2 Crônicas 6
Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs NVT
1 Den Solomon sey, “God don sey na inside tick darkness E dey stay.
1 Então Salomão orou: “Ó S enhor , tu disseste que habitarias numa densa nuvem.
2 But naw my Oga God, I don build big temple for Yu; place where Yu go stay forever!”
2 Agora, construí para ti um templo majestoso, um lugar para habitares para sempre!”.
3 Den di king turn kon bless Israel pipol as dem stand for der.
3 Então o rei se voltou para toda a comunidade de Israel que estava em pé diante dele e abençoou o povo.
4 E sey,
4 Em seguida, orou: “Louvado seja o S enhor , o Deus de Israel, que cumpriu o que prometeu a meu pai, Davi, pois lhe disse:
5 E tell David sey, ‘Since di day I take my pipol komot from Egypt, I nor choose any town from all di tribe for Israel wey go build di temple wey I go stay or sey I choose one man as pesin wey go lead my pipol Israel.
5 ‘Desde o dia em que tirei meu povo da terra do Egito, não escolhi nenhuma cidade das tribos de Israel como lugar onde deveria ser construído um templo em honra ao meu nome. Também não escolhi um líder para meu povo, Israel.
6 But naw, I don choose Jerusalem as di place where I go stay and I don choose David make e lead my pipol.’
6 Agora, porém, escolhi Jerusalém como lugar para que meu nome seja honrado, e escolhi Davi para reinar sobre Israel, meu povo’”.
7 My papa David really won build temple to honor di Oga wey bi Israel God.
7 Salomão disse: “Meu pai, Davi, queria construir este templo em honra ao nome do S enhor , o Deus de Israel.
8 But God tell am, ‘E dey good as yu get am for mind to build temple to take honor mi.
8 Mas o S enhor lhe disse: ‘Sua intenção de construir um templo em honra ao meu nome é boa,
9 But, yu nor go build am; instead na yor own pikin go build temple take honor mi.’
9 mas essa tarefa não caberá a você. Um de seus filhos construirá o templo em honra ao meu nome’.
10 God don do wetin E promise. I don take-ova from my papa David kon sidan for Israel throne, just as E promise. I don build dis temple to honor di Oga wey bi Israel God
10 “O S enhor cumpriu sua promessa, pois eu sou o sucessor de meu pai, Davi, e agora ocupo o trono de Israel, como o S enhor havia prometido. Construí este templo em honra ao nome do S enhor , o Deus de Israel,
11 kon build place for di Kovenant Box and na God make dis kovenant with Israel pipol.”
11 e coloquei nele a arca que contém a aliança que o S enhor fez com os israelitas”.
12 Solomon stand for God altar for Israel pipol present kon spread en hand.
12 Então Salomão se pôs diante do altar do S enhor , na presença de toda a comunidade de Israel, e levantou as mãos para orar.
13 E still make one blue stage for di middle. E long rish seven and half fit and na so e wide rish too, but e high rish four and half fit. E klimb di stage kon knee down for all di pipol front, den e raiz en hand go heaven
13 Ele havia feito uma plataforma de bronze com 2,25 metros de comprimento, 2,25 metros de largura e 1,35 metro de altura, e a havia colocado no centro do pátio externo do templo. Ficou em pé na plataforma e depois ajoelhou-se diante de toda a comunidade de Israel. Levantou as mãos para o céu
14 kon pray:
14 e orou: “Ó S
15 Yu don do wetin Yu tell yor savant, my papa David sey Yu go do; today-today Yu don do as Yu promise.
15 Cumpriste tua promessa a teu servo Davi, meu pai. Fizeste essa promessa com a tua própria boca e hoje a cumpriste com as tuas próprias mãos.
16 My Oga wey bi Israel God, make Yu do wetin Yu promise yor savant, my papa David, wen Yu sey, ‘Na yor shidren and shidren-shidren go dey rule for Israel, so-far dem do wetin I tok kon obey my laws, just as Yu obey mi.’
16 “Agora, ó S enhor , o Deus de Israel, cumpre a outra promessa que fizeste a teu servo Davi, meu pai, quando lhe disseste: ‘Se seus descendentes viverem como devem e seguirem fielmente minha lei, como você fez, sempre haverá um deles no trono de Israel’.
17 My Oga wey bi Israel God, make Yu keep di promise wey Yu make to yor savant David.
17 Agora, ó S enhor , o Deus de Israel, cumpre a promessa que fizeste a teu servo Davi.
18 God nor dey really stay with human being for dis eart! Si, if di sky and di heavens wey high pass nor rish Yu stay, den how dis temple go take kontain Yu?
18 “Contudo, será possível que Deus habite na terra com os seres humanos? Nem mesmo os mais altos céus podem contê-lo, muito menos este templo que construí!
19 But my Oga God, make Yu ansa yor savant prayer kon help am. Make Yu ansa dis prayer wey yor savant dey pray give Yu.
19 Ainda assim, ouve minha oração e minha súplica, ó S enhor , meu Deus. Ouve o clamor e a oração que teu servo te faz hoje.
20 Make Yu wosh ova dis temple both for nite and day, bikos Yu promise sey Yu go stay here. Make Yu ansa di prayer wey yor savant dey pray for dis place.
20 Guarda noite e dia este templo, o lugar no qual disseste que colocarias teu nome. Ouve sempre as orações que teu servo fizer voltado para este lugar.
21 Make Yu listin to di prayers wey yor savant and Israel pipol dey pray give Yu from dis place. Make Yu hear from where Yu dey stay for heaven kon ansa well, den forgive us awa sins.
21 Ouve as súplicas de teu servo e de Israel, teu povo, quando orarmos voltados para este lugar. Sim, ouve-nos dos céus onde habitas e, quando ouvires, perdoa-nos.
22 Wen dem akuiz pesin sey e sin against en neighbour and dem bring am kom dis temple make e swear,
22 “Se alguém pecar contra outra pessoa, e se for exigido que faça um juramento de inocência diante do teu altar neste templo,
23 make Yu listin from heaven kon judge di kase. Make Yu ponish di pesin wey dey guilty, den free di one wey dey innocent and make Yu reward di two of dem akordin to wetin dem do.
23 ouve dos céus e julga entre teus servos, entre o acusador e o acusado. Castiga o culpado e declara justo o inocente, cada um conforme merece.
24 If Yu let enemies win yor pipol Israel, bikos of dia sin, den dem kon turn kom meet Yu for dis temple sey make Yu forgive and help dem,
24 “Se o teu povo, Israel, for derrotado por seus inimigos porque pecou contra ti, e se voltar para ti, invocar teu nome e orar a ti neste templo,
25 make Yu listin to dem from heaven kon forgive yor pipol, den bring dem kom back to di land wey Yu give dem and dia grand-grand papa.
25 ouve dos céus, perdoa o pecado de teu povo, Israel, e traze-o de volta a esta terra que deste a ele e a seus antepassados.
26 Time dey kom wen di sky go klose and rain nor go fall, bikos yor pipol don sin against Yu. Wen ever dem face dis temple kon pray to Yu, make Yu forgive dem as dem turn from dia sins kom meet Yu, bikos Yu don ponish dem before.
26 “Se o céu fechar e não houver chuva porque o povo pecou contra ti, e se eles orarem voltados para este templo, invocarem teu nome e se afastarem de seus pecados porque tu os castigaste,
27 Make yu listin from heaven kon forgive yor savants wey bi yor pipol Israel. Den, Yu go tish dem di rite way wey bi life kon make rain fall for yor land wey Yu give dem to stay.
27 ouve dos céus e perdoa os pecados de teus servos, o teu povo, Israel. Ensina-os a seguir o caminho certo e envia chuva à terra que deste por herança a teu povo.
28 Time go kom wen honga go full di eart; diziz, trobol or lokust go dey chop anytin wey dem si; dia enemies go set trap for dem for evriwhere and some oda bad diziz and trobols go happen.
28 “Se houver fome na terra, ou peste, ou praga nas lavouras, ou se elas forem atacadas por gafanhotos ou lagartas, ou se os inimigos do teu povo invadirem a terra e sitiarem suas cidades, seja qual for o desastre ou epidemia que ocorrer,
29 Wen yor pipol raiz dia hand go heaven kon face dis temple as dem dey pray to Yu for help, bikos dem dey sofa,
29 e se alguém do teu povo, ou toda a nação de Israel, orar a respeito de suas dificuldades e aflições com as mãos levantadas para este templo,
30 make Yu listin to dem from heaven; forgive dia sin kon ansa each pesin akordin to wetin Yu tink sey dey en mind. (True-true, na only Yu fit really know wetin pesin dey tink.)
30 ouve dos céus onde habitas e perdoa. Trata o teu povo como ele merece, pois somente tu conheces o coração de cada um.
31 Den, as dem dey for dis land wey Yu give dia grand-grand papa, dem go honor and obey Yu till dem die.
31 Assim eles te temerão e andarão em teus caminhos enquanto viverem na terra que deste a nossos antepassados.
32 Strenjas wey nor join yor pipol Israel, go kom from far place, bikos of di respet wey pipol dey give Yu and bikos Yu get pawa to do evritin wey Yu tok; dem go kom dis temple kon pray.
32 “No futuro, estrangeiros que não pertencem a teu povo, Israel, ouvirão falar de ti. Virão de terras distantes quando ouvirem falar do teu grande nome, da tua mão forte e do teu braço poderoso. E, quando orarem voltados para este templo,
33 Make Yu listin to dem from heaven kon ansa all di prayers wey di strenjas pray. Den all di nashons for dis eart go know as Yu good rish kon obey Yu, just as yor pipol Israel dey obey Yu. Den dem go know sey dis temple wey I build, na yor own.
33 ouve dos céus onde habitas e concede o que pedem. Assim, todos os povos da terra conhecerão teu nome e te temerão, como faz teu povo, Israel. Também saberão que neste templo que construí teu nome é honrado.
34 Wen ever Yu sey make yor pipol go fight dia enemies and dem direct dia prayers to Yu kon face dis town wey Yu choose and dis temple wey I build to honor Yu,
34 “Se o teu povo sair para onde o enviares a fim de lutar contra seus inimigos, e se orarem a ti voltados para esta cidade que escolheste e para este templo, que construí em honra ao teu nome,
35 make Yu listin to dia prayers for help from heaven kon fight for dem.
35 ouve dos céus suas orações e defende sua causa.
36 Di time dey kom wen yor pipol go sin against Yu (bikos e nor get who nor dey sin!) and Yu go dey vex for dem kon give dem to dia enemies wey go take dem go as prisonas for anoda land, weda e far or near.
36 “Quando pecarem contra ti, pois não há quem não peque, tua ira cairá sobre eles e tu permitirás que seus inimigos os conquistem e os levem como escravos para terras estrangeiras, próximas ou distantes.
37 Wen yor pipol don know wetin dem do for dat land where dem for bi prisonas, den, dem turn kom meet and dey beg make Yu forgive and remove dem from di land where dem for bi prisonas, den dem go sey, ‘Wi don sin and do anyhow! Wi don do wiked tin!’
37 Se caírem em si nessa terra de exílio e se arrependerem, suplicando-te: ‘Pecamos, praticamos o mal e agimos perversamente’,
38 Wen dem turn kom meet Yu with all dia heart and mind for di land where dem for dey sofa kon dey pray as dem face dis land wey Yu give dia grand-grand papa and di town wey Yu choose with di temple wey I build to honor Yu,
38 e se voltarem para ti de todo o coração e de toda a alma na terra de seu cativeiro e orarem voltados para a terra que deste a seus antepassados, para esta cidade que escolheste e para este templo que construí em honra ao teu nome,
39 den make Yu listin to dia prayer for help from where Yu dey stay for heaven. Make Yu sorry for dem; help and forgive yor pipol for all di sins wey dem kommit.
39 ouve dos céus onde habitas suas orações e súplicas e defende sua causa. Perdoa teu povo que pecou contra ti.
40 My God, make Yu dey listin and ansa all di prayers wey dem go pray to Yu from dis place.
40 “Ó meu Deus, olha e ouve atentamente todas as orações feitas a ti neste lugar.
41 My Oga God, make Yu and di box
41 “E, agora, levanta-te, ó S enhor Deus, e entra neste teu lugar de descanso, junto à arca, o símbolo do teu poder. Estejam teus sacerdotes, ó S vestidos de salvação; alegrem-se teus servos leais em tua bondade.
42 My God, make Yu nor rijet di pipol wey Yu choose!
42 Ó S enhor Deus, não rejeites o rei que ungiste. Lembra-te do teu amor leal por teu servo Davi”.
Atalhos do teclado
- Capítulo anterior←
- Próximo capítulo→
- Versículo anteriork
- Próximo versículoj
- Limpar seleçãoEsc
- Esta ajuda?
Estude este capítulo no WhatsApp
Peça à IA da Bíblia Fala para explicar 2 Crônicas 6, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.