1 Timóteo 3

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs ACF

Sair da comparação
ACF Almeida Corrigida Fiel
1 Dis na true word: If any man like to bi leader, na betta work e wont.
1 Esta é uma palavra fiel: se alguém deseja o episcopado, excelente obra deseja.
2 Leader for church must bi pesin wey nor get fault; wey get only one wife; fit kontrol ensef; get sense and respet; dey welkom pipol and e bi good tisha.
2 Convém, pois, que o bispo seja irrepreensível, marido de uma mulher, vigilante, sóbrio, honesto, hospitaleiro, apto para ensinar;
3 Make e nor bi drunkard or pesin wey like to fight; but e must dey gentol. Make e nor bi pesin wey like to kworel or love money.
3 Não dado ao vinho, não espancador, não cobiçoso de torpe ganância, mas moderado, não contencioso, não avarento;
4 E must bi pesin wey dey manage en own house well and dey make en shidren obey and respet am.
4 Que governe bem a sua própria casa, tendo seus filhos em sujeição, com toda a modéstia
5 If pesin nor fit manage en own house, na how e go take manage God church?
5 (Porque, se alguém não sabe governar a sua própria casa, terá cuidado da igreja de Deus? );
6 Who won bi leader must bi pesin wey get strong faith, bikos if e nor strong for faith, e go start to karry body up, den Satan go ponish am.
6 Não neófito, para que, ensoberbecendo-se, não caia na condenação do diabo.
7 Pipol wey nor dey di church must dey tok good about di pesin wey bi leader, so dat dem nor go disgrace and make am fall enter devil trap.
7 Convém também que tenha bom testemunho dos que estão de fora, para que não caia em afronta, e no laço do diabo.
8 Like dis too, deakons must bi pipol wey get good karata; nor bi pipol wey dey play wayo; dey drink anyhow or love money.
8 Da mesma sorte os diáconos sejam honestos, não de língua dobre, não dados a muito vinho, não cobiçosos de torpe ganância;
9 Dem must bi pipol wey get mind and dey prish di trut about di faith wey God don show us.
9 Guardando o mistério da fé numa consciência pura.
10 Before dem go choose deakons, make dem test dem well-well. If dem pass di test, den dem fit serve as deakons.
10 E também estes sejam primeiro provados, depois sirvam, se forem irrepreensíveis.
11 Like dis too, dia wifes must get good karata, nor bi wifes wey dey lie or gossip, but dem must fit dey kontrol diasef and dey honest for evritin.
11 Da mesma sorte as esposas sejam honestas, não maldizentes, sóbrias e fiéis em tudo.
12 Deakons must dey faithful to en wife and must fit kontrol en shidren and evritin for en house.
12 Os diáconos sejam maridos de uma só mulher, e governem bem a seus filhos e suas próprias casas.
13 Doz wey don serve well as deakons, pipol go respet dem well-well and di faith wey dem get for Christ, go dey strong.
13 Porque os que servirem bem como diáconos, adquirirão para si uma boa posição e muita confiança na fé que há em Cristo Jesus.
14 I dey rite all dis kommand to una naw, even doh I dey hope to kom si una soon,
14 Escrevo-te estas coisas, esperando ir ver-te bem depressa;
15 so dat if I nor kwik kom, una go know how pipol suppose bihave for God church, wey bi di true pila and foundashon.
15 Mas, se tardar, para que saibas como convém andar na casa de Deus, que é a igreja do Deus vivo, a coluna e firmeza da verdade.
16 Wi know sey God ways dey great well-well:
16 E, sem dúvida alguma, grande é o mistério da piedade: Deus se manifestou em carne, foi justificado no Espírito, visto dos anjos, pregado aos gentios, crido no mundo, recebido acima na glória.

Ler em outra tradução

Comparar com outra

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar 1 Timóteo 3, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.