2 Samuel 10

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs VC

Sair da comparação
VC Versão Católica
1 Afta sometaim, King Nahash for Ammon kon die and en pikin, Hanun kon bi king.
1 Aconteceu que, morrendo o rei dos amonitas, seu filho Hanon sucedeu-lhe no trono.
2 King David sey, “I must go pay respet and make friend with Hanun, as Nahash wey bi en papa do to mi.” So David send messenjas go tell am, “Sorry!” Dis na bikos of en papa wey die.
2 Vou pôr-me em boas relações com Hanon, filho de Naas, pensou Davi, assim como seu pai fez comigo. Enviou-lhe, pois, mensageiros que lhe exprimissem suas condolências pela morte de seu pai. Quando os servos de Davi chegaram à terra dos amonitas,
3 doz wey bi leaders for Ammon kon tell di king, “Yu tink sey na bikos of yor papa wey die naim make David send dis pipol kom? Wi bilive sey e send dem kom spy di land, so dat e go kom fight and win us leta!”
3 os chefes dos amonitas disseram ao seu senhor Hanon: Julgas que Davi pretende honrar teu pai, mandando-te consoladores? Não seria antes para examinar, espionar e destruir a cidade, que ele mandou os seus servos?
4 So, King Hanun seize David messenjas kon kut dia hair and klot, den e send dem go back.
4 Então Hanon prendeu os servos de Davi, rapou-lhes metade da barba, cortou-lhes as vestes bem curtas e despediu-os.
5 Shame nor let di men go back to dia house. Wen David hear wetin happen, e send message go meet dem sey make dem stay Jeriko till dia hair go grow again.
5 Davi, tendo conhecimento disso, mandou mensageiros ao seu encontro - pois estavam profundamente humilhados - para dizer-lhes: Ficai em Jericó até que vossa barba tenha de novo crescido, e então voltareis.
6 Wen Ammon pipol si sey dem don make David vex for dem, dem kon go Aram Bet-Rehob and Aram Zobah go hire 20,000 sojas wey dey waka for groun, plus 1,000 men from Maaka king and 12,000 men from Tob.
6 Vendo os amonitas que se haviam tornado odiosos a Davi, mandaram delegados para tomarem ao seu soldo os arameus de Bet-Roob e os de Soba, ou seja, vinte mil soldados de infantaria, e o rei de Maaca, com mil homens, e os de Tob, com doze mil.
7 Wen David hear wetin dey happen, e kon send Joab with all en sojas go fight dem.
7 A esta notícia, Davi levantou todo o exército com Joab e os mais valentes.
8 Ammon sojas mash go pozishon for where dem dey pass enter Rabbah, wey bi dia kapital town and di kings wey kom help dem, pozishon put for di open field.
8 Os amonitas puseram-se em linha de combate à entrada da porta, ao passo que os arameus de Soba e de Roob ficaram no campo com os homens de Tob e de Maaca.
9 Wen Joab si sey dia enemy sojas go attack dem from front and back, e choose Israel sojas wey strong kon make dem face Siria sojas.
9 Joab, vendo que estava preparada a batalha contra ele, tanto pela frente como por detrás, escolheu os melhores de Israel e formou-os em linha de batalha contra os arameus.
10 E kon sey make Abishai en broda dey kommand di oda sojas for di oda side wey face Ammon sojas.
10 Confiou o resto do exército ao seu irmão Abisaí, que o pôs em linha de combate contra os amonitas.
11 Joab tell am, “If yu si sey Siria sojas dey opress mi, make yu kom help mi and if Ammon sojas dey opress yu I go kom help yu.
11 Disse-lhe: Se os arameus prevalecerem contra mim, tu virás em meu socorro; e se os amonitas prevalecerem contra ti, eu irei em teu auxílio.
12 “Make yu get heart and dey strong! Make wi fight well for awa pipol and for God towns and make God do wetin dey en mind.”
12 Coragem! Lutemos com valor por nosso povo e pelas cidades de nosso Deus. O Senhor faça o que lhe parecer melhor!
13 Wen Joab with en sojas attack, Siria sojas kon bigin run.
13 Joab avançou com sua tropa contra os arameus, que fugiram diante dele.
14 So as Ammon sojas si sey Siria sojas dey run, dem too kon bigin run from Abishai enter di town. Den Joab kon go back to Jerusalem.
14 Vendo os arameus em fuga, recuaram também os amonitas diante de Abisaí e voltaram para a cidade. Joab deixou os amonitas e foi para Jerusalém.
15 Siria pipol si as Israel pipol win dem, so dem kon go gada demsef again.
15 Os arameus, vendo-se batidos pelos israelitas, reuniram-se em massa.
16 Hadadeza kon send for more Siria sojas wey dey di east side for Eufrates River and dem sey make Shobak wey dey kommand Hadadeza sojas for Zobah bi dia kommander.
16 Hadadezer enviou então um delegado para mobilizar os arameus de além do rio, e estes vieram para Helão, tendo à sua frente Sobac, general de Hadadezer.
17 Wen David hear wetin dey happen, e kon gada all Israel sojas, cross Jordan River kon put dem for di side wey face Siria, den di war kon start.
17 Davi, informado disso, reuniu todo o Israel, passou o Jordão e foi contra o Helão. Houve uma dura batalha entre os arameus e Davi,
18 Israel sojas kon porshu Siria sojas go back. David with en men kill 7,000 war horse-men and 40,000 sojas wey dey waka with leg. Dem still kill Shobak wey dey kommand Siria sojas.
18 mas os arameus fugiram diante de Israel; Davi matou-lhes setecentos cavalos de carros e quarenta mil homens. Feriu também o seu general Sobac, que morreu naquele mesmo lugar.
19 Wen di kings wey dey follow Hadadeza si sey Israel sojas don win dem well-well, dem kon go make peace with David and dey obey am.
19 Todos os reis que eram vassalos de Hadadezer, vendo-se vencidos pelos israelitas, fizeram paz com eles e tornaram-se seus tributários. Daí por diante os arameus não ousaram mais dar socorro aos amonitas.

Ler em outra tradução

Comparar com outra

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar 2 Samuel 10, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.