2 Samuel 4
Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs NTLH
1 Wen Saul pikin, Ish-Boshet hear sey dem don kill Abner for Hebron, fear katch am well-well and dem kon tell evribody for Israel.
1 Quando Isbosete, filho de Saul, soube que Abner havia sido assassinado na cidade de Hebrom, perdeu a coragem, e todo o povo de Israel ficou com medo.
2 Ish-Boshet get two ofisas; Baanah and Rekab wey bi leaders for war and dia papa na Rimmon from Beerot wey dey Benjamin tribe.
2 Havia dois oficiais de Isbosete que comandavam os ataques rápidos ao território inimigo. Eles se chamavam Baaná e Recabe e eram filhos de Rimom, da cidade de Beerote, da tribo de Benjamim. (A cidade de Beerote é considerada como parte do território de Benjamim.
3 Di pipol wey get dat land don run go Gittaim and dem don dey stay der since.
3 Os antigos moradores de Beerote haviam fugido para a cidade de Gitaim e eles vivem ali como estrangeiros até hoje .)
4 Mefiboshet wey bi Jonatan pikin and Saul grand-pikin, na five years e bi wen di news kom from Jezrel sey dem don kill en grand-papa Saul and Jonatan en papa for war. Den en nurse kon karry am dey run, but bikos e dey hurry, di pikin fall from en hand, so en leg kon break.
4 Quando Saul e Jônatas foram mortos em Jezreel, Mefibosete, filho de Jônatas, tinha cinco anos de idade. Ao chegar a notícia da morte de Saul e de Jônatas, a mulher que cuidava de Mefibosete o pegou e fugiu. Mas estava com tanta pressa, que o deixou cair, e ele ficou manco.
5 Rekab and Baanah go Ish-Boshet house for aftanoon wen e dey rest.
5 Recabe e Baaná foram para a casa de Isbosete e chegaram lá quando ele estava tirando a sua soneca depois do almoço.
6 Di pesin wey dey di door don sleep go as e dey pick dirty komot for wheat, so Rekab and Baanah kon waka small-small enter di house.
6 A mulher que estava na porta peneirando trigo havia ficado com sono e estava dormindo. Por isso, Baaná e Recabe entraram em silêncio,
7 At wons, dem enter Ish-Boshet room kon kill-am. Den dem kut en head, karry follow body kon waka for nite pass Jordan River Valley.
7 foram ao quarto onde Isbosete dormia um sono pesado e o mataram. Então cortaram a cabeça dele e a levaram consigo. Eles caminharam a noite toda pelo vale do rio Jordão.
8 Dem give di head to David for Hebron kon sey, “Ish-Boshet wey bi Saul pikin; yor enemy wey won kill yu, na en head bi dis. Today, God don allow di king revensh Saul and en shidren-shidren.”
8 Quando chegaram a Hebrom, mostraram a cabeça de Isbosete ao rei Davi e disseram: — Aqui está a cabeça de Isbosete, filho do seu inimigo Saul, que queria matá-lo. Hoje o — Eu agarrei e mandei matar o mensageiro que foi ao meu encontro na cidade de Ziclague; pois ele, pensando que estava me dando uma boa notícia, me contou a respeito da morte de Saul. Agora, juro pelo
9 David kon ansa dem, “As long as di God wey save mi from all danger dey alive,
9 — ausente —
10 even di messenja wey kom meet and tell mi for Ziklag sey Saul don die tink sey e dey bring good news kom give mi. I whole and I kill-am. Dat na di reward wey I gi-am for en good news!
10 — ausente —
11 Not to tok about una wey do evil kon go kill pesin wey dey sleep for en own house! I go take revensh and as una kill-am, na so una go take die too!”
11 — ausente —
12 Den David orda en sojas and dem kill dem. Dem kut dia hand and leg komot kon hang dem near Hebron wotaside. But dem take Ish-Boshet head kon go beri am for Abner grave for Hebron.
12 Então Davi deu ordem, e os seus soldados mataram Recabe e Baaná. Depois cortaram as mãos e os pés deles e penduraram perto da represa de Hebrom. E pegaram a cabeça de Isbosete e sepultaram no túmulo de Abner, em Hebrom.
Atalhos do teclado
- Capítulo anterior←
- Próximo capítulo→
- Versículo anteriork
- Próximo versículoj
- Limpar seleçãoEsc
- Esta ajuda?
Estude este capítulo no WhatsApp
Peça à IA da Bíblia Fala para explicar 2 Samuel 4, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.