2 Tessalonicenses 2

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs ARC

Sair da comparação
ARC Almeida Revista e Corrigida 2009
1 Naw my brodas and sistas, for di time wen Jesus go kom and wen God go gada us go meet am, wi won tell una sey,
1 Ora, irmãos, rogamo-vos, pela vinda de nosso Senhor Jesus Cristo e pela nossa reunião com ele,
2 make fear nor dey una mind or spirit; even doh wi tell or rite give una sey Christ go soon kom.
2 que não vos movais facilmente do vosso entendimento, nem vos perturbeis, quer por espírito, quer por palavra, quer por epístola, como de nós, como se o Dia de Cristo estivesse já perto.
3 Make nobody deceive una. Bikos dat day nor go kom until trobol go first kom and true-true, di pesin wey God go distroy, go kom out.
3 Ninguém, de maneira alguma, vos engane, porque não será assim sem que antes venha a apostasia e se manifeste o homem do pecado, o filho da perdição,
4 E go oppoz and karry ensef pass God and oda tins wey pipol dey woship. E go even sidan for God Temple dey tok sey e bi God.
4 o qual se opõe e se levanta contra tudo o que se chama Deus ou se adora; de sorte que se assentará, como Deus, no templo de Deus, querendo parecer Deus.
5 Una remember sey wen I dey with una before, I tell una all dis tins.
5 Não vos lembrais de que estas coisas vos dizia quando ainda estava convosco?
6 And una know wetin dey stop am, bikos e go only kom out wen en time don rish.
6 E, agora, vós sabeis o que o detém, para que a seu próprio tempo seja manifestado.
7 Dis wikedness don already dey work for sekret and dem go dey sekret until di pesin, wey bi di Holy Spirit wey dey whole dem, go komot for road.
7 Porque já o mistério da injustiça opera; somente há um que, agora, resiste até que do meio seja tirado;
8 Den evribody go know who dis wiked man bi and God go distroy am with breeze from Christ mout kon beri am with di glory wey dey kom.
8 e, então, será revelado o iníquo, a quem o Senhor desfará pelo assopro da sua boca e aniquilará pelo esplendor da sua vinda;
9 Di wiked man go kom with Satan pawa and e go do difren mirakles and wonders.
9 a esse cuja vinda é segundo a eficácia de Satanás, com todo o poder, e sinais, e prodígios de mentira,
10 E go use wayo deceive doz wey go perish, bikos dem nor won love and respet di trut wey for save dem.
10 e com todo engano da injustiça para os que perecem, porque não receberam o amor da verdade para se salvarem.
11 So God go make dem deceive dis pipol well-well and dem go bilive dia lie-lie.
11 E, por isso, Deus lhes enviará a operação do erro, para que creiam a mentira,
12 Den God go distroy dem, bikos dem enjoy sin instead of di trut.
12 para que sejam julgados todos os que não creram a verdade; antes, tiveram prazer na iniquidade.
13 But my brodas and sistas wey God love, wi dey always tank God for una evritime, bikos God don choose una from di biginnin sey, E go save una with di Holy Spirit pawa wey go make una dey holy, since una get faith and trut.
13 Mas devemos sempre dar graças a Deus, por vós, irmãos amados do Senhor, por vos ter Deus elegido desde o princípio para a salvação, em santificação do Espírito e fé da verdade,
14 E koll una enter en salvashon thru awa message, so dat una go fit get share for Christ glory.
14 para o que, pelo nosso evangelho, vos chamou, para alcançardes a glória de nosso Senhor Jesus Cristo.
15 So, my brodas and sistas, make una stand well for groun kon whole wetin wi tish una tait; weda na thru di words wey wi tok or letas wey wi rite.
15 Então, irmãos, estai firmes e retende as tradições que vos foram ensinadas, seja por palavra, seja por epístola nossa.
16 Naw I dey pray sey, God wey love and give us betta konfort thru en grace and hope,
16 E o próprio nosso Senhor Jesus Cristo, e nosso Deus e Pai, que nos amou e em graça nos deu uma eterna consolação e boa esperança,
17 go enkourage and give una pawa for all di good work wey una dey do or di words wey una dey tok.
17 console o vosso coração e vos conforte em toda boa palavra e obra.

Ler em outra tradução

Comparar com outra

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar 2 Tessalonicenses 2, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.