2 Crônicas 25

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs ARA

Sair da comparação
ARA Almeida Revista e Atualizada 1993
1 Amazaya na twenty-five years wen e bigin rule and e rule Jerusalem for twenty-nine years. Na Jehoaddin wey kom from Jerusalem bi en mama.
1 Era Amazias da idade de vinte e cinco anos quando começou a reinar e reinou vinte e nove anos em Jerusalém; sua mãe se chamava Jeoadã, de Jerusalém.
2 Even doh e dey obey God, e nor serve am with en whole heart.
2 Fez ele o que era reto perante o Senhor ; não, porém, com inteireza de coração.
3 Wen e don get pawa well-well for di throne, e kon kill di savants wey kill en papa.
3 Uma vez confirmado o reino nas suas mãos, matou os seus servos que tinham assassinado o rei, seu pai.
4 E nor kill dia papa, bikos e obey God kommand wey dem rite for Moses Law sey, “Make dem nor kill pikin, bikos of en papa sin or kill papa, bikos of en pikin sin.”
4 Porém os filhos deles não matou, mas fez segundo está escrito na Lei, no Livro de Moisés, no qual o Senhor deu ordem, dizendo: Os pais não serão mortos por causa dos filhos, nem os filhos, por causa dos pais; cada qual será morto pelo seu próprio pecado.
5 Amazaya gada Judah pipol, divide dem into difren family kon give dem to di sojas oga wey dey kontrol 1,000 pipol and doz wey dey kontrol hundred pipol for Judah and Benjamin tribe. E kount doz wey don rish and pass twenty years and dem bi 300,000 men wey strong rish to fight. So dem kon give dem spears and shields make dem take go fight.
5 Amazias congregou a Judá e o pôs, segundo as suas famílias, sob chefes de mil e chefes de cem, por todo o Judá e Benjamim; contou-os de vinte anos para cima e achou trezentos mil escolhidos capazes de sair à guerra e manejar lança e escudo.
6 Amazaya hire 100,000 sojas from Israel kon pay dem 7,500 pounds.
6 Também tomou de Israel a soldo cem mil homens valentes por cem talentos de prata.
7 But one profet go meet am kon sey: “My king! Make yu nor allow Israel sojas follow yu go, bikos God nor dey with Israel and Efraim pipol.
7 Porém certo homem de Deus veio a ele, dizendo: Ó rei, não deixes ir contigo o exército de Israel; porque o Senhor não é com Israel, isto é, com os filhos de Efraim.
8 Even if yu fight well for di war, God go make yor enemies win yu. Na only God get di pawa to help and fight for pesin.”
8 Porém vai só, age e sê forte; do contrário, Deus te faria cair diante do inimigo, porque Deus tem força para ajudar e para fazer cair.
9 Den King Amazaya kon ask di profet, “Wetin yu wont make I do about di money wey I don pay take hire dem?” Di profet ansa, “God go give yu pass dat one.”
9 Disse Amazias ao homem de Deus: Que se fará, pois, dos cem talentos de prata que dei às tropas de Israel? Respondeu-lhe o homem de Deus: Muito mais do que isso pode dar-te o Senhor .
10 So, King Amazaya kon tell di sojas wey kom from Efraim sey make dem go house. Dem vex well-well for Judah pipol as dem dey go dia house.
10 Então, separou Amazias as tropas que lhe tinham vindo de Efraim para que voltassem para casa; pelo que muito se acendeu a ira deles contra Judá, e voltaram para casa ardendo em ira.
11 King Amazaya use strong heart take lead en sojas go Salt Valley, where e for fight and win 10,000 Edom pipol.
11 Animou-se Amazias e, conduzindo o seu povo, foi-se ao vale do Sal, onde feriu dez mil dos filhos de Seir.
12 Judah men katch 10,000 men kon take dem go on-top one hill den trow dem go down till dem die finish.
12 Também os filhos de Judá prenderam vivos dez mil e os trouxeram ao cimo de um penhasco, de onde os precipitaram, de modo que todos foram esmigalhados.
13 Di pipol wey King Amazaya nor gri make dem follow am go fight kon go attack Judah towns wey dey near Samaria and Bet-Horon. Dem kill 3,000 men kon karry many of dia tins go.
13 Porém os homens das tropas que Amazias despedira, para que não fossem com ele à peleja, deram sobre as cidades de Judá, desde Samaria até Bete-Horom; feriram deles três mil e fizeram grande despojo.
14 Wen Amazaya kill Edom pipol finish, e kom back with Seir pipol juju kon make dem en god. E dey bow, woship and sakrifice give dem.
14 Vindo Amazias da matança dos edomitas, trouxe consigo os deuses dos filhos de Seir, tomou-os por seus deuses, adorou-os e lhes queimou incenso.
15 God vex for King Amazaya, so E send one profet go meet and tell am, “Why yu dey follow doz gods wey nor fit save dia own pipol from yor pawa?”
15 Então, a ira do Senhor se acendeu contra Amazias, e mandou-lhe um profeta que lhe disse: Por que buscaste deuses que a seu povo não livraram das tuas mãos?
16 As e dey tok, King Amazaya kon tell am, “Na who choose yu to advise di king? Make yu stop to profesai or dem go kill yu trowey!”
16 Enquanto lhe falava o profeta, disse-lhe o rei: Acaso, te pusemos por conselheiro do rei? Para com isso. Por que teríamos de ferir-te? Então, parou o profeta, mas disse: Sei que Deus resolveu destruir-te, porque fizeste isso e não deste ouvidos ao meu conselho.
17 Afta King Amazaya for Judah don tok to en advisers, e kon send message go meet Jehu grand-pikin, King Joash for Israel wey Jehoahaz born sey: “If yu get pawa, make yu kom follow mi fight.”
17 Então, Amazias, rei de Judá, tomou conselho e enviou mensageiros a Jeoás, filho de Jeoacaz, filho de Jeú, rei de Israel, dizendo: Vem, meçamos armas.
18 King Joash for Israel kon send message go back to King Amazaya sey, “Shuku-shuku for Lebanon send dis message go give cedar tree for Lebanon sey, ‘Make my son marry yor dota, den one wiked animal for Lebanon kon mash di shuku-shuku die.’
18 Porém Jeoás, rei de Israel, respondeu a Amazias, rei de Judá: O cardo que está no Líbano mandou dizer ao cedro que lá está: Dá tua filha por mulher a meu filho; mas os animais do campo, que estavam no Líbano, passaram e pisaram o cardo.
19 Di win wey yu win Edom pipol don dey won make yu kraze. Make yu stay for yor palis. Why yu won bring wahala kon give yorsef. Why yu won distroy yorsef and Judah tribe?”
19 Tu dizes: Eis que feri os edomitas; e o teu coração se ensoberbeceu para te gloriares; agora, fica em casa; por que provocarias o mal para caíres tu, e Judá, contigo?
20 But King Amazaya nor hear en warnin. God won give dem to King Joash, bikos dem follow Edom gods.
20 Mas Amazias não quis atendê-lo; porque isto vinha de Deus, para entregá-los nas mãos dos seus inimigos, porquanto buscaram os deuses dos edomitas.
21 So King Joash attack King Amazaya for Israel. Di two of dem kon face diasef for Bet-Shemesh for Judah.
21 Subiu, então, Jeoás, rei de Israel, e Amazias, rei de Judá, e mediram armas em Bete-Semes, que pertence a Judá.
22 Israel win Judah pipol and all of dem kon run go back to dia house.
22 Judá foi derrotado por Israel, e fugiu cada um para sua casa.
23 For Bet-Shemesh, King Joash katch King Amazaya wey Joash born kon karry am go Jerusalem. Na Jehoahaz born Joash. E skata Jerusalem wall, from Efraim gate go rish di korna gate wey long rish six hundred fit.
23 E Jeoás, rei de Israel, prendeu a Amazias, rei de Judá, filho de Joás, filho de Jeoacaz, em Bete-Semes; levou-o a Jerusalém, cujo muro ele rompeu desde a Porta de Efraim até à Porta da Esquina, quatrocentos côvados.
24 Di gold, silva and di tins wey dey God Temple wey dem sey make Obed-Edom dey look, e karry all of dem go. E still karry all di rish tins for di palis and some pipol go Samaria.
24 Tomou todo o ouro e a prata, e todos os utensílios que se acharam na Casa de Deus, com Obede-Edom, e os tesouros da casa do rei, como também reféns; e voltou para Samaria.
25 King Amazaya wey Joash from Judah born, dey for fifteen years afta King Joash wey bi Jehoahaz pikin for Israel, don die.
25 Amazias, filho de Joás, rei de Judá, viveu quinze anos depois da morte de Jeoás, filho de Jeoacaz, rei de Israel.
26 Di remainin tin wey King Amazaya do wen e dey rule, dem rite dem for Judah and Israel king history book.
26 Ora, os mais atos de Amazias, tanto os primeiros como os últimos, porventura, não estão escritos no Livro da História dos Reis de Judá e de Israel?
27 From di time wey King Amazaya stop to follow God, pipol kon dey plan against am for Jerusalem. E run go Lakish, but dem send pipol follow am kon kill-am for der.
27 Depois que Amazias deixou de seguir ao Senhor , conspiraram contra ele em Jerusalém, e ele fugiu para Laquis; porém enviaram após ele homens até Laquis e o mataram ali.
28 Dem use horse karry en dead body go beri for Jerusalem with en grand-grand papa dem for David Town.
28 Trouxeram-no sobre cavalos e o sepultaram junto a seus pais na Cidade de Davi.

Ler em outra tradução

Comparar com outra

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar 2 Crônicas 25, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.