-lhe concedido que desse espírito à imagem da besta, para que também a imagem da besta falasse e fizesse que fossem mortos todos os que não adorassem a imagem da besta.
16 E still sey, make evribody, weda small or big, rish or poor, free pesin or slave, kollect di beast mark for dia rite hand or fore head
16 E faz que a todos, pequenos e grandes, ricos e pobres, livres e servos, lhes seja posto um sinal na mão direita ou na testa,
17 and make nobody buy or sell anytin, unless e get di beast mark, nomba or name for en body.
17 para que ninguém possa comprar ou vender, senão aquele que tiver o sinal, ou o nome da besta, ou o número do seu nome.
18 Dis one nid wisdom; make di pesin wey fit undastand kount di beast nomba: bikos na human being nomba e bi and di nomba na six hundred and sixty six.
18 Aqui há sabedoria. Aquele que tem entendimento calcule o número da besta, porque é número de homem; e o seu número é seiscentos e sessenta e seis.
Atalhos do teclado
- Capítulo anterior←
- Próximo capítulo→
- Versículo anteriork
- Próximo versículoj
- Limpar seleçãoEsc
- Esta ajuda?
Estude este capítulo no WhatsApp
Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Apocalipse 13, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.