2 Timóteo 1
Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs ARIB
1 Na Paul, Jesus Christ apostle rite dis leta, bikos na so God wont am, so dat I go prish about di life wey God promise us thru Christ.
1 Paulo, apóstolo de Cristo Jesus pela vontade de Deus, segundo a promessa da vida que está em Cristo Jesus,
2 To Timoti, my pikin wey I love. Make grace, mesi and peace dey with yu from God awa Papa and awa Oga God Jesus Christ.
2 a Timóteo, amado filho: Graça, misericórdia e paz da parte de Deus Pai e de Cristo Jesus nosso Senhor.
3 Anytime I remember yu for my prayer, weda na for nite or day time, I dey always tank God wey I dey serve with betta mind, just as my grand-grand papa dem serve am.
3 Dou graças a Deus, a quem desde os meus antepassados sirvo com uma consciência pura, de que sem cessar faço menção de ti em minhas súplicas de noite e de dia;
4 Wen I remember as yu take kry, e dey hongry mi to kom si yu, so dat joy go full my mind.
4 e, recordando-me das tuas lágrimas, desejo muito ver-te, para me encher de gozo;
5 I always dey remember di faith wey yu first get from yor grand-mama, Lois and from yor mama, Eunice. I dey sure sey e dey inside yu.
5 trazendo à memória a fé não fingida que há em ti, a qual habitou primeiro em tua avó Loide, e em tua mãe Eunice e estou certo de que também habita em ti.
6 Na dis make mi dey remind yu sey, make yu dey use God gift wey yu get well and yu receive dis gift afta I lay hand for yor head.
6 Por esta razão te lembro que despertes o dom de Deus, que há em ti pela imposição das minhas mãos.
7 Bikos God nor give us di spirit wey go make us fear, but di spirit wey E give us, get pawa, love and sef kontrol.
7 Porque Deus não nos deu o espírito de covardia, mas de poder, de amor e de moderação.
8 So make yu dey proud to tok about Christ or about mi wey dey prison bikos of am and make yu use di pawa wey God give yu, take follow mi sofa for dis gospel.
8 Portanto não te envergonhes do testemunho de nosso Senhor, nem de mim, que sou prisioneiro seu; antes participa comigo dos sofrimentos do evangelho segundo o poder de Deus,
9 Bikos God save and koll us to live holy life. E do like dis, nor bi sey wi deserve am bikos of wetin wi do, but na so E plan am even before di world start, so dat wey go know en grace thru Jesus Christ.
9 que nos salvou, e chamou com uma santa vocação, não segundo as nossas obras, mas segundo o seu próprio propósito e a graça que nos foi dada em Cristo Jesus antes dos tempos eternos,
10 But naw, E don bring all dis plan out wen awa Oga God Jesus Christ kom dis world. E distroy deat pawa kon bring life wey nor dey end thru di gospel.
10 e que agora se manifestou pelo aparecimento de nosso Salvador Cristo Jesus, o qual destruiu a morte, e trouxe à luz a vida e a imortalidade pelo evangelho,
11 Na dis gospel make God choose mi as prisha, apostle and tisha.
11 do qual fui constituído pregador, apóstolo e mestre.
12 And naim make mi dey sofa wetin I dey sofa so. But I nor dey shame, bikos I know di Pesin wey I dey serve and I dey sure sey, E go guide di tin wey I gi-am whole, until di day wey Christ go kom.
12 Por esta razão sofro também estas coisas, mas não me envergonho; porque eu sei em quem tenho crido, e estou certo de que ele é poderoso para guardar o meu depósito até aquele dia.
13 Make yu kontinue with di word wey I tell yu kon dey do am with di faith and love wey dey inside Christ.
13 Conserva o modelo das sãs palavras que de mim tens ouvido na fé e no amor que há em Cristo Jesus;
14 Make yu guide di good tins wey God give yu thru di Holy Spirit wey dey inside us.
14 guarda o bom depósito com o auxílio do Espírito Santo, que habita em nós.
15 Yu know sey evribody for Asia, Figelus and Hermogenes aria, don run leave mi.
15 Bem sabes isto, que me abandonaram todos os que estão na Ásia, entre eles Fígelo e Hermógenes.
16 Make God show en mesi to Onesiforus family, bikos e dey always make mi happy and e nor dey shame sey I dey prison.
16 O Senhor conceda misericórdia à casa de Onesíforo, porque muitas vezes ele me recreou, e não se envergonhou das minhas cadeias;
17 Wen e kom Rome, e find mi for evriwhere until e si mi.
17 antes quando veio a Roma, diligentemente me procurou e me achou.
18 For di day wen Christ go kom, make e show am en mesi! And yu know how e help mi wen I dey Efesus.
18 O Senhor lhe conceda que naquele dia ache misericórdia diante do Senhor. E quantos serviços prestou em Éfeso melhor o sabes tu.
Atalhos do teclado
- Capítulo anterior←
- Próximo capítulo→
- Versículo anteriork
- Próximo versículoj
- Limpar seleçãoEsc
- Esta ajuda?
Estude este capítulo no WhatsApp
Peça à IA da Bíblia Fala para explicar 2 Timóteo 1, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.