Apocalipse 10

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs ACF

Sair da comparação
ACF Almeida Corrigida Fiel
1 Den I si anoda angel wey get pawa dey kom down from heaven inside kloud and rainbow dey on-top en head. En face dey shine like sun and en leg bi like big fire.
1 E vi outro anjo forte, que descia do céu, vestido de uma nuvem; e por cima da sua cabeça estava o arco celeste, e o seu rosto era como o sol, e os seus pés como colunas de fogo;
2 E hold one small book wey open for en hand and e stand with en rite leg on-top sea kon put en left leg for land.
2 E tinha na sua mão um livrinho aberto. E pôs o seu pé direito sobre o mar, e o esquerdo sobre a terra;
3 Den e shaut with loud vois like lion and seven tundas ansa am.
3 E clamou com grande voz, como quando ruge um leão; e, havendo clamado, os sete trovões emitiram as suas vozes.
4 I dey ready to rite wen di seven tundas dey tok, but I hear one vois from heaven dey sey, “Anytin wey di seven tundas tok, make yu keep am as sekret and nor rite dem at-all.”
4 E, quando os sete trovões acabaram de emitir as suas vozes, eu ia escrever; mas ouvi uma voz do céu, que me dizia: Sela o que os sete trovões emitiram, e nào o escrevas.
5 Den di angel wey stand for di sea and land, raiz en rite hand go heaven.
5 E o anjo que vi estar sobre o mar e sobre a terra levantou a sua mão ao céu,
6 E swear with di Pesin name wey go dey forever and ever. Na dis Pesin kreate di heaven, eart, sea and evritin wey dey inside dem, den di angel kon sey, “Time go soon rish!”
6 E jurou por aquele que vive para todo o sempre, o qual criou o céu e o que nele há, e a terra e o que nela há, e o mar e o que nele há, que não haveria mais demora;
7 Wen di sevent angel go blow en trumpet, God sekret plan wey nobody undastand, go kom out. E go happen just as E tell di profets, wey bi en savants.
7 Mas nos dias da voz do sétimo anjo, quando tocar a sua trombeta, se cumprirá o segredo de Deus, como anunciou aos profetas, seus servos.
8 Den di vois from heaven tell mi again, “Di angel wey stand for wota and land, make yu go take di book wey dey en hand.”
8 E a voz que eu do céu tinha ouvido tornou a falar comigo, e disse: Vai, e toma o livrinho aberto da mão do anjo que está em pé sobre o mar e sobre a terra.
9 So I go meet di angel sey make e give mi di book, but e sey, “Take am make yu chop am.” E still sey, “As yu dey chop am, e go sweet like honey for yor mout, but wen yu swallow am, e go make yor belle bitter.”
9 E fui ao anjo, dizendo-lhe: Dá-me o livrinho. E ele disse-me: Toma-o, e come-o, e ele fará amargo o teu ventre, mas na tua boca será doce como mel.
10 So, I take di book from di angel hand kon chop am. True-true wen I dey chop am, e sweet like honey for my mout, but wen I swallow am, e kon bitter for my belle.
10 E tomei o livrinho da mão do anjo, e comi-o; e na minha boca era doce como mel; e, havendo-o comido, o meu ventre ficou amargo.
11 Den di angel tell mi, “Yu go still profesai about many pipol, kountry, language and kings.”
11 E ele disse-me: Importa que profetizes outra vez a muitos povos, e nações, e línguas e reis.

Ler em outra tradução

Comparar com outra

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Apocalipse 10, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.