1 Samuel 31

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs NVT

Sair da comparação
NVT Nova Versão Transformadora
1 Naw, Filistia sojas dey fight Israel sojas. Di men for Israel run from Filistia sojas and many of dem die for Mount Gilboa.
1 Enquanto isso, os filisteus atacaram Israel, e os israelitas fugiram deles. Muitos foram mortos nas encostas do monte Gilboa.
2 Filistia sojas kon katch and kill Saul three sons wey bi Jonatan, Abinadab and Malki-Shua.
2 Os filisteus cercaram Saul e seus filhos e mataram três deles: Jônatas, Abinadabe e Malquisua.
3 Saul ensef even dey where di war for strong pass and dem kon shot am with arrow and di wound bad well-well.
3 O combate se tornou cada vez mais intenso em volta de Saul, e os arqueiros filisteus o alcançaram e o feriram gravemente.
4 So, Saul kon tell en savant wey dey karry en swod sey, “Draw yor swod make yu stab mi, so dat Filistia sojas wey dem nor sekonsaiz, nor go kill mi.” But di savant nor gri stab am, bikos e dey fear. So Saul take di swod kon kill ensef.
4 Saul disse a seu escudeiro: “Pegue sua espada e mate-me antes que esses filisteus incircuncisos venham, me torturem e zombem de mim”. Mas o escudeiro teve medo e não quis matá-lo. Então Saul pegou sua própria espada e se lançou sobre ela.
5 Wen di savant si sey Saul don die, en too kon take en own swod take kill ensef.
5 Quando viu que Saul estava morto, o escudeiro se lançou sobre sua espada e morreu ao lado do rei.
6 So Saul, en three sons, en savant and all en men kon die dat day.
6 Foi assim que Saul e seus três filhos, seu escudeiro e seus soldados morreram juntos naquele mesmo dia.
7 Wen Israel men wey dey di valley and di oda side for Jordan River si sey all Israel men don die and Saul and en shidren don die too, dem kon run komot di town. So Filistia sojas kom take-ova di town.
7 Quando os israelitas do outro lado do vale de Jezreel e além do Jordão souberam que o exército israelita havia fugido e que Saul e seus filhos estavam mortos, abandonaram suas cidades e fugiram. Então os filisteus vieram e ocuparam essas cidades.
8 Di next day, as Filistia sojas dey kollect tins from di dead body dem, dem kon si sey Saul and en three sons don die for Mount Gilboa.
8 No dia seguinte, quando os filisteus foram saquear os mortos, encontraram os corpos de Saul e seus três filhos no monte Gilboa.
9 Dem kut Saul head komot kon take en tins. Dem kon send pesin make e go tell evribody for dia juju temple and among dia pipol sey Saul and en shidren don die.
9 Cortaram a cabeça de Saul e removeram sua armadura. Então anunciaram o ocorrido no templo de seus ídolos e ao povo de toda a terra da Filístia.
10 Dem put Saul swod for Ashtoret temple kon hang en body for Bet-Shan wey bi di town wall.
10 Colocaram a armadura de Saul no templo de Astarote e penduraram o corpo no muro da cidade de Bete-Seã.
11 Wen Jabesh for Gilead pipol hear wetin Filistia pipol do with Saul body,
11 Quando os habitantes de Jabes-Gileade souberam o que os filisteus haviam feito a Saul,
12 all dia sojas kon travel for nite go der. Dem karry Saul and en sons dead body from di town wall kon go back to Jabesh where dem for beri dem.
12 todos os seus guerreiros mais valentes viajaram a noite toda para Bete-Seã e baixaram do muro os corpos de Saul e seus filhos. Levaram os corpos para Jabes, onde os queimaram.
13 Dem take di bones kon beri dem under di tamarisk tree for Jabesh; den dem kon fast for seven days.
13 Depois, enterraram os ossos debaixo de uma tamargueira em Jabes e jejuaram durante sete dias.

Ler em outra tradução

Comparar com outra

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar 1 Samuel 31, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.