2 Coríntios 10

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs ACF

Sair da comparação
ACF Almeida Corrigida Fiel
1 Naw, mi Paul (I kwayet wen I dey with una, but my mout dey sharp naw wen I don leave una). Christ wey nor dey karry body up, wey dey gentol,
1 Além disto, eu, Paulo, vos rogo, pela mansidão e benignidade de Cristo, eu que, na verdade, quando presente entre vós, sou humilde, mas ausente, ousado para convosco;
2 I take am beg una, so dat wen I kom, I nor go nid to tok with vexnashon about pipol wey si us like yeye pipol (bikos I dey fear sey na so e go bi).
2 Rogo-vos, pois, que, quando estiver presente, não me veja obrigado a usar com confiança da ousadia que espero ter com alguns, que nos julgam, como se andássemos segundo a carne.
3 Bikos even doh wi dey for dis world, wi nor dey fight as pipol wont am.
3 Porque, andando na carne, não militamos segundo a carne.
4 Di tins wey wi take dey fight, nor bi dis world own, but na God make am strong, so dat wi go fit skata all di strong place where wiked pipol dey. Wi dey skata trobol;
4 Porque as armas da nossa milícia não são carnais, mas sim poderosas em Deus para destruição das fortalezas;
5 pipol wey dey karry body up; doz wey nor wont make odas know God and as wi dey do like dis, pipol dey obey Christ.
5 Destruindo os conselhos, e toda a altivez que se levanta contra o conhecimento de Deus, e levando cativo todo o entendimento à obediência de Cristo;
6 And wen una don show sey una dey fear God, wi go always dey ready to ponish doz wey dey disobey God.
6 E estando prontos para vingar toda a desobediência, quando for cumprida a vossa obediência.
7 Na only tins wey eye fit si, naim una know. If anybody dey sure sey e bilong to Christ, make e tink about am again: If e bilong to Christ, den wi na Christ own too.
7 Olhais para as coisas segundo a aparência? Se alguém confia de si mesmo que é de Cristo, pense outra vez isto consigo, que, assim como ele é de Cristo, também nós de Cristo somos.
8 Bikos if I boast small about di authority wey Jesus give us make wi take build, instead of to distroy una, I nor go shame to do am.
8 Porque, ainda que eu me glorie mais alguma coisa do nosso poder, o qual o Senhor nos deu para edificação, e não para vossa destruição, não me envergonharei.
9 I nor wont make una dey fear, bikos of wetin I rite,
9 Para que não pareça como se quisera intimidar-vos por cartas.
10 bikos some pipol dey sey, “En letas dey heavy and get pawa well-well, but if yu si am for groun, e nor get pawa and e nor even fit tok well.”
10 Porque as suas cartas, dizem, são graves e fortes, mas a presença do corpo é fraca, e a palavra desprezível.
11 Make doz pipol know sey, “Wetin wi tok for leta wen wi nor dey with una, wi dey do am wen wi dey with una.”
11 Pense o tal isto, que, quais somos na palavra por cartas, estando ausentes, tais seremos também por obra, estando presentes.
12 Wi nor go kompare awasef with doz wey sey dem good well-well or kon put awasef for di same group. But wen dem dey measure and kompare demsef with demsef, e dey show sey dem nor get sense.
12 Porque não ousamos classificar-nos, ou comparar-nos com alguns, que se louvam a si mesmos; mas estes que se medem a si mesmos, e se comparam consigo mesmos, estão sem entendimento.
13 But wi nor go boast pass as wi suppose boast; wi go boast akordin to di work wey God give us and una dey inside dat work too.
13 Porém, não nos gloriaremos fora da medida, mas conforme a reta medida que Deus nos deu, para chegarmos até vós;
14 Wi nor dey do awa work pass as wi suppose do am wen wi dey with una, bikos na wi bi first to bring Christ message kom meet una.
14 Porque não nos estendemos além do que convém, como se não houvéssemos de chegar até vós, pois já chegamos também até vós no evangelho de Cristo,
15 Wi nor dey boast anyhow about di work wey oda pipol do, but wi dey hope sey as una faith dey grow well-well, awa work among una go big, just as God share am give us,
15 Não nos gloriando fora da medida nos trabalhos alheios; antes tendo esperança de que, crescendo a vossa fé, seremos abundantemente engrandecidos entre vós, conforme a nossa regra,
16 so dat wi go fit prish di gospel for oda kountries wey far pass una own. So make wi nor boast about di work wey odas do for oda aria.
16 Para anunciar o evangelho nos lugares que estão além de vós e não em campo de outrem, para não nos gloriarmos no que estava já preparado.
17 But pesin wey won boast, make e boast about di work wey Jesus do.
17 Aquele, porém, que se gloria, glorie-se no Senhor.
18 Bikos nor bi who praiz ensef dey rite, but na di pesin wey God like to praiz.
18 Porque não é aprovado quem a si mesmo se louva, mas, sim, aquele a quem o Senhor louva.

Ler em outra tradução

Comparar com outra

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar 2 Coríntios 10, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.