1 Samuel 5
Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs VC
1 Naw, Filistia pipol don karry God Kovenant Box from Ebeneza go Ashdod.
1 Os filisteus apoderaram-se, pois, da arca de Deus e levaram-na de Eben-Ezer para Azot.
2 Dem take di Kovenant Box go Dagon temple kon put am near Dagon.
2 Tomaram a arca de Deus e meteram-na no templo de Dagon, colocando-a junto do ídolo.
3 Wen di pipol for Ashdod wake-up di next day, Dagon don fall for groun for di box front. So dem take Dagon kon put am back for where e suppose dey.
3 No dia seguinte, levantando-se pela manhã, os habitantes de Azot viram Dagon estendido com o rosto por terra diante da arca do Senhor. Levantaram o ídolo e repuseram-no no seu lugar.
4 But wen dem wake-up di next day again, Dagon dey groun for di Kovenant Box front. Dis time, en head and hand don break komot and e liedan face di door. Na only di body remain.
4 Na manhã seguinte, ao se levantarem, encontraram {de novo} Dagon estendido com o rosto por terra diante da arca do Senhor; a cabeça do deus e suas duas mãos estavam desprendidas e jaziam perto do limiar. Dele só restou o tronco.
5 Bikos of dis, go rish today, nobody fit enter Dagon temple again, bikos anybody wey won enter di temple for Ashdod, go first mash Dagon head pass.
5 É por isto que os sacerdotes de Dagon e todos os que entram no seu templo em Azot, evitam ainda hoje pôr o pé no limiar da porta.
6 God really attack di pipol wey dey stay Ashdod and E kause betta wahala for dem. God put sore for all di pipol body, both doz wey dey Ashdod and doz wey dey stay near der.
6 A mão do Senhor pesava sobre os habitantes de Azot; ele os devastou e os feriu de hemorróidas na cidade e no seu território.
7 Wen Ashdod pipol si wetin dey happen, dem kon sey, “Make dem komot Israel God Kovenant Box from here, bikos e don attack both wi and Dagon wey bi awa god!”
7 Vendo isto, os habitantes de Azot exclamaram: A arca do Deus de Israel não ficará conosco, porque a sua mão pesou sobre nós e sobre Dagon, nosso Deus.
8 So dem gada all Filistia pipol leaders kon sey, “Wetin wi go do to dis box wey bi Israel pipol God own?”
8 Mandaram mensageiros que convocassem todos os príncipes dos filisteus e perguntaram-lhes: Que faremos nós da arca do Deus de Israel? Eles responderam: Transportem-na a Get. E a arca do Deus de Israel foi levada para ali.
9 But afta dem don komot am, God attack di town again kon make all of dem dey fear. E make sore full di pipol body.
9 Logo que o fizeram, a mão do Senhor foi contra a cidade, causando nela um grande terror. Feriu os habitantes desde o menor até ao maior com muitos tumores de hemorróidas.
10 So dem karry di box go Ekron, den di pipol for Ekron kon shaut dey sey, “Dem don bring Israel God Kovenant Box kom here, so dat e go kill awa pipol!”
10 Mandaram então a arca de Deus para Acaron. Chegando ela ali, os acaronitas clamaram, dizendo: Trouxeram-nos a arca do Deus de Israel, para nos matar como todo o povo!
11 So dem gada all Filistia pipol leaders kon sey, “Make una komot di Oga wey bi Israel God box from dis place! Make una karry am go back to where e dey before, so dat e nor go kill wi and awa pipol!” Di angel wey dey kill pipol dey di town dey waka and God dey ponish di pipol well-well.
11 Convocaram todos os príncipes dos filisteus e disseram-lhes: Devolvei a arca do Deus de Israel; que ela volte para o seu lugar, e não nos faça perecer com todo o povo.
12 Doz wey nor die, get sore full body and di kry wey di town pipol dey kry, dey even rish heaven.
12 Reinava na cidade um pavor mortal, e a mão de Deus fazia-se sentir rudemente. Aqueles que escapavam à morte, eram feridos de hemorróidas, e da cidade subia até ao céu um clamor angustiado.
Atalhos do teclado
- Capítulo anterior←
- Próximo capítulo→
- Versículo anteriork
- Próximo versículoj
- Limpar seleçãoEsc
- Esta ajuda?
Estude este capítulo no WhatsApp
Peça à IA da Bíblia Fala para explicar 1 Samuel 5, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.