2 Timóteo 3
Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs ARIB
1 Make yu undastand sey, for di last days before dis world go end, tins go hard well-well.
1 Sabe, porém, isto, que nos últimos dias sobrevirão tempos penosos;
2 Pipol go dey tink of diasef alone; dey like money; dey boast; dey karry body up; dey tok bad about God; dey disobey dia papa and mama and dem nor dey tank even pipol wey do good for dem.
2 pois os homens serão amantes de si mesmos, gananciosos, presunçosos, soberbos, blasfemos, desobedientes a seus pais, ingratos, ímpios,
3 Dem nor get love or forgivenes; dem go dey gossip odas and nor fit kontrol diasef. Dem go dey wiked and hate wetin good.
3 sem afeição natural, implacáveis, caluniadores, incontinentes, cruéis, inimigos do bem,
4 Dem go betray dia friends; dey do tins before dem tink; dey feel sey dem dey important and dem go love enjoyment pass God.
4 traidores, atrevidos, orgulhosos, mais amigos dos deleites do que amigos de Deus,
5 If yu look dem well-well, dem bi like God pipol, but dem don rijet God pawa. So make yu run from dis kind pipol.
5 tendo aparência de piedade, mas negando-lhe o poder. Afasta-te também desses.
6 Bikos na dis pipol dey hide enter pipol house kon sleep with wimen wey nor get sense; wey dey sin well-well and wetin dey sweet dis wimen to do, na-im dey kontrol dem.
6 Porque deste número são os que se introduzem pelas casas, e levam cativas mulheres néscias carregadas de pecados, levadas de várias concupiscências;
7 Doz kind wimen dey try to learn, but dem nor dey fit know di trut.
7 sempre aprendendo, mas nunca podendo chegar ao pleno conhecimento da verdade.
8 Just as Jannes and Jambres oppoz Moses; na so too, dis pipol wey dia mind block and nor get faith, dey oppoz di trut.
8 E assim como Janes e Jambres resistiram a Moisés, assim também estes resistem à verdade, sendo homens corruptos de entendimento e réprobos quanto à fé.
9 But dem nor go do am tey, bikos evribody go si how dem foolish rish, just as e happen to Jannes and Jambres.
9 Não irão, porém, avante; porque a todos será manifesta a sua insensatez, como também o foi a daqueles.
10 But yu don know my tishings; di way I dey live my life and why I dey do wetin I dey do: my faith; patient; love and as I dey bear.
10 Tu, porém, tens observado a minha doutrina, procedimento, intenção, fé, longanimidade, amor, perseverança,
11 Yu know di wahala and sofa wey happen to mi for Antiok, Ikonium and for Lystra. I bear all dis wahala and Christ save mi from dem.
11 as minhas perseguições e aflições, quais as que sofri em Antioquia, em Icônio, em Listra; quantas perseguições suportei! e de todas o Senhor me livrou.
12 True-true, anybody wey won live di kind life wey God wont inside Christ, make e know sey e must sofa.
12 E na verdade todos os que querem viver piamente em Cristo Jesus padecerão perseguições.
13 But wiked and evil pipol nor go prosper. Dem go deceive odas and dem go deceive diasef too.
13 Mas os homens maus e impostores irão de mal a pior, enganando e sendo enganados.
14 But make yu kontinue to do wetin yu learn. Yu know sey dis tins na true and yu trust doz wey tish yu.
14 Tu, porém, permanece naquilo que aprendeste, e de que foste inteirado, sabendo de quem o tens aprendido,
15 Dem don tish yu God word since yu bi small pikin and yu don get salvashon to receive di wisdom wey dey kom thru Christ, wey yu trust.
15 e que desde a infância sabes as sagradas letras, que podem fazer-te sábio para a salvação, pela que há em Cristo Jesus.
16 Evry word wey dey Bible, kom from God and dem dey good to tish us di trut and to know di tins wey dey wrong for awa life. God word dey korrect us wen wi dey wrong and e dey tish us to do good tins,
16 Toda Escritura é divinamente inspirada e proveitosa para ensinar, para repreender, para corrigir, para instruir em justiça;
17 so dat as wi dey do God work, wi go fit do am well and wi go get evritin wey wi nid to take do good tins.
17 para que o homem de Deus seja perfeito, e perfeitamente preparado para toda boa obra.
Atalhos do teclado
- Capítulo anterior←
- Próximo capítulo→
- Versículo anteriork
- Próximo versículoj
- Limpar seleçãoEsc
- Esta ajuda?
Estude este capítulo no WhatsApp
Peça à IA da Bíblia Fala para explicar 2 Timóteo 3, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.