1 Samuel 15
Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs NAA
1 Den, Samuel kon tell Saul, “Na mi God send make e make yu king ova en pipol, Israel. Naw make yu listin to wetin God dey tok.
1 Samuel disse a Saul: — Foi a mim que o
2 Dis na wetin God wey dey heaven dey tok: ‘I si as Amalek pipol dey trobol Israel pipol, wen dem dey kom out from Egypt.
2 Assim diz o Senhor dos Exércitos: “Castigarei Amaleque pelo que fez a Israel, colocando-se no caminho de Israel, quando este saía do Egito.
3 So make yu go kill Amalek pipol. Yu go distroy evritin wey dem get. Nor leave anybody or anytin. Kill evribody both man, woman, yong pikin, melu, sheep, kamel and donkey.’ ”
3 Portanto, vá e ataque os amalequitas, destruindo totalmente aquilo que eles tiverem. Não poupe ninguém. Mate homens e mulheres, meninos e crianças de peito, bois e ovelhas, camelos e jumentos.”
4 So Saul gada en sojas kon kount dem for Telaim: Dem bi 200,000 sojas wey dey waka with leg and 10,000 men from Judah.
4 Saul convocou o povo e fez a contagem em Telaim: duzentos mil homens de infantaria e dez mil homens de Judá.
5 Saul kon go Amalek town, where e for hide en sojas for one river wey don dry.
5 Saul foi à cidade de Amaleque e pôs emboscadas no vale.
6 Saul tell Kenite dem (Pipol wey dia grand-grand papa dey nice to Israel pipol) wey dey stay with Amalek pipol sey, “Make una komot from der, if not I go kill una join dis pipol!” So Ken pipol kon komot from der.
6 Então disse aos queneus: — Vão embora, afastem-se e saiam do meio dos amalequitas, para que eu não destrua vocês juntamente com eles, porque vocês usaram de misericórdia para com todos os filhos de Israel, quando eles saíram do Egito. Assim, os queneus se retiraram do meio dos amalequitas.
7 Den Saul kill Amalek pipol from Havilah go rish Shur wey dey near Egypt.
7 Então Saul derrotou os amalequitas, desde Havilá até chegar a Sur, que está diante do Egito.
8 E katch Agag, wey bi Amalek pipol king, but e kill all en pipol with swod.
8 Tomou vivo Agague, rei dos amalequitas, porém destruiu todo o povo a fio de espada.
9 Saul and en sojas nor kill king Agag and dem nor distroy di betta tins and animals. Dem nor kill all di animals, but dem kill and distroy di tins wey nor good for di town.
9 Mas Saul e o povo pouparam Agague, o melhor das ovelhas e dos bois, os animais gordos, os cordeiros e tudo o mais que era bom. A isso não quiseram destruir totalmente; porém toda coisa sem valor e desprezível destruíram.
10 Den God tell Samuel,
10 Então a palavra do Senhor veio a Samuel, dizendo:
11 “I dey regret sey I make Saul king, bikos e don turn from mi and e nor do wetin I sey make e do.” Samuel kon vex well-well and e pray to God till day break.
11 — Lamento haver constituído Saul como rei, porque deixou de me seguir e não executou as minhas palavras. Então Samuel ficou triste e clamou ao
12 Den Samuel stand up wen day neva break well-well kon go meet Saul. But dem tell Samuel sey, “Saul don go Karmel where e dey build image for ensef. Den Samuel go Gilgal.”
12 Samuel madrugou para encontrar Saul pela manhã. Mas anunciaram a Samuel: — Saul já chegou ao Carmelo, e eis que levantou para si um monumento; depois, dando volta, passou e desceu a Gilgal.
13 Wen Samuel meet Saul, Saul kon sey, “Make God bless yu! I don do wetin God tok.”
13 Samuel encontrou Saul, e este lhe disse: — Que você seja bendito do
14 Samuel kon sey, “If na so e bi, wetin kon bi doz sheep and kattle nois wey I dey hear?”
14 Mas Samuel perguntou: — Então que balido de ovelhas é este nos meus ouvidos e o mugido de bois que estou escutando?
15 Saul ansa, “I bring dem kom from Amalek; di sojas keep di best for di animals, so dat dem go sakrifice am to God. But wi kill evry oda tin.”
15 Saul respondeu: — Trouxeram isso dos amalequitas. Porque o povo guardou o melhor das ovelhas e dos bois, para os sacrificar ao
16 Den Samuel tell Saul, “Wait first! Make I tell yu wetin God tok yestiday nite.”
16 Então Samuel disse a Saul: — Espere! Vou declarar a você o que o Saul respondeu: — Fale.
17 Samuel sey, “Even doh yu feel sey yu nor dey important, yu still bikom God pipol king. Na God choose yu as king ova en pipol.
17 Samuel continuou: — Não é verdade que, mesmo sendo pequeno aos seus próprios olhos, você foi colocado por cabeça das tribos de Israel? O
18 God send and tell yu sey, ‘Go kill all doz wiked Amalek pipol! Fight dem until yu don distroy all of dem.’
18 O Senhor o enviou a este caminho e disse: “Vá e destrua totalmente esses pecadores, os amalequitas, e lute contra eles, até exterminá-los.”
19 But, wetin make yu nor obey God? Wetin make yu pak some tins kom? Naw make yu know sey yu nor obey God and E dey vex for yu.”
19 Por que, então, você não deu ouvidos à voz do Senhor , mas se lançou sobre o despojo e fez o que era mau aos olhos do Senhor ?
20 Den Saul tell Samuel, “But I don obey God! I go as E send mi. I bring Amalek king, Agag kom back, afta I don kill all of dem finish.
20 Então Saul disse a Samuel: — Pelo contrário, dei ouvidos à voz do
21 But di sojas take some for di best animals and tins, so dat dem go sakrifice am to di Oga yor God for Gilgal.”
21 Mas o povo pegou do despojo ovelhas e bois, o melhor do que estava destinado à destruição para oferecer ao Senhor , o seu Deus, em Gilgal.
22 Den Samuel sey,
22 Porém Samuel disse: — Será que o
23 Bikos to go against am, bi like wen pesin chop witch
23 Porque a rebelião é como o pecado da feitiçaria, e a obstinação é como a idolatria e o culto a ídolos do lar. Por você ter rejeitado a palavra do Senhor , também ele o rejeitou como rei.
24 Den Saul kon tell Samuel, “I don sin, bikos I nor obey God kommand and wetin yu tok. Bikos I dey fear di sojas, I kon follow wetin dem tok.
24 Então Saul disse a Samuel: — Pequei, pois transgredi o mandamento do
25 Naw! Abeg make yu forgive mi. Follow mi go, so dat I go-go woship God.”
25 Mas agora peço que você perdoe o meu pecado e volte comigo, para que eu adore o Senhor .
26 But Samuel tell Saul, “I nor go-go with yu, bikos yu don rijet wetin God tok and God don rijet yu as king ova en pipol, Israel.”
26 Porém Samuel disse a Saul: — Não voltarei com você. Por você ter rejeitado a palavra do
27 Wen Samuel turn make e dey go, Saul kon try to hold en klot korna and di klot korna kon tear komot.
27 Quando Samuel se virou para ir embora, Saul o segurou pela borda do manto, e este se rasgou.
28 So, Samuel kon tell am, “God don tear Israel kingdom komot from yor hand today and E don gi-am to pesin wey betta pass yu!
28 Então Samuel lhe disse: — Hoje o
29 God wey get Israel must do wetin E tok and E nor dey shange en mind, bikos E nor bi human being wey dey shange mind.”
29 Também a Glória de Israel não mente, nem muda de ideia, porque não é homem, para que mude de ideia.
30 Saul ansa again, “I know sey I don sin, but make yu nor disgrace mi before all dis pipol. Abeg, follow mi make wi go woship di Oga wey bi yor God.”
30 Então Saul disse: — Pequei! Mas honre-me, agora, diante dos anciãos do meu povo e diante de Israel. Volte comigo, para que eu adore o
31 So, Samuel follow Saul go and Saul kon woship God.
31 Então Samuel seguiu Saul, e este adorou o Senhor .
32 Den Samuel sey, “Make una bring Amalek king, Agag, kom meet mi.” So dem bring Agag kom as e dey shake and e dey tink for en mind sey, “True-true, deat know sweet at-all!”
32 Samuel disse: — Tragam aqui Agague, rei dos amalequitas. Agague veio a ele, confiante, e disse: — Certamente já passou a amargura da morte.
33 Samuel kon sey,
33 Mas Samuel disse: — Assim como a sua espada deixou muitas mulheres sem filhos, também a sua mãe ficará sem o seu filho. E Samuel despedaçou Agague diante do
34 Samuel kon go Rama, while Saul go en house for Gibeah.
34 Então Samuel foi para Ramá, e Saul voltou para a sua casa, em Gibeá de Saul.
35 Until di day wen Samuel die, Saul nor si am again. Samuel really sorry for Saul, but God regret sey E make Saul king ova Israel, en pipol.
35 Até o final de sua vida, Samuel nunca mais viu Saul; porém tinha pena de Saul. O Senhor lamentou haver constituído Saul como rei sobre Israel.
Atalhos do teclado
- Capítulo anterior←
- Próximo capítulo→
- Versículo anteriork
- Próximo versículoj
- Limpar seleçãoEsc
- Esta ajuda?
Estude este capítulo no WhatsApp
Peça à IA da Bíblia Fala para explicar 1 Samuel 15, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.