2 Crônicas 18
Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs NTLH
1 Afta King Jehoshafat get money kon popula well-well, e sey make one pesin for en family marry from King Ahab family for Israel.
1 Quando Josafá ficou muito rico e famoso, ele se tornou aliado do rei Acabe, de Israel, por laços de casamento .
2 Afta some years, Jehoshafat travel go meet King Ahab for Samaria. King Ahab kill many sheep and melu as respet for King Jehoshafat with en men wey kom visit am. E beg King Jehoshafat make e join am attack Ramot pipol for Gilead town.
2 Depois de alguns anos, ele foi até a cidade de Samaria visitar Acabe. Em honra de Josafá e dos que haviam ido com ele, o rei Acabe deu um banquete, para o qual mandou matar muitos touros e muitas ovelhas. E procurou convencer Josafá a ir com ele atacar a cidade de Ramote-Gileade.
3 King Ahab ask King Jehoshafat, “Yu go follow mi go attack Ramot Gilead?”
3 Ele perguntou a Josafá: — Você vai comigo atacar Ramote? Josafá respondeu: — Quando você estiver pronto para a batalha, eu também estarei; e assim também os meus soldados. Iremos lutar junto com você.
4 But make wi ask God first.”
4 Mas primeiro vamos consultar a Deus, o Senhor .
5 So King Ahab koll almost 400 profets kon ask dem, “Make I go attack Ramot Gilead or not?”
5 Aí Acabe mandou chamar os profetas , que eram quatrocentos, e perguntou: — Devemos atacar a cidade de Ramote ou não? Eles responderam: — Ataque, pois o
6 But King Jehoshafat ask, “E nor get anoda profet wey wi fit use take ask God?”
6 Mas Josafá perguntou: — Não existe aqui mais nenhum profeta para nós consultarmos o
7 King Ahab ansa, “E get anoda one, en name na Mikaya wey Imlah born. But I hate am, bikos e nor dey profesai anytin wey dey good give mi, na only bad tin e dey tell mi.”
7 Acabe respondeu: — Existe outro, que se chama Micaías, filho de Inla. Mas eu tenho ódio dele porque nunca — Não fale desse jeito! — disse Josafá.
8 Den King Ahab koll di offisa for di kourt kon sey make e go bring Profet Mikaya kom.
8 Então Acabe chamou um oficial e mandou que ele fosse imediatamente buscar Micaías.
9 Di two kings wear dia royal robes kon sidan for dia thrones for di gardins for Samaria gate and all di profets bigin profesai for dem.
9 Os dois reis, usando as suas roupas reais, estavam sentados nos seus tronos, numa praça que ficava perto do portão de entrada de Samaria; e todos os profetas estavam profetizando em frente deles.
10 One among dem wey en name na Kenaana wey Zedekaya born kon use iron make horn, den e tell King Ahab, “Dis na wetin God tok, ‘Na dis tin yu go take fight Siria pipol kon win dem finish.’ ”
10 Um dos profetas, chamado Zedequias, filho de Quenaana, fez uns chifres de ferro e disse a Acabe: — O que o
11 All di oda profets tok di same tin sey, “Make yu go fight for Ramot Gilead and yu go win dem, bikos God go give yu viktory.”
11 E todos os outros profetas profetizaram a mesma coisa. Eles diziam: — Marche contra a cidade de Ramote, que o senhor, ó rei, vencerá. O
12 Di ofisas wey go koll Mikaya, tell am, “All di oda profets don profesai viktory give di king. So make yu do di same tin.”
12 Enquanto isso, o oficial que tinha ido buscar Micaías disse a ele: — Todos os outros profetas profetizaram que o rei terá sucesso. É melhor que você faça o mesmo.
13 But Profet Mikaya ansa, “I promise una with God wey dey alive sey, I go tok wetin God sey make I tok!”
13 Porém Micaías respondeu: — Juro pelo
14 Wen Profet Mikaya rish where King Ahab dey, di king ask am, “Profet Mikaya, Make mi and King Jehoshafat go attack Ramot Gilead or make wi nor go?”
14 Quando Micaías chegou ao lugar onde estava o rei Acabe, este perguntou: — Micaías, o rei Josafá e eu devemos atacar a cidade de Ramote ou não? Micaías respondeu: — Ataquem, pois vencerão. Deus lhes dará a vitória…
15 But King Ahab ask am, “How many times I go tell yu sey, if yu dey tok to mi with God name, make yu dey tell mi di trut?”
15 Mas Acabe disse: — Quando você falar comigo em nome do
16 Mikaya ansa, “I si Israel soja wey skata for evriwhere for di hill like sheep wey nor get who dey kare for dem. And God sey, ‘Dis men nor get leader, make dem go house with peace.’ ”
16 Micaías respondeu: — Vejo o exército de Israel espalhado pelos morros como ovelhas sem pastor. E o
17 King Ahab tell King Jehoshafat, “I nor tell yu sey e nor dey profesai anytin wey dey good for mi? Na only bad tin e dey profesai for mi!”
17 Então Acabe disse a Josafá: — Eu não disse que para mim ele nunca profetiza coisas boas? Ele sempre diz alguma coisa ruim!
18 Mikaaya still sey, “Make yu listin to wetin God tok! I si God sidan for en throne for heaven with all en angels as dem stand round am.
18 Micaías continuou: — Agora escutem o que o
19 Den God ask, ‘Na who go-go deceive King Ahab, so dat dem go kill-am for Ramot Gilead?’
19 Ele perguntou: “Quem enganará Acabe para que ele vá a Ramote e seja morto lá?” Alguns anjos disseram uma coisa, e outros disseram outra,
20 until one spirit kom out kon tell God, ‘I go-go deceive am.’
20 até que um espírito chegou perto do Senhor Deus e disse: “Eu enganarei Acabe.” O Senhor perguntou: “Como?”
21 “God ask, ‘How yu wont take deceive am?’
21 E o espírito respondeu: “Eu irei e farei com que todos os profetas de Acabe digam mentiras.” Então o Senhor ordenou: “Vá e engane Acabe. Você conseguirá.”
22 Profet Mikaaya still sey, “Dis na how God wont make e bi. God don make dis profets lie to yu, bikos en ensef don sey, yu go si wahala!”
22 E Micaías terminou, dizendo a Acabe: — O senhor está vendo agora que o
23 Den Profet Zedekaya wey bi Kenaana pikin, waka kom meet and slap Mikaya, den e ask am, “Since wen God Spirit leave mi kon dey tok to only yu?”
23 Então o profeta Zedequias chegou perto de Micaías, deu um tapa na cara dele e perguntou: — Quando foi que o Espírito do
24 Mikaya ansa, “Wen yu go don hide inside yor room, den yu go know di trut.”
24 — Você descobrirá isso quando entrar em algum quarto dos fundos, tentando se esconder! — respondeu Micaías.
25 King Ahab kon orda sey, “Make una arrest and karry Mikaya go Amon wey bi di main town where Prince Joash bi govnor.
25 Aí o rei Acabe deu a seguinte ordem a um dos seus oficiais: — Prenda Micaías e o leve a Amom, o governador da cidade, e ao príncipe Joás.
26 Una go tell dem make dem put am for prison kon gi-am bread and wota till I go kom back.”
26 Diga a eles que o joguem na cadeia e o ponham a pão e água até que eu volte são e salvo.
27 Mikaya ansa, “If yu kom back alive, den God nor tok thru mi!” E still sey, “Make all of una listin to wetin I don tok!”
27 Micaías exclamou: — Se o senhor, ó rei, voltar em paz, então, de fato, o E disse também: — Todos aqui deem atenção àquilo que eu profetizei!
28 Den King Ahab for Israel and King Jehoshafat for Judah kon go attack Ramot town for Gilead.
28 Assim o rei Acabe, de Israel, e o rei Josafá, de Judá, foram atacar a cidade de Ramote-Gileade.
29 King Ahab tell King Jehoshafat, “As wi dey go di war so, I go shange mysef, but make yu wear yor royal robe.” So Israel king shange kon go di war.
29 Acabe disse a Josafá: — Quando formos entrar na batalha, eu vou me disfarçar, mas você use as suas roupas de rei. O rei de Israel se disfarçou, e eles entraram na batalha.
30 Siria king don kommand en kommanders wey dey use shariot sey make dem nor attack anybody escept Israel king.
30 O rei da Síria havia mandado que os capitães dos seus carros de guerra não atacassem ninguém, a não ser o rei de Israel.
31 So wen dem si King Jehoshafat, all of dem tink sey na Israel king bi dat, so dem bigin attack am. But King Jehoshafat shaut and God help am.
31 Por isso, quando viram o rei Josafá, pensaram que ele era o rei de Israel e foram atacá-lo. Mas Josafá gritou, e o Senhor Deus o socorreu, fazendo com que os sírios se desviassem dele.
32 Den Ramot sojas kon know sey e nor bi Israel king, so dem stop to attack am.
32 Quando eles viram que aquele não era o rei de Israel, pararam de atacá-lo.
33 Leta, one Siria soja shot en arrow kon shuk King Ahab for belle. King Ahab tell di man wey dey ride en horse sey, “Dem don wound mi! Make yu turn komot for here!”
33 No entanto, um soldado sírio atirou uma flecha que, por acaso, atingiu o rei Acabe entre as juntas da sua armadura . Então ele gritou para o condutor do seu carro: — Fui ferido! Dê a volta e me leve para fora da batalha!
34 As dem dey fight thru-out dat day, di king just sleep for en shariot face Siria pipol. For evening wen sun don go down, di king kon die.
34 Enquanto a batalha ficava cada vez mais forte, o rei Acabe segurou-se de pé no seu carro de guerra, de frente para os sírios, até a tarde; ao pôr do sol, ele morreu.
Atalhos do teclado
- Capítulo anterior←
- Próximo capítulo→
- Versículo anteriork
- Próximo versículoj
- Limpar seleçãoEsc
- Esta ajuda?
Estude este capítulo no WhatsApp
Peça à IA da Bíblia Fala para explicar 2 Crônicas 18, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.