2 Samuel 7

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs NTLH

Sair da comparação
NTLH Nova Tradução na Linguagem de Hoje 2000
1 Den King David kon go stay en house. And God keep am save from en enemies.
1 O rei Davi conseguiu controlar completamente o seu reino, e o Senhor Deus o livrou de todos os seus inimigos.
2 One day, e koll Profet Natan kon sey, “I dey stay dis house wey dem build with cedar, but God Kovenant Box, dey for tent!”
2 Um dia Davi disse ao profeta Natã: — Veja só! Aqui estou eu, morando numa casa revestida de madeira de cedro, enquanto a
3 Natan ansa, “Make yu do wetin dey yor mind, bikos God dey with yu.”
3 Natã respondeu: — Faça tudo o que quiser porque o
4 But dat nite, God kon tell Profet Natan,
4 Mas naquela noite o Senhor disse a Natã:
5 “Make yu go tell David wey bi my savant sey, ‘Nor bi yu go build temple for mi wey I go stay.
5 — Vá e diga ao meu servo Davi que eu mandei dizer o seguinte: “Não é você a pessoa que deve construir um templo para eu morar nele.
6 From di time wey I save Israel pipol from Egypt till naw, I neva stay for temple; na only tent I dey stay and I dey waka from one place to anoda.
6 Desde que tirei do Egito o povo de Israel e até hoje, eu não tenho morado em nenhum templo. Tenho viajado morando numa barraca.
7 As I dey follow Israel pipol travel rish, I neva tell any leader wey I choose before sey make e use cedar build temple for mi.’
7 Em todas as minhas viagens com o povo de Israel, nunca perguntei aos líderes que escolhi por que razão eles não construíram para mim um templo revestido de cedro.”
8 So make yu tell David wey bi my savant sey, di Oga God sey, ‘I take yu komot from where yu dey kare for animal kon make yu rule Israel wey bi my pipol.
8 Portanto, diga ao meu servo Davi que eu, o Senhor Todo-Poderoso, digo o seguinte: “Eu tirei você do trabalho de cuidar de ovelhas nos campos, para que governasse o meu povo de Israel.
9 I dey follow yu go anywhere wey yu dey go and I dey make yu win all yor enemies as yu dey fight. I go make evribody know yu for evriwhere, just as dem know all di big leaders for di world.
9 Estive com você em todos os lugares por onde tem ido e, conforme você foi avançando, eu o defendi de todos os seus inimigos. Eu farei com que você seja famoso, tão famoso quanto os maiores líderes do mundo. Escolhi um lugar para o meu povo de Israel e o fiz morar ali, onde eles viverão em paz. Desde que entraram nesta terra, eles têm sido atacados por povos violentos, mas isso não acontecerá mais. Eu prometo que livrarei você de todos os seus inimigos e que lhe darei descendentes.
10 I don choose place for my pipol Israel and I don put dem for where dem go stay and nobody go opress dem again.
10 — ausente —
11 Bad pipol dey opress dem since dem kom dis land, but e nor go happen again.
11 — ausente —
12 Wen yu die and yu don go join yor grand-grand papa, I go make one among yor shidren king and I go make en kingdom strong.
12 E, quando você morrer e for sepultado ao lado dos seus antepassados, eu colocarei um dos seus filhos como rei e tornarei forte o reino dele.
13 Na-im go build temple for mi and I go make sure sey en kingdom go dey forever.
13 Será ele quem construirá um templo para mim, e eu farei com que os seus descendentes governem para sempre.
14 I go bi en papa and e go bi my pikin. Wen e do wrong, I go ponish am as papa dey ponish pikin.
14 Eu serei o pai dele, e ele será meu filho. Quando ele errar, eu o castigarei como um pai castiga seu filho.
15 I nor go take my love and favor from am just as I take am from Saul, wey I remove so dat David go bi king.
15 Porém não retirarei dele o meu amor, como fiz com Saul, para que você pudesse ser rei.
16 En house and kingdom go dey before mi forever; en family go rule forever.’ ”
16 Você sempre terá descendentes, e eu farei com que o seu reino dure para sempre. E a sua descendência real nunca terminará.”
17 Profet Natan tell David evritin wey God show am.
17 E Natã contou a Davi tudo o que Deus lhe havia revelado.
18 Den David enter Tabanako sidan kon bigin pray sey,
18 O rei Davi entrou na barraca, sentou-se e orou assim: — Ó
19 But Yu dey even do di ones wey pass dem. Yu don promise my shidren-shidren tins for many years wey dey kom and Yu, Oga God don let mi si dis tins.
19 E, como se as bênçãos do passado ainda fossem poucas, agora estás fazendo promessas a respeito dos meus descendentes no futuro. E deixaste um homem ver isso, ó Senhor , meu Deus!
20 Wetin I go tell Yu again? Yu know mi well-well, but Yu still dey respet mi wey bi yor savant.
20 O que mais posso te dizer? Tu me conheces, pois sou teu servo .
21 Bikos of yor promise and as Yu wont am, na-im Yu take do dis tins kon show mi wey bi yor savant.
21 Era o teu desejo e propósito fazer isso; e tu me deixaste saber de todas essas grandes coisas.
22 Oga God! Yu dey great! Nobody bi like Yu. Na only Yu bi God. Wetin wi don hear, na true!
22 Como és grande, ó Senhor , nosso Deus! Não há ninguém igual a ti; como temos ouvido dizer, somente tu és Deus; não existe outro.
23 No kountry for dis world bi like Israel wey Yu komot from slave kon make dem yor pipol. Di big tins wey Yu do for dem, make pipol know yor name for di whole world. Yu save yor pipol from Egypt, plus di juju and gods wey dey der.
23 Não há nenhuma outra nação na terra como o teu povo de Israel, que libertaste para ser o teu próprio povo. Tu te tornaste famoso e fizeste grandes e maravilhosas coisas por eles. Tu libertaste o teu povo do Egito e expulsaste as outras nações e os seus deuses conforme o teu povo ia avançando.
24 Yu don make Israel pipol yor own forever and Yu, my Oga, don bi dia God.
24 Ó Senhor , tu fizeste com que o teu povo de Israel fosse teu para sempre e te tornaste o seu Deus.
25 Naw, my Oga God, make Yu do wetin Yu promise my shidren-shidren and wetin Yu sey Yu go do.
25 — E agora, ó Senhor , nosso Deus, confirma a promessa que fizeste a meu respeito e a respeito da minha família e cumpre o que disseste que ia acontecer.
26 Dem go know yor name and pipol go tok forever sey, ‘God Almighty na Israel pipol God’ and Yu go always dey protet my kingdom.
26 A tua fama será grande, e para sempre as pessoas dirão: “O Senhor Todo-Poderoso é o Deus de Israel.” E tu farás com que sempre haja reis entre os meus descendentes.
27 Oga God Almighty wey bi Israel pipol God! I dey pray dis prayer with all my heart, bikos Yu don show mi yor savant, all dis tins kon promise mi sey, ‘Yu go make my shidren-shidren king forever.’
27 Senhor Todo-Poderoso, Deus de Israel! Eu tenho coragem para te fazer esta oração porque revelaste a mim, teu servo , que farás com que os meus descendentes sejam reis.
28 Oga God wey get pawa, Yu bi God and Yu dey always do wetin Yu promise.
28 — E mais. Tu, ó Senhor , me fizeste esta maravilhosa promessa, e as tuas promessas sempre se cumprem porque tu és Deus.
29 I sey make Yu bless my shidren-shidren; make dem enjoy yor favor forever. God wey get pawa, don promise dis tin and yor blessing go dey with my shidren forever.”
29 Eu te peço agora que abençoes os meus descendentes para que eles continuem a ter sempre a tua proteção. Tu, ó Senhor , meu Deus, prometeste isso. Que a tua bênção esteja com os meus descendentes para sempre!

Ler em outra tradução

Comparar com outra

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar 2 Samuel 7, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.