2 Reis 22
Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs NTLH
1 Josaya na eight years wen e start to rule and e rule from Jerusalem for thirty-one years. En mama name na Jedidah wey bi Adaya wey kom from Bozgat, pikin.
1 Josias tinha oito anos de idade quando se tornou rei de Judá. Ele governou trinta e um anos em Jerusalém. A mãe dele se chamava Jedida e era filha de Adaías, da cidade de Boscate.
2 E do wetin God kommand kon dey work like David, en grand-grand papa. E nor do bad tins at-all.
2 Josias fez o que agrada a Deus, o Senhor ; ele seguiu o exemplo do seu antepassado, o rei Davi, e não se desviou nem para um lado nem para o outro.
3 For eighteen years wen King Josaya dey rule, di kourt seketry Shafan wey bi Azalaya pikin and Meshullam grand-pikin, go God Temple kon sey:
3 No ano dezoito do seu reinado, Josias mandou que Safã, o escrivão, filho de Azalias e neto de Mesulã, fosse ao Templo. Josias deu a seguinte ordem:
4 “Make yu go meet Hilkaya, di High Priest sey make e kount di money wey God pipol bring kom give di guards for di temple.
4 — Vá falar com Hilquias, o Grande Sacerdote , e diga a ele que conte o dinheiro que os sacerdotes que tomam conta da entrada do Templo têm recebido do povo.
5 Tell dem make dem give and pay di men wey dey ripair God Temple,
5 Ele que entregue esse dinheiro aos homens que estão encarregados dos consertos do Templo. Eles devem pagar
6 with doz wey dey build and do oda tins. Make dem still buy wood and chisel stone wey dem go use take ripair am.
6 os carpinteiros, os construtores e os pedreiros e comprar a madeira e as pedras para os consertos.
7 Nor sey make di men kon tell yu as dem take use di money, bikos dem use am well.”
7 Os homens que estão encarregados dos consertos são honestos em tudo, e por isso não é preciso pedir que eles prestem contas desse dinheiro.
8 Hilkaya wey bi di High Priest kon tell Shafan di kourt seketry sey, “I don si di Law Book for God Temple.” Hilkaya give di book to Shafan and e read am.
8 Safã deu a ordem do rei a Hilquias, e este lhe contou que havia achado o Livro da Lei no Templo. Hilquias lhe entregou o livro, e ele o leu.
9 Shafan go meet di king kon tell am, “Yor savant don gada di money for di temple kon give di men wey won ripair di Temple.”
9 Depois Safã voltou e contou ao rei o seguinte: — Os seus servidores pegaram o dinheiro que estava no Templo e o entregaram aos encarregados dos consertos.
10 E still tell di king, “Priest Hilkaya give mi one book.” Den Shafan read di book for di king.
10 E Safã disse também: — Tenho aqui comigo um livro que Hilquias me entregou. E leu o livro em voz alta para o rei.
11 Wen di king hear di laws wey dey di book, e kon tear en klot.
11 Quando ouviu o que o Livro da Lei dizia, o rei rasgou as suas roupas em sinal de tristeza.
12 Di king kon orda Priest Hilkaya, Shafan pikin Ahikam, Mikaya pikin Akbor, Shafan wey bi di kourt seketry and Asaya wey bi di king savant sey,
12 Então deu a Hilquias, o sacerdote, e a Aicã, filho de Safã, e a Acbor, filho de Micaías, e a Safã, o escrivão, e a Asaías, o servidor do rei, a seguinte ordem:
13 “Make una go meet and ask God for mi and Judah pipol. Make una find out wetin di words for di book mean. God don dey vex for us, bikos awa grand-grand papa nor gri obey wetin dey dis book at-all.”
13 — Vão consultar a Deus, o Senhor , por mim e por todo o povo de Judá a respeito dos ensinamentos deste livro. Deus está irado conosco porque os nossos antepassados não fizeram o que este livro manda.
14 So Priest Hilkaya, Ahikam, Akbor, Shafan and Asaya kon go meet Profetes Hulda wey bi Shullam wife. Shullam papa na Tikvah and na Harhas wey dey kare for di wardrobe bi en grand-papa. (Di woman dey stay for Mishneh aria for Jerusalem.)
14 Hilquias, Aicã, Abdom, Safã e Asaías foram falar com uma profetisa chamada Hulda, que morava no bairro novo de Jerusalém. O marido dela, que se chamava Salum, filho de Ticva e neto de Harás, era o encarregado da rouparia do Templo. Eles contaram a Hulda o que havia acontecido,
15 so di woman sey: “Make yu tell di man wey send yu kom meet mi sey, ‘God sey:
15 e ela lhes disse que voltassem e dessem ao rei
16 “I won kause wahala for dis place and for doz wey dey stay here. Wetin I go do, dey for di book wey Judah king don read.
16 a seguinte mensagem: — Eu, o
17 Dis tins go happen, bikos dem don forget mi kon dey offa sakrifice give oda gods and dem dey make mi vex, bikos of di juju wey dem make with dia hand. Una go feel my vexnashon for dis place and una nor go fit stop am.” ’
17 Eles me abandonaram e têm oferecido sacrifícios a outros deuses e assim me fizeram ficar irado por causa de todas as coisas que têm feito. A minha ira se acendeu contra Jerusalém e não vai se apagar.
18 Make una tell Judah king wey send una kom ask from God sey: ‘Dis na wetin di Oga wey bi Israel God dey tok about di word wey yu hear:
18 Eu, o Senhor , o Deus de Israel, digo isto a respeito do rei: “Você ouviu o que está escrito no livro,
19 “Yu show sey yu dey sorry for di bad tins wey una do kon respet God wen yu hear how I won use dis place and di pipol wey dey stay here, as strong ezample for pipol wey dem curse.” ’ God sey, ‘Yu tear yor klot kon kry for my present and I don hear yu.
19 e se arrependeu, e se humilhou diante de mim, rasgando as suas roupas e chorando quando ouviu como ameacei castigar a cidade de Jerusalém e o seu povo. Eu vou fazer com que Jerusalém vire um lugar horrível de se ver, e o nome desta cidade será usado para rogar pragas. Mas eu ouvi a sua oração
20 So I go let yu die first and dem go beri yu well.’ ”
20 e por isso só depois da sua morte é que vou castigar Jerusalém. Vou deixar que você morra em paz.” Então os homens levaram ao rei essa resposta.
Atalhos do teclado
- Capítulo anterior←
- Próximo capítulo→
- Versículo anteriork
- Próximo versículoj
- Limpar seleçãoEsc
- Esta ajuda?
Estude este capítulo no WhatsApp
Peça à IA da Bíblia Fala para explicar 2 Reis 22, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.