2 Crônicas 19

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs BKJ

Sair da comparação
1 Wen King Jehoshafat for Judah rish en house for Jerusalem,
1 E Josafá, o rei de Judá, retornou em paz para a sua casa em Jerusalém.
2 Profet Jehu wey bi Hanani pikin go meet di king kon sey, “E dey good make wi help and follow wiked pipol wey hate God? Wetin yu do so, don make God dey vex for yu.
2 E Jeú, o filho de Hanani, o vidente, saiu a seu encontro, e disse ao rei Josafá: Deverias tu ajudar os ímpios, e amar aqueles que odeiam o SENHOR? Por isso virá sobre ti grande ira da parte do SENHOR.
3 But yu don still do some good tins before. Yu remove Asherah juju from di town and yu really won follow God.”
3 Todavia, há boas coisas encontradas em ti, ao teres removido os bosques da terra, e teres preparado o teu coração para buscares a Deus.
4 As Jehoshafat dey stay for Jerusalem, e dey follow di pipol travel from Beersheba go di hill kountry for Efraim and e dey advise dem make dem follow dia grand-grand papa God.
4 E Josafá habitou em Jerusalém; e ele saiu novamente pelo meio do povo, de Berseba até o monte Efraim, e os trouxe de volta ao SENHOR Deus dos seus pais.
5 E put judge for all di land for Judah towns wey dem dey guide.
5 E ele pôs juízes na terra, em todas as cidades fortificadas de Judá, cidade por cidade,
6 King Jehoshafat tell di judge dem, “Make una dey kareful for wetin una dey do, bikos una nor dey judge for men, but na for God wey go dey with una wen una dey make decision.
6 e disse aos juízes: Vede o que fazeis; porque não julgais da parte do homem, senão da parte do SENHOR, e ele está convosco quando julgardes.
7 Make una respet God as una dey take decision, bikos di Oga wey bi awa God nor dey like wayo, bribe or anyhow tins.”
7 Porquanto, agora, que o temor do SENHOR seja sobre vós; atentai e fazei-o; porque não há iniquidade com o SENHOR nosso Deus, nem acepção de pessoas, nem aceitação de presentes.
8 For Jerusalem, King Jehoshafat put some Levi pipol, priest and some Israel family for Israel as God judge and to dey setol wahala.
8 Além disso, em Jerusalém Josafá colocou os levitas, e os sacerdotes, e os chefes dos pais de Israel, para o juízo do SENHOR, e para controvérsias, e voltaram a Jerusalém.
9 E kommand dem sey, “Make una get respet for God as una dey do una work with klean heart.
9 E ele os encarregou, dizendo: Assim fareis no temor do SENHOR, fielmente, e com um coração perfeito.
10 Wen ever una kountry man kon ripot matter give una (weda e koncern pesin wey dem kill or about di law and kommandments), make una warn dem sey make dem nor sin against God. If una nor do like dat, God go vex for una and doz wey dey work with una, but if una obey am, una go dey free.
10 E qualquer que seja a causa que vier até vós dos vossos irmãos que habitam nas cidades, entre sangue e sangue, entre lei e mandamento, estatutos e juízos, vós, adverti-los-ei para que não transgridam contra o SENHOR, e assim venha a ira sobre vós, e sobre os vossos irmãos; fazei isso, e vós não transgredireis.
11 “Any matter wey koncern di king, una go ripot to Amaraya wey bi di shief priest and Ishmael pikin, Zebadaya wey dey lead Judah family. Levi pipol go bi una ofisas. Make una do una work well! Make God dey with doz wey dey do well!”
11 E, eis que Amarias, o sumo sacerdote está sobre vós em todas as questões do SENHOR; e Zebadias, o filho de Ismael, o soberano da casa de Judá, em todos os assuntos do rei; também os levitas serão oficiais diante de vós. Procedei corajosamente, e o SENHOR será com os bons.

Ler em outra tradução

Comparar com outra

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar 2 Crônicas 19, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.