2 Samuel 21
Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs NVI
1 Wen David bi king, strong honga kon dey and e last for three years. So David ask God and E ansa am sey, “Saul and en family dey guilty, bikos dem kill pipol. Dem kill Gibeon pipol.”
1 Durante o reinado de Davi, houve uma fome que durou três anos. Davi consultou o Senhor, que lhe disse: "A fome veio por causa de Saul e de sua família sanguinária, por terem matado os gibeonitas".
2 Gibeon pipol nor dey join Israel pipol; dem bi small tribe for Amor wey Israel pipol promise sey, dem go protet, but Saul don try to distroy dem, bikos of en love for Judah and Israel pipol.
2 O rei então mandou chamar os gibeonitas e falou com eles. ( Os gibeonitas não eram de origem israelita, mas remanescentes dos amorreus. Os israelitas tinham feito com eles um acordo sob juramento; mas Saul, em seu zelo por Israel e Judá, havia tentado exterminá-los. )
3 So David koll Gibeon pipol kon tell dem, “Wetin I go fit do for una? I won do good for di bad tins wey dem don do una, so dat una go bless God pipol.”
3 Davi perguntou aos gibeonitas: "Que posso fazer por vocês? Como posso reparar o que foi feito, para que abençoem a herança do Senhor? "
4 Dem ansa, “Di kworel wey wi get with Saul, dem nor fit setol am with silva and gold and wi nor won kill any Israel pesin.”
4 Os gibeonitas responderam: "Não exigimos de Saul ou de sua família prata ou ouro, nem queremos matar ninguém em Israel". Davi perguntou: "O que querem que eu faça por vocês? ",
5 Dem ansa, “Saul won distroy all of us komot from Israel.
5 e eles responderam: "Quanto ao homem que quase nos exterminou e que pretendia destruir-nos, para que não tivéssemos lugar em Israel,
6 So make yu give us seven of en grand sons and wi go hang dem give God for Gibeah, wey bi Saul, di king wey God choose town.”
6 que sete descendentes dele sejam executados perante o Senhor, em Gibeá de Saul, no monte do Senhor". "Eu os entregarei a vocês", disse o rei.
7 But bikos of di holy promise wey en and Jonatan don make give diasef, David nor kill Jonatan pikin wey dem dey koll Mefiboshet, wey bi Saul grand-pikin.
7 O rei poupou Mefibosete, filho de Jônatas e neto de Saul, por causa do juramento feito perante o Senhor entre Davi e Jônatas, filho de Saul.
8 But e take Armoni and Mefiboshet, di sons wey Rizpah born for Saul and na Aiaya bi Rizpah papa. E still take Saul dota, Merab five sons; den Barzillai wey kom from Meholah, di king take en pikin, Adriel.
8 Mas o rei mandou buscar Armoni e Mefibosete, dois filhos de Rispa, filha de Aiá, que ela teve com Saul, e os cinco filhos de Merabe, filha de Saul, que ela teve com Adriel, filho de Barzilai, de Meolá.
9 David give dem to Gibeon pipol and dem kon hang dem give God for di mountin. Dis tin happen before dry sizin start and dem won start to harvest barley.
9 Ele os entregou aos gibeonitas, que os executaram no monte, perante o Senhor. Os sete foram mortos ao mesmo tempo, nos primeiros dias da colheita de cevada.
10 Den Saul girl-friend, Rizpah, wey Aiaya born kon use sak klot take make house for ensef for where di dead body dem dey and e stay der from harvest time go rish wen heavy rain start to fall. E go drive birds komot from di dead body for day time kon keep dem from bad animal for nite.
10 Então Rispa, filha de Aiá, pegou um pano de saco e o estendeu para si sobre uma rocha. Desde o início da colheita até cair chuva do céu sobre os corpos, ela não deixou que as aves de rapina os tocassem de dia, nem os animais selvagens à noite.
11 Wen David hear wetin Rizpah do,
11 Quando Davi foi informado do que Rispa, filha de Aiá, concubina de Saul, havia feito,
12 e kon go kollect Saul and Jonatan en pikin bones from Jabesh pipol for Gilead. (Dem bin karry dem form Bet-Shan for where dem hang dem put afta Filistia pipol kill Saul for Mount Gilboa.)
12 ele mandou recolher os ossos de Saul e de Jônatas, tomando-os dos cidadãos de Jabes-Gileade. ( Eles haviam roubado os ossos da praça de Bete-Seã, onde os filisteus os tinham pendurado, no dia em que mataram Saul no monte Gilboa. )
13 David karry Saul, Jonatan and di seven men wey dem hang bones,
13 Davi trouxe de lá os ossos de Saul e de seu filho Jônatas, que foram recolhidos dentre os ossos dos que haviam sido executados.
14 den e beri Saul and Jonatan bones for Saul papa, Kish, grave for Zela wey dey Benjamin aria and di pipol do evritin wey di king kommand. Afta evritin wey dem do, God kon ansa Israel pipol prayer.
14 Enterraram os ossos de Saul e de Jônatas no túmulo de Quis, pai de Saul, em Zela, na terra de Benjamim, e fizeram tudo o que o rei ordenou. Depois disso, Deus respondeu as orações em favor da terra de Israel.
15 Israel and Filistia pipol bigin fight again, so David with en men go fight dem. As dem dey fight, David kon taya well-well to fight.
15 Houve, ainda, outra batalha entre os filisteus e Israel; Davi e seus soldados foram lutar contra os filisteus. Davi se cansou muito,
16 One giant wey dem dey koll Ishbi-Benob, wey karry bronze spear wey heavy rish seven and half pounds with new swod kon tink sey e fit kill David.
16 e Isbi-Benobe, descendente de Rafa, prometeu matar Davi. ( A ponta de bronze da lança de Isbi-Benobe pesava três quilos e seiscentos gramas, e ele ainda estava armado com uma espada nova. )
17 But Abishai, Zeruaya son, run kom help David attack di giant kon kill-am. Den David men kon sey make David promise dem sey e nor go follow dem go fight war again. Dem sey, “Na yu bi di hope wey Israel get and wi nor won luz yu.”
17 Mas Abisai, filho de Zeruia, foi em socorro de Davi e matou o filisteu. Então os soldados de Davi lhe juraram, dizendo: "Nunca mais sairás conosco à guerra, para que não apagues a lâmpada de Israel".
18 Afta dat one, dem fight with Filistia pipol for Gob and Sibbekai wey kom from Hushah kill one giant wey dem dey koll Saf.
18 Houve depois outra batalha com os filisteus, em Gobe. Naquela ocasião Sibecai, de Husate, matou Safe, um dos descendentes de Rafa.
19 Dem still fight with Filistia pipol for Gob again and Elhanan, Jair pikin wey kom from Betlehem kon kill Goliat wey kom from Gat. En spear mout tick rish di shaft wey dem take dey weave klot.
19 Noutra batalha contra os filisteus em Gobe, Elanã, filho de Jaaré-Oregim, de Belém, matou Golias, de Gate, que possuía uma lança cuja haste parecia uma lançadeira de tecelão.
20 Dem fight again for Gat and e get one giant for der wey like fight well-well. E get six finger for en hand and leg.
20 Noutra batalha, em Gate, havia um homem de grande estatura e que tinha seis dedos em cada mão e seis dedos em cada pé, vinte e quatro dedos ao todo. Ele também era descendente de Rafa,
21 E trobol Israel pipol well-well, so Jonatan wey bi David broda Shimei pikin kon kill-am.
21 e desafiou Israel, mas Jônatas, filho de Siméia, irmão de Davi, o matou.
22 Dis four men na Gat giant grand-shidren and na David and en men kill dem.
22 Esses quatro eram descendentes de Rafa, em Gate, e foram mortos por Davi e seus soldados.
Atalhos do teclado
- Capítulo anterior←
- Próximo capítulo→
- Versículo anteriork
- Próximo versículoj
- Limpar seleçãoEsc
- Esta ajuda?
Estude este capítulo no WhatsApp
Peça à IA da Bíblia Fala para explicar 2 Samuel 21, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.