1 Samuel 29

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs NVI

Sair da comparação
NVI Nova Versão Internacional
1 Filistia pipol gada dia sojas for Afek, while Israel pipol kamp for Jezrel wotaside.
1 Os filisteus reuniram todas as suas tropas em Afeque, e Israel acampou junto à fonte em Jezreel.
2 Filistia pipol leaders mash kom out with dia many-many sojas; so David and en men kon mash out with King Akish.
2 Enquanto os governantes filisteus avançavam com seus grupos de cem e de mil, Davi e seus homens iam na retaguarda com Aquis.
3 Filistia pipol kommander si dem kon ask, “Wetin dis Hibru dey do for here?”
3 Os comandantes dos filisteus perguntaram: "O que estes hebreus fazem aqui? " Aquis respondeu: "Este é Davi, que era oficial de Saul, rei de Israel. Ele já está comigo há mais de um ano, e desde o dia em que deixou Saul nada fez que mereça desconfiança".
4 But Filistia pipol kommander kon dey vex with King Akish, den di oga sey, “Tell dem make dem dey go! Make David and en men go back to di place wey yu gi-am. Nor let am follow us go fight, bikos e fit turn against us for di fight. Wetin e go do take win en oga favor back, dan make e turn kon bigin kill awa own men?
4 Contudo, os comandantes filisteus se iraram contra ele e disseram: "Mande embora este homem para a cidade que você lhe designou. Ele não deve ir para a guerra conosco, senão se tornará nosso adversário durante o combate. Qual seria a melhor maneira de recuperar a boa vontade de seu senhor, senão às custas das cabeças de nossos homens?
5 Abi nor bi dis David make dem dey sing and dance sey,
5 Não é ele o Davi de quem cantavam em suas danças: ‘Saul abateu seus milhares, e Davi suas dezenas de milhares’? "
6 So Akish kon tell David, “I swear with God wey nor dey die sey, yu dey loyal to mi and na mi go happy pass sey yu follow mi go fight dis fight. I nor si anytin wey go let mi blame yu since di first day wey yu dey with mi kon rish naw. But di oda leaders bilive sey yu dey pritend.
6 Então Aquis chamou a Davi e lhe disse: "Juro pelo nome do Senhor que você tem sido leal, e ficaria contente em tê-lo servindo comigo no exército. Desde o dia em que você veio a mim, nunca desconfiei de você, mas os governantes não o aprovam.
7 So make peace dey with yu as yu dey go back to yor house and make yu nor do anytin wey go make di remainin Filistia leaders vex for yu.”
7 Agora, volte e vá em paz! Não faça nada que desagrade os governantes filisteus".
8 David kon ansa, “Oga! Wetin I do wey dey bad? If as yu tok sey I neva do yu any bad tin since di day wen I start to serve yu, wetin make mi nor fit follow yu wey bi my oga and king go fight yor enemies?”
8 Davi perguntou: "O que foi que eu fiz? O que descobriste contra teu servo, desde o dia em que cheguei? Por que não posso ir e lutar contra os inimigos do rei, meu senhor? "
9 Akish ansa, “I agri before and I si as yu loyal to mi like angel wey loyal to God. But di oda kings sey yu nor fit go fight with us.
9 Aquis respondeu: "Reconheço que você tem feito o que eu aprovo, como um anjo de Deus. Os comandantes filisteus, no entanto, dizem que você não deve ir à batalha conosco.
10 So, tumoro, yu and yor men wey leave Saul kon meet mi, must get up go for morning wen day neva break well-well.”
10 Agora, levante-se bem cedo, junto com os servos de seu senhor que vieram com você, e partam de manhã, assim que clarear o dia".
11 So David and en men get up for early morning kon go back to Filistia, but Filistia sojas kon go Jezrel.
11 Então Davi e seus soldados levantaram-se de madrugada para voltar à terra dos filisteus. Os filisteus, porém, foram para Jezreel.

Ler em outra tradução

Comparar com outra

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar 1 Samuel 29, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.