2 Tessalonicenses 1

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs ACF

Sair da comparação
ACF Almeida Corrigida Fiel
1 Na Paul, Silas and Timoti rite dis leta go give God and Jesus Christ pipol wey dey di church for Tesalonika.
1 Paulo, e Silvano, e Timóteo, à igreja dos tessalonicenses, em Deus nosso Pai, e no Senhor Jesus Cristo:
2 Make grace and peace wey God awa papa and Oga God Jesus Christ dey give, dey with una.
2 Graça e paz a vós da parte de Deus nosso Pai, e da do Senhor Jesus Cristo.
3 Wi get betta rizin to dey tank God evritime for una, bikos una faith dey grow more-more and di love wey una get for each oda, dey grow too.
3 Sempre devemos, irmãos, dar graças a Deus por vós, como é justo, porque a vossa fé cresce muitíssimo e o amor de cada um de vós aumenta de uns para com os outros,
4 So, bikos of una faith and how una dey bear wahala and sofa, wi dey use una boast to all di pipol for God church.
4 De maneira que nós mesmos nos gloriamos de vós nas igrejas de Deus por causa da vossa paciência e fé, e em todas as vossas perseguições e aflições que suportais;
5 Dis na sign sey God dey give korrect judgement. E wont make una dey good to inherit en kingdom and na bikos of dis kingdom, una dey sofa so.
5 Prova clara do justo juízo de Deus, para que sejais havidos por dignos do reino de Deus, pelo qual também padeceis;
6 E good as God dey ponish di pipol wey dey trobol una.
6 Se de fato é justo diante de Deus que dê em paga tribulação aos que vos atribulam,
7 And una wey dey sofa so, God go give wi and una rest wen Christ go kom from heaven with en mighty angels.
7 E a vós, que sois atribulados, descanso conosco, quando se manifestar o Senhor Jesus desde o céu com os anjos do seu poder,
8 Den Christ go use fire wey nor dey kwensh take ponish doz wey nor know God and wey nor dey obey wetin wi dey prish about am.
8 Com labareda de fogo, tomando vingança dos que não conhecem a Deus e dos que não obedecem ao evangelho de nosso Senhor Jesus Cristo;
9 God go distroy dem and dia ponishment nor go ever end. Wen Christ go kom receive glory from di pipol wey e choose,
9 Os quais, por castigo, padecerão eterna perdição, longe da face do Senhor e da glória do seu poder,
10 e go drive sinnas komot from en present, en pawa and en glory. Dat day, evribody wey bilive, go praiz am and true-true, una bilive evritin wey wi tell una.
10 Quando vier para ser glorificado nos seus santos, e para se fazer admirável naquele dia em todos os que crêem (porquanto o nosso testemunho foi crido entre vós).
11 Na dis make us dey always pray for una sey, as God koll una, E go make una dey good and evry good tin wey una wont, go happen to una thru en pawa, so dat una work wey una dey do with faith, go komplete.
11 Por isso também rogamos sempre por vós, para que o nosso Deus vos faça dignos da sua vocação, e cumpra todo o desejo da sua bondade, e a obra da fé com poder;
12 So, bikos of una, pipol go dey praiz awa Oga God Jesus Christ and akordin to awa God and Oga God Jesus Christ grace, unasef go dey receive en blessing.
12 Para que o nome de nosso Senhor Jesus Cristo seja em vós glorificado, e vós nele, segundo a graça de nosso Deus e do Senhor Jesus Cristo.

Ler em outra tradução

Comparar com outra

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar 2 Tessalonicenses 1, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.