2 Crônicas 30

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs NTLH

Sair da comparação
NTLH Nova Tradução na Linguagem de Hoje 2000
1 King Hezekaya send message go Israel and Judah kon rite leta go give Efraim and Manasseh pipol sey make dem kom God Temple for Jerusalem kon celebrate di Passova to take honor di Oga wey bi Israel pipol God.
1 Depois disso, o rei Ezequias enviou mensageiros por toda a terra de Israel e de Judá e mandou cartas para o povo das tribos de Efraim e de Manassés, convidando todos para virem ao Templo em Jerusalém a fim de comemorar a Festa da Páscoa em honra do Senhor , o Deus de Israel.
2 Di king, en ofisas and Jerusalem pipol kon choose to do di Passova for di sekond mont.
2 O rei, as altas autoridades e os moradores de Jerusalém tinham concordado em comemorar essa festa no segundo mês do ano
3 Dem nor fit dey do am always, bikos many of di priest neva fit santify diasef and di pipol neva gada for Jerusalem.
3 porque não tinham podido fazê-lo no tempo marcado, isto é, no primeiro mês. Isso porque os sacerdotes que se haviam purificado eram poucos, e o povo não se havia reunido em Jerusalém.
4 Di king and all di pipol like di plan.
4 O rei e o povo acharam bom o seu plano.
5 So, dem send message go evriwhere for Israel; from Beersheba go rish Dan kon koll all di pipol sey make dem kom do Israel pipol God, Passova Feast for Jerusalem, bikos dem neva koll all di nashon kon do am before, just as dem rite am for di law.
5 Resolveram espalhar a notícia pelo país inteiro, desde a cidade de Berseba, no Sul, até a tribo de Dã, no Norte, convidando todos para virem a Jerusalém a fim de tomar parte na Festa da Páscoa em honra do Senhor , o Deus de Israel. Pois já fazia muito tempo que a Páscoa não era comemorada de acordo com o que estava escrito na Lei .
6 Di messenja give evribody for Israel and Judah, di king and di ofisas leta. Wetin di king rite for di leta na,
6 Os mensageiros obedeceram à ordem do rei e levaram as cartas do rei e também as cartas das altas autoridades por toda a terra de Israel e de Judá. Elas diziam assim: “Povo de Israel, voltem para o
7 Make una nor bi like una papa wey nor dey obey dia grand-grand papa God wey make am vex distroy dem and una know evritin.
7 Não sejam como os seus antepassados e como os seus patrícios, que foram infiéis ao Senhor , o Deus dos nossos antepassados. Foi por isso que ele os destruiu, como vocês estão vendo.
8 Make una nor dey sturbon like una papa, but make una obey God as una dey kom en house wey E don make holy forever. Make una serve am forever, so dat E nor go vex for una.
8 Não sejam teimosos como os seus antepassados, mas sejam obedientes ao Senhor . Venham ao Templo, que ele separou para a sua adoração para sempre, e adorem a Deus a fim de que ele pare de ficar irado com vocês.
9 If una turn back kom meet God, doz wey karry una relashon go prison, go pity and free dem. Di Oga una God dey sorry for pipol and if una turn back kom meet am, E nor go rijet una.”
9 Se vocês voltarem para Deus, então os inimigos que levaram os seus parentes e os seus filhos como prisioneiros terão pena deles e os deixarão voltar para casa. Pois o Senhor , nosso Deus, é bondoso e misericordioso e os aceitará se vocês voltarem para ele.”
10 Di messenja waka from one town to anoda and e go evriwhere for Efraim and Manasseh land, e even rish Zebulun, but di pipol kon dey laf am.
10 Os mensageiros foram por todas as cidades das tribos de Efraim e de Manassés, chegando até o território da tribo de Zebulom, no Norte; mas todos riram e caçoaram deles.
11 But some men from Asher, Manasseh and Zebulun honbol demsef kon go Jerusalem.
11 Porém algumas pessoas das tribos de Aser, de Manassés e de Zebulom se arrependeram e foram até Jerusalém.
12 God still help di pipol kom togeda for Judah, bikos dem obey di king and en ofisas kommand.
12 E em Judá Deus fez com que todo o povo cumprisse o que o rei e as altas autoridades tinham ordenado, obedecendo à ordem de Deus, o Senhor .
13 Many pipol gada for Jerusalem for di sekond mont make dem celebrate di bread wey nor get yist feast.
13 Portanto, no segundo mês do ano, muitas pessoas foram até Jerusalém para comemorar a Festa dos Pães sem Fermento . Era uma multidão enorme.
14 Dem remove di juju and incense altars from Jerusalem kon trow dem for Kidron Valley.
14 Pegaram os altares onde eram oferecidos sacrifícios e também os altares onde era queimado incenso e os jogaram no vale do Cedrom.
15 Dem kill di Passova lamb for di fourteent day for di sekond mont. Di priest and Levi pipol kon dey shame for diasef, so dem go God Temple go klean demsef kon offa burnt ofrin.
15 No dia catorze do segundo mês, mataram os carneiros para a Festa da Páscoa. Os sacerdotes e os levitas ficaram com vergonha e por isso se purificaram e levaram ao Templo sacrifícios para serem completamente queimados.
16 Dem stand for dia difren pozishon, just as God savant Moses rite for en law. As Levi pipol give di blood to di priests, dem kon sprinkol am for di temple.
16 Foram para os seus lugares no Templo, de acordo com o que mandava a Lei de Moisés, homem de Deus. Os levitas davam o sangue dos animais aos sacerdotes, e estes borrifavam o altar.
17 Many pipol wey gada neva santify demsef, so Levi pipol kill di Passova lamb for all di pipol wey nor dey klean and wey nor fit make holy sakrifice for God.
17 Havia ali muitas pessoas que estavam impuras , e por isso os levitas precisaram matar os carneiros que essas pessoas ofereciam, a fim de dedicá-los a Deus, o Senhor .
18 Many pipol wey kom from Efraim, Manasseh, Issakar and Zebulun nor dey klean, but dem still disobey kon chop di Passova food as di law tok. King Hezekaya kon pray for dem sey, “Make Oga God wey dey good, forgive
18 Pois muitas pessoas das tribos de Efraim, de Manassés, de Issacar e de Zebulom haviam comido o jantar da Páscoa sem terem se purificado, como manda a Lei de Deus. Mas Ezequias orou em favor delas, dizendo: — Ó Deus bondoso, perdoa todos
19 evribody wey won follow God wey bi en grand-grand papa God, even doh dem nor dey klean as dem rite am for di temple law.”
19 os que com todo o coração te adoram a ti, o Senhor , o Deus dos nossos antepassados. Perdoa-os, ó Senhor , ainda que eles não se tenham purificado de acordo com a lei do Templo.
20 God hear King Hezekaya prayer kon forgive di pipol.
20 O Senhor Deus atendeu o pedido de Ezequias e perdoou o povo.
21 Israel pipol wey gada for Jerusalem celebrate di bread wey nor get yist feast for seven days with joy. Di priests and Levi pipol dey praiz God evriday with all dia heart.
21 Durante sete dias, todos os israelitas que estavam em Jerusalém comemoraram com grande alegria a Festa dos Pães sem Fermento. Todos os dias os sacerdotes e os levitas louvaram a Deus, tocando bem alto os instrumentos musicais sagrados.
22 King Hezekaya show sey e happy well-well as Levi pipol use all dia mind dey serve God. Dem do di feast for seven days, dey give ofrins and dey tank God wey bi dia grand-grand papa God.
22 Ezequias elogiou todos os levitas que haviam dirigido tão bem o culto de adoração. Durante sete dias, todos tomaram parte na Festa, apresentaram as ofertas de paz e louvaram o Senhor , o Deus dos seus antepassados.
23 Di pipol kon sey make dem celebrate for anoda seven days, so dem kon celebrate for anoda seven days.
23 Aí concordaram em festejar mais sete dias e assim fizeram com muita alegria.
24 King Hezekaya give di pipol 1,000 bulls and 7,000 sheep. Di ofisas still give dem 1,000 bulls and 10,000 sheep. Many priest santify diasef too.
24 O rei Ezequias deu ao povo mil touros novos e sete mil carneiros, e as altas autoridades deram mil touros novos e dez mil carneiros para a Festa. E muitos sacerdotes se purificaram.
25 All di pipol wey gada for der na: Judah pipol, di priests, Levi pipol and strenjas wey dey stay Israel and Judah land.
25 Assim todo mundo ficou alegre — o povo de Judá, os sacerdotes, os levitas, as pessoas que tinham vindo da terra de Israel e os estrangeiros que moravam em Israel e em Judá.
26 Di party for Jerusalem big pass anytin wey don happen for Jerusalem, since wen Solomon wey bi David pikin, bi king.
26 Houve grande alegria em toda a cidade de Jerusalém, pois desde o tempo de Salomão, rei de Israel e filho de Davi, nunca havia acontecido uma coisa assim.
27 Di priest and Levi pipol stand up kon bless di pipol and God ansa dia prayers from en throne for heaven.
27 Os sacerdotes e os levitas, de pé, pediram as bênçãos de Deus para o povo. E Deus, no seu santo lar no céu, ouviu a oração e atendeu o pedido deles.

Ler em outra tradução

Comparar com outra

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar 2 Crônicas 30, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.