2 Samuel 6

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs NAA

Sair da comparação
NAA Nova Almeida Atualizada 2017
1 David gada 30,000 sojas for Israel wey sabi fight well-well
1 Mais uma vez Davi reuniu todos os escolhidos de Israel, em número de trinta mil.
2 kon lead dem go Baala for Judah make dem go bring di Kovenant Box wey karry God name, wey en throne big pass di creature wey get feadas.
2 Davi se levantou e, com todo o povo que tinha consigo, partiu para Baalá de Judá, para de lá trazer a arca de Deus, diante da qual se invoca o Nome, o nome do Senhor dos Exércitos, que se assenta acima dos querubins.
3 Dem karry am komot from Abinadab house for di hill kon go put am for one new truck wey melu dey draw. Uzza and Ahio, wey Abinadab born, na dem dey guide di truck.
3 Puseram a arca de Deus numa carroça nova e a levaram da casa de Abinadabe, que ficava numa colina. Uzá e Aiô, filhos de Abinadabe, conduziam aquela carroça.
4 Ahio dey waka for di box front.
4 Levaram a carroça com a arca de Deus da casa de Abinadabe, que ficava na colina; e Aiô ia adiante da arca.
5 David and Israel pipol sing and dance well-well to take honor God. Dem dey play harp, jita, drums, sheke-sheke and cymbals.
5 Davi e toda a casa de Israel se alegravam diante do Senhor , com todo tipo de instrumentos de madeira de faia, com harpas, liras, tamborins, pandeiros e címbalos.
6 Wen dem waka rish Nakon farm, di animal wey karry di box bin won fall and Uzza try to hold am make e nor for fall.
6 Quando chegaram à eira de Nacom, Uzá estendeu a mão para segurar a arca de Deus, porque os bois tropeçaram.
7 At wons, God vex well-well for Uzza kon kill-am, bikos e nor respet God and Uzza die near di box.
7 Então a ira do Senhor se acendeu contra Uzá, e Deus o feriu ali por esta irreverência. E Uzá morreu ali, ao lado da arca de Deus.
8 So, na Perez Uzzah dem dey koll dat place kon rish naw. David vex bikos God use vexnashon take ponish Uzza.
8 Davi ficou irado, porque o Senhor havia irrompido contra Uzá, e chamou aquele lugar de Perez-Uzá, até o dia de hoje.
9 Den, David fear God well-well kon sey, “How I go take karry di Kovenant Box follow body naw?”
9 Naquele dia, Davi teve medo do Senhor e disse: — Como poderei levar comigo a arca do
10 So David kon sey e nor go karry am go Jerusalem again, den e turn kon karry am go Obed-Edom house. Na Gat Obed-Edom from kom.
10 Davi não quis levar a arca do Senhor para junto de si, na Cidade de Davi, mas fez com que fosse levada para a casa de Obede-Edom, o geteu.
11 Di box stay der for three mont and God kon bless Obed-Edom and en family.
11 Assim, a arca do Senhor ficou na casa de Obede-Edom, o geteu, durante três meses, e o Senhor o abençoou e a toda a sua casa.
12 David hear sey God don bless Obed-Edom family and evritin wey e get, so e kon karry di Kovenant Box komot from Obed-Edom house go Jerusalem as dem dey celebrate.
12 Avisaram o rei Davi, dizendo: — O Então Davi foi e, com alegria, trouxe a arca de Deus da casa de Obede-Edom à Cidade de Davi.
13 Wen di men wey karry di box don waka six steps, David stop dem kon sakrifice two (man and woman) big melu give God.
13 Quando os que levavam a arca do Senhor tinham dado seis passos, Davi sacrificava um boi e um animal gordo.
14 David wey wear only linen for en waist, dance well-well to take honor God.
14 Davi dançava com todas as suas forças diante do Senhor ; ele estava cingido de uma estola sacerdotal de linho.
15 En and Israel pipol blow trumpet kon dey shaut as dem dey karry di box with happiness go Jerusalem.
15 Assim, Davi, com todo o Israel, levou a arca do Senhor , com júbilo e ao som de trombetas.
16 As dem bring di box kom di town, Mikal wey bi Saul girl pikin look from window and e si David as e dey dance well-well with only linen klot, di woman kon dey shame, bikos of David, en husband.
16 Quando a arca do Senhor estava entrando na Cidade de Davi, Mical, filha de Saul, olhou pela janela. E, ao ver o rei Davi, que ia saltando e dançando diante do Senhor , ela o desprezou em seu coração.
17 Dem bring di box kon put am for di place wey David make for am for di tent. Den e give God sakrifice and fellowship ofrins.
17 Levaram a arca do Senhor e a puseram no seu lugar, no meio da tenda que Davi tinha preparado para ela. Então Davi trouxe holocaustos e ofertas pacíficas diante do Senhor .
18 Wen e don give di sakrifice finish, e bless di pipol with God name
18 Depois de trazer os holocaustos e as ofertas pacíficas, Davi abençoou o povo em nome do Senhor dos Exércitos.
19 kon give dem food. David kon give bread, rice and meat wey dem roast to evribody for Israel, den all of dem kon go dia house.
19 E repartiu a todo o povo e a toda a multidão de Israel, tanto homens como mulheres, a cada um, um bolo de pão, um bom pedaço de carne e passas. Então todo o povo se retirou, cada um para a sua casa.
20 Afta, wen David go greet en family for house, Mikal kom meet and tell David for outside sey, “Israel king don fool ensef well-well today! E disgrace ensef for en girls savant and ofisas front!”
20 Quando Davi regressou para abençoar a sua casa, Mical, filha de Saul, saiu ao seu encontro e lhe disse: — Que bela figura fez o rei de Israel no dia de hoje, descobrindo-se diante das servas de seus servos, como se descobre um sem-vergonha qualquer!
21 David ansa, “I dey dance to honor God wey choose mi, instead of yor papa and en family. E make mi lead Israel wey bi en pipol. I go kontinue to dey respet God with my dance
21 Mas Davi disse a Mical: — Eu fiz isso diante do
22 and I go disgrace mysef pass like dis. Yu fit tink sey I fool mysef for pipol front, but doz girls go respet mi more-more!”
22 E me farei ainda mais desprezível e me humilharei aos meus próprios olhos. Quanto às servas, de quem você falou, serei honrado por elas.
23 Bikos of dis tin, Mikal wey bi Saul pikin, nor born any pikin till e die.
23 Mical, filha de Saul, não teve filhos, até o dia da sua morte.

Ler em outra tradução

Comparar com outra

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar 2 Samuel 6, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.