2 Samuel 11

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs VC

Sair da comparação
VC Versão Católica
1 Before dry sizin, for di time wey kings dey go war, David send Joab with en ofisas join Israel pipol sojas and dem defeat Ammon pipol kon take-ova Rabbah town. But David stay for Jerusalem.
1 No ano seguinte, na época em que os reis saíam para a guerra, Davi enviou Joab com seus suboficiais e todo o Israel. Eles devastaram a terra dos amonitas e sitiaram Raba. Davi ficara em Jerusalém.
2 One day, David wake-up from sleep for aftanoon kon waka go di roof. As e dey waka round for der, e si one woman wey dey baf for en house and e fine well-well.
2 Uma tarde, Davi, levantando-se da cama, passeava pelo terraço de seu palácio. Do alto do terraço avistou uma mulher que se banhava, e que era muito formosa.
3 So e send messenja go find out who di woman bi. Leta, dem kon tell am sey na Batsheba, wey bi Eliam pikin and na Uriaya wey bi Hit pesin, bi en husband.
3 Informando-se Davi a respeito dela, disseram-lhe: É Betsabé, filha de Elião, mulher de Urias, o hiteu.
4 David send messenjas go koll am. Dem koll di woman kom and David sleep with am. Dat time, di woman just mestrate finish, so e kon go en house back.
4 Então Davi mandou mensageiros que lha trouxessem. Ela veio e Davi dormiu com ela. Ora, a mulher, depois de purificar-se de sua imundície menstrual, voltou para a sua casa,
5 Afta, di woman kon si sey e get belle, den e send message go tell David.
5 e vendo que concebera, mandou dizer a Davi: Estou grávida.
6 David send message go give Joab, “Make yu send Uriaya wey bi Hit pesin kom meet mi.” So Joab send am go meet David.
6 Então Davi enviou uma mensagem a Joab, dizendo-lhe: Manda-me Urias, o hiteu. Joab assim fez.
7 Wen Uriaya kom, David ask weda evritin dey well with Joab and di rest pipol and how di fight dey go.
7 Quando Urias chegou, Davi pediu-lhe notícias de Joab, do exército e da guerra.
8 Den e tell Uriaya, “Make yu go house go rest small.” Uriaya go en house, den David send gift go gi-am.
8 E em seguida disse-lhe: Desce à tua casa, e lava os teus pés. Urias saiu do palácio do rei, e este mandou que o seguissem com um presente seu.
9 But Uriaya nor go house, instead e sleep for di palis gate with di guards.
9 Mas Urias não desceu à sua casa; dormiu à porta do palácio com os demais servos de seu amo.
10 Wen David hear sey Uriaya nor go house, e kon ask am, “Yu just kom back from where yu go since, why yu nor go house?”
10 Comunicaram-no a Davi: Urias não foi à sua casa. O rei então lhe disse: Não voltaste porventura de uma viagem? Por que não vais à tua casa?
11 Uriaya ansa, “Israel and Judah men with di Kovenant Box dey war; Joab wey bi my kommander and en ofisas, kamp for open place. How I go take go house go chop, drink and sleep with my wife? So, I use evritin wey dey holy take swear sey I nor go fit do dat kind tin.”
11 A arca, respondeu Urias, se aloja debaixo de uma tenda, assim como Israel e Judá. Joab, meu chefe, e seus suboficiais acampam ao relento, e teria eu ainda a coragem de entrar em minha casa para comer, beber e dormir com minha mulher? Pela tua vida, não farei tal coisa.
12 So David ansa, “Make yu stay here today and tumoro, den I go send yu go back.” So Uriaya stay for Jerusalem dat day and di next day.
12 Davi disse-lhe: Fica ainda hoje aqui; amanhã te despedirei. E Urias permaneceu em Jerusalém naquele dia. No dia seguinte,
13 David invite am kom chop and drink till evening. But Uriaya nor still go house dat nite, instead e sleep for en blanket for di palis guard-room.
13 Davi o convidou, fê-lo comer e beber em sua presença, e embriagou-o. Mas à noite, Urias não desceu à sua casa; saiu e deitou-se com os demais servos de seu senhor.
14 Di next day, David rite leta give Uriaya sey make e give Joab.
14 Na manhã seguinte Davi escreve uma carta a Joab, enviando-a por Urias.
15 Wetin dey di leta na, “Put Uriaya for di front line, where di fight for strong well-well, so dat dem go kill-am.”
15 Dizia na carta: Coloca Urias na frente, onde o combate for mais renhido, e desamparai-o para que ele seja ferido e morra.
16 So, as Joab dey surround di town, e kon send Uriaya go di place where enemies for strong well-well.
16 Joab, que sitiava a cidade, pôs Urias no lugar onde sabia que estavam os mais valorosos guerreiros.
17 Di enemy sojas kom fight Joab sojas and dem kill Uriaya with some of David ofisas.
17 Saíram os assediados contra Joab, e tombaram alguns dos homens de Davi: morreu também Urias, o hiteu.
18 Den Joab send messenja go tell David how di war dey go
18 Joab mandou informar Davi de todas as peripécias do combate,
19 and e tell di messenja sey, “Afta yu don tell di king about di war,
19 ordenando ao mensageiro: Quando tiveres contado ao rei todos os pormenores do combate,
20 e fit vex ask yu, ‘Why una go near di town go fight dem? Una nor know sey dem go shot arrow from di walls?
20 se ele se indignar e te disser: Por que vos aproximastes da cidade para lutar? Não sabeis que atiram projéteis do alto da muralha?
21 Una don forget how dem take kill Abimelek wey bi Gideon pikin? Na for Tebez, one woman trow stone from di wall kon kill-am. Why una go near di wall like dat?’ If di king ask yu dis tins, den make yu tell am sey, ‘Uriaya wey bi yor offisa, don die too.’ ”
21 Quem matou Abimelec, filho de Jerobaal? Não foi uma mulher quem lhe atirou uma pedra de moinho de cima do muro, morrendo ele em Tebes? Por que vos aproximastes dos muros? - dirás então: Morreu também o teu servo Urias, o hiteu.
22 So di messenja go meet David kon tell am wetin Joab tok.
22 Partiu, pois, o mensageiro e foi ter com o rei em Jerusalém; logo que chegou, contou-lhe tudo o que Joab lhe tinha mandado.
23 E sey, “Awa enemy strong pass us and dem from di town kom fight us for open field, but wi drive dem go di town gate back.
23 Disse ele: Os inimigos, levando vantagem sobre nós, saíram contra nós em pleno campo, mas nós os fizemos recuar até a porta da cidade.
24 Den dem shot arrow from di wall kon kill Uriaya and some of yor ofisas.”
24 Então, do alto da muralha, os arqueiros atiraram sobre os teus servos, e morreram dezoito dos servos do rei; morreu também o servo Urias, o hiteu.
25 David tell di messenja, “Tell Joab make e nor fear or vex, bikos dem nor dey know who go die for war. Tell am make e attack di town well-well kon win am.”
25 O rei respondeu ao mensageiro: Dize a Joab que não se aflija por causa disso, pois a espada devasta ora aqui, ora ali. Mas que ele prossiga vigorosamente a sua luta contra a cidade, até destruí-la. Quanto a ti, encoraja-o.
26 Wen Batsheba hear sey dem don kill en husband, e mourn for am.
26 Ao saber da morte de seu marido, a mulher de Urias chorou-o.
27 Wen e mourn finish, David kon bring am kom di palis and e born boy for am. But God nor like wetin David do.
27 Passado o luto, Davi mandou buscá-la e recolheu-a em sua casa. Ela se tornou sua mulher e lhe deu um filho. Mas o procedimento de Davi desagradara ao Senhor.

Ler em outra tradução

Comparar com outra

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar 2 Samuel 11, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.