1 Tessalonicenses 1
Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs BKJ
1 Na Paul, Silas and Timoti rite dis leta go give God and Jesus Christ pipol wey dey di church for Tesalonika. Make God grace and peace dey with una.
1 Paulo, e Silvano, e Timóteo, à igreja dos tessalonicenses que está em Deus o Pai, e no Senhor Jesus Cristo: Graça e paz de Deus, nosso Pai, e do Senhor Jesus Cristo.
2 Wen ever wi dey pray, wi dey always tank God for all of una.
2 Sempre damos graças a Deus por vós todos, fazendo menção de vós em nossas orações,
3 Wi remember di work wey una don do thru faith and as una dey bear bikos of di hope wey una get about awa Oga God Jesus Christ.
3 lembrando-nos, sem cessar, da obra da vossa fé, do trabalho do amor e da paciência da esperança em nosso Senhor Jesus Cristo, diante de nosso Deus e Pai,
4 Awa brodas and sistas wey God love, wi know sey God don choose una as en own.
4 sabendo, amados irmãos, que a vossa eleição é de Deus;
5 Nor bi only thru ordinary word wi take prish di gospel give una, but na with di Holy Spirit pawa and wi show sey, evritin wey e tok, na true. Una know how wi dey live and help una.
5 porque o nosso evangelho não foi a vós somente em palavras, mas também em poder, e no Espírito Santo, e em muita certeza, como bem sabeis que tipo de homens fomos entre vós, por vossa causa.
6 So, una kon bigin do as wi and Christ dey do; even doh una sofa well-well, una receive di message with joy wey di Holy Spirit dey give.
6 E vós fostes feitos nossos seguidores e do Senhor, recebendo a palavra em muita aflição, com a alegria do Espírito Santo,
7 So una bi ezample to all di pipol wey bilive Jesus for both Masidonia and Akaia.
7 de maneira que fostes exemplo para todos os que creem na Macedônia e Acaia.
8 Bikos nor bi only sey di message about Christ don rish evriwhere for Masidonia and Akaia, but dem don hear di news about una faith for evriwhere. So wi nor even nid to tok about una again.
8 Porque por vós soou a palavra do Senhor, não somente na Macedônia e Acaia, mas também em todos os lugares a vossa fé para com Deus se espalhou, de tal maneira que já não temos necessidade de falar coisa alguma;
9 Pipol dey tok about how una welkom us and leave di juju wey una dey serve before kon follow di true God wey get life.
9 porque eles mesmos anunciam de nós que tipo de entrada tivemos para convosco, e como dos ídolos vos convertestes a Deus, para servir ao Deus vivo e verdadeiro,
10 And una dey wait en pikin wey dey kom from heaven. Dis na en pikin, Jesus wey E wake from deat and na-im go save us from God vexnashon wey dey kom.
10 e esperar seu Filho do céu, a quem ressuscitou dentre os mortos, Jesus, que nos livrou da ira que há de vir.
Atalhos do teclado
- Capítulo anterior←
- Próximo capítulo→
- Versículo anteriork
- Próximo versículoj
- Limpar seleçãoEsc
- Esta ajuda?
Estude este capítulo no WhatsApp
Peça à IA da Bíblia Fala para explicar 1 Tessalonicenses 1, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.