2 Coríntios 2

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs ARC

Sair da comparação
ARC Almeida Revista e Corrigida 2009
1 So I sey I nor go kom visit una, so dat una nor go vex again.
1 Mas deliberei isto comigo mesmo: não ir mais ter convosco em tristeza.
2 Bikos if I make una vex, who go make mi dey happy apart from una wey dey vex for mi?
2 Porque, se eu vos entristeço, quem é que me alegrará, senão aquele que por mim foi contristado?
3 Na dis make mi rite dis tin give una, so dat wen I kom, I nor go kon dey vex for di pipol wey suppose make mi happy, bikos I know sey if I dey happy, una go dey happy too.
3 E escrevi-vos isso mesmo para que, quando lá for, não tenha tristeza da parte dos que deveriam alegrar-me, confiando em vós todos de que a minha alegria é a de todos vós.
4 Na pain for my heart I take rite dis leta give una, nor bi to make una vex, but na to let una know di kind love wey I get for una.
4 Porque, em muita tribulação e angústia do coração, vos escrevi, com muitas lágrimas, não para que vos entristecêsseis, mas para que conhecêsseis o amor que abundantemente vos tenho.
5 Naw if anybody don make pesin vex, nor bi only mi e make vex, but na all of una. (I dey tok like dis bikos I nor won too vex for di pesin).
5 Porque, se alguém me contristou, não me contristou a mim senão em parte, para vos não sobrecarregar a vós todos;
6 Di way wey una ponish dis pesin, don rish.
6 basta ao tal esta repreensão feita por muitos.
7 So make una forgive and help am, so dat e nor go luz hope and life nor go taya am.
7 De maneira que, pelo contrário, deveis, antes, perdoar-lhe e consolá-lo, para que o tal não seja, de modo algum, devorado de demasiada tristeza.
8 So make una let am know sey una really love am.
8 Pelo que vos rogo que confirmeis para com ele o vosso amor.
9 I rite dis leta give una, so dat I go know weda una dey obey wetin I tell una.
9 E para isso vos escrevi também, para por essa prova saber se sois obedientes em tudo.
10 Wen una forgive pesin for wetin e do, misef go forgi-am. Bikos wen I forgive (if I really nid to forgive), I do am for Christ present, bikos of una,
10 E a quem perdoardes alguma coisa também eu; porque o que eu também perdoei, se é que tenho perdoado, por amor de vós o fiz na presença de Cristo; para que não sejamos vencidos por Satanás,
11 so dat Satan nor go deceive us, bikos wi know en wayo.
11 porque não ignoramos os seus ardis.
12 Wen I go prish di Good News for Troas, even doh Christ open door for mi,
12 Ora, quando cheguei a Trôade para pregar o evangelho de Cristo e abrindo-se-me uma porta no Senhor,
13 my mind nor rest, bikos I nor si awa broda, Titus, for der. So I leave der kon go Masidonia.
13 não tive descanso no meu espírito, porque não achei ali meu irmão Tito; mas, despedindo-me deles, parti para a Macedônia.
14 But make wi tank God wey make us winners inside Christ. Bikos thru us, many pipol don know tins about Christ, like betta perfume wey dey smell for evriwhere.
14 E graças a Deus, que sempre nos faz triunfar em Cristo e, por meio de nós, manifesta em todo lugar o cheiro do seu conhecimento.
15 Bikos wi bi like sweet smell wey Christ offa give God wey dey spread among doz wey dey save and doz wey don lost.
15 Porque para Deus somos o bom cheiro de Cristo, nos que se salvam e nos que se perdem.
16 To doz wey don lost, e bi like sometin wey dey kill; but for doz wey Christ don save, e bi like smell wey dey give life. So, who go fit handle all dis tins?
16 Para estes, certamente, cheiro de morte para morte; mas, para aqueles, cheiro de vida para vida. E, para essas coisas, quem é idôneo?
17 Wi nor bi like odas wey dey do God word like sey na sometin wey dem fit sell; but bikos na God send us kom, wi dey tok di trut for en present, as Christ savant.
17 Porque nós não somos, como muitos, falsificadores da palavra de Deus; antes, falamos de Cristo com sinceridade, como de Deus na presença de Deus.

Ler em outra tradução

Comparar com outra

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar 2 Coríntios 2, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.