2 Reis 11

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs VC

Sair da comparação
VC Versão Católica
1 Wen Atalaya, Ahazaya mama si sey en pikin don die, e kon kill evribody for di king family.
1 Quando Atalia, mãe de Ocozias, viu morto o seu filho, decidiu exterminar toda a descendência real.
2 So King Joram dota, Jehosheba, wey bi Ahazaya sista, eskape with Ahazaya pikin, so dem nor kill-am with di oda king shidren. Jehosheba keep di boy with en nurse for one room where dem dey keep tins inside di temple, so dat Atalaya nor go fit si and kill-am.
2 Josebá, porém, filha do rei Jorão e irmã de Ocozias, tomou Joás, filho de Ocozias, e fê-lo escapar do massacre dos filhos do rei, escondendo-o com sua ama de leite no quarto de dormir. Esconderam-no assim, de Atalia, de maneira que pôde escapar à morte.
3 Di boy dey inside God temple for six years, wen Atalaya dey rule.
3 Ele esteve seis anos oculto com Josebá no templo do Senhor, enquanto Atalia reinava sobre a terra.
4 Den for di sevent year, Jehoiada wey bi di priest kon send message sey make dem koll di sojas and di guards oga kom meet am for di temple, where e for make kovenant and swear with dem. Den e show dem di king pikin
4 No sétimo ano, Jojada convocou junto de si, no templo do Senhor, os centuriões dos cários e dos cursores. Fez com eles um pacto, e, depois de tê-los feito jurar no templo do Senhor, mostrou-lhes o filho do rei.
5 kon kommand dem sey, “Dis na wetin una go do. Una wey dey kom work for Sabat Day, make una divide unasef into three group. One part go dey protet di king palis,
5 Eis o que haveis de fazer, ordenou-lhes ele: um terço dentre vós fará o serviço do sábado, montando guarda ao palácio real; um terço guardará a porta de Sur;
6 anoda part go dey for di Sur Gate and di last part go dey di gate wey dey di guards back. Una go choose as una go take dey kom guide di palis.
6 e um terço a porta que está por detrás dos guardas. Vigiai o palácio, de modo que ninguém possa entrar.
7 Di remainin two part wey nor dey work for Sabat Day, go dey protet God Temple.
7 As duas companhias que terminarem sua semana, farão a guarda do templo do Senhor, junto do rei.
8 Una must always dey guide di king with una bow, arrow and spear. And make una kill anybody wey waka anyhow kom di aria where di king dey. Wen ever di king dey do anytin, una must dey with am.”
8 Estareis, de mãos armadas, à volta do rei, de maneira que, se alguém entrar em vossas fileiras, seja morto. Estareis sempre com o rei, onde quer que ele for.
9 So di sojas oga kon do evritin, just as Jehoiada kommand dem. E bring all en men kom, both doz wey dey work for Sabat Day and doz wey nor dey work.
9 Os centuriões executaram fielmente as ordens do sacerdote Jojada. Tomando cada um os seus homens, tanto os que começavam o serviço no sábado, como os que o terminavam, foram ter com o sacerdote Jojada.
10 Jehoiada kon give di sojas oga, King David spear and shield wey dey God Temple.
10 Jojada deu-lhes as lanças e os escudos do rei Davi, que se encontravam no templo do Senhor.
11 Di guide hold dia swod, bow, arrow and spear as dem dey guide di temple where di king dey; dem dey guide evriwhere from rite to left and from di altar go rish di temple.
11 Os guardas postaram-se, de mãos armadas, ao longo do altar e do templo, desde a extremidade sul até a extremidade norte do templo, à volta do rei.
12 Jehoiada bring di king pikin kom out kon crown and gi-am God laws. Den dem make am king, anoint am kon klap dey sey, “God save di king!”
12 Então Jojada fez sair o menino-rei, pôs-lhe a coroa na cabeça e entregou-lhe a Lei. Proclamaram-no rei, ungiram-no e todos o aplaudiram, gritando: Viva o rei!
13 Wen Atalaya hear di royal guide dey shaut, e kon go meet di pipol for God Temple.
13 Ouvindo Atalia o clamor que faziam os guardas e o povo, entrou no templo do Senhor, pelo meio da multidão.
14 Den Atalaya look well kon si di king stand near di pila akordin to dia tradishon. Doz wey dey kommand and blow trumpet stand near di king and all di pipol for di land dey happy kon dey blow trumpet. Atalaya tear en klot kon sey, “Dis na plan work! Una really plan dis one o-o!”
14 E eis que espetáculo se ofereceu aos seus olhos: lá estava o rei, de pé no estrado, segundo o costume, tendo ao seu lado os chefes e as trombetas, enquanto o povo se alegrava, tocando as trombetas. Então ela rasgou as suas vestes, gritando: Traição, traição!
15 Den Jehoiada kon tell di sojas, “Make una karry Atalaya go meet di guards for outside. Make una kill anybody wey won stop una.” Di priest give dis orda, so dat dem nor go kill Atalaya inside di Temple.
15 Mas o sacerdote Jojada ordenou aos centuriões que comandavam as tropas: Levai-a para fora, entre vossas fileiras, e se alguém quiser segui-la, feri-o com a espada. Porque o pontífice proibira que a matassem no templo do Senhor.
16 Dem hold and drag Atalaya pass where horse dey for di king palis kon kill-am for der.
16 Lançaram-lhe as mãos e, ao chegarem ao palácio real pelo caminho da entrada dos cavalos, mataram-na ali.
17 Den Jehoiada with di king and di pipol kon make kovenant sey, na only God dem go always dey serve.
17 Jojada fez entre o Senhor, o rei e o povo, uma aliança, segundo a qual o povo devia pertencer ao Senhor. Fez também uma aliança entre o rei e o povo.
18 Di pipol kon go skata dia juju, di juju house dem and en altar. Dem kill Mattan wey bi di juju priest for di altar front.
18 Todo o povo entrou então no templo de Baal e o devastou; destruíram os altares, as imagens, e mataram o sacerdote de Baal, Matã, diante dos altares. O pontífice Jojada pôs guardas no templo do Senhor.
19 So, en, di sojas oga, di guards oga and di pipol kon take di king from di Temple go di palis thru di royal bodyguard gate, den di king kon sidan for di throne.
19 Tomou consigo os centuriões, os caritas, os guardas e todo o povo, e, levando o rei do templo do Senhor, entraram no palácio real pela porta das guardas, e Joás sentou-se no trono dos reis.
20 Evribody for di land bigin happy, bikos peace kon dey di land afta dem kill Atalaya for di royal palis.
20 Todo o povo da terra se alegrou, e a cidade ficou em paz. No palácio real, porém, Atalia era passada ao fio da espada.
21 Jehoash na seven years wen e stay to rule.
21 Joás tinha sete anos quando subiu ao trono.

Ler em outra tradução

Comparar com outra

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar 2 Reis 11, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.