1 Reis 22

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs NAA

Sair da comparação
NAA Nova Almeida Atualizada 2017
1 Peace kon dey between Israel and Siria for two years,
1 Três anos se passaram sem haver guerra entre Síria e Israel.
2 but for di third year, King Jehoshafat for Judah go si King Ahab for Israel.
2 Porém, no terceiro ano, Josafá, rei de Judá, foi visitar o rei de Israel.
3 King Ahab ask en ofisas, “Since na wi get Ramot for Gilead, wetin make us neva try to kollect am back from Siria king?”
3 Este perguntou aos seus servos: — Vocês não sabem que Ramote-Gileade é nossa, e nós ficamos quietos e não a tiramos das mãos do rei da Síria?
4 So King Ahab ask King Jehoshafat, “Yu go follow mi go attack Ramot for Gilead?”
4 Então perguntou a Josafá: — Você vai comigo à batalha contra Ramote-Gileade? Josafá respondeu ao rei de Israel: — Sou como você é, o meu povo é como o seu povo, e os meus cavalos são como os seus cavalos.
5 But make wi ask God first.”
5 Josafá disse mais ao rei de Israel: — Consulte primeiro a palavra do
6 So King Ahab koll almost 400 profets kon ask dem, “Make I go attack Ramot for Gilead or not?”
6 Então o rei de Israel reuniu os profetas, cerca de quatrocentos homens, e lhes perguntou: — Devo ir e lutar contra Ramote-Gileade ou devo me conter? Eles responderam: — Vá, porque o Senhor a entregará nas mãos do rei.
7 But King Jehoshafat ask, “E nor get anoda profet wey wi fit still ask?”
7 Mas Josafá perguntou: — Não há aqui ainda algum profeta do
8 King Ahab ansa, “E get anoda one, en name na Mikaya wey Imlah born. But I hate am, bikos e nor dey profesai anytin wey dey good give mi, na only bad tin e dey tell mi.”
8 O rei de Israel respondeu a Josafá: — Há um ainda, por meio de quem podemos consultar o Josafá disse: — O rei não deveria falar assim.
9 Den King Ahab koll di offisa for di kourt kon sey make e go bring Profet Mikaya kom.
9 Então o rei de Israel chamou um oficial e disse: — Traga-me depressa Micaías, filho de Inlá.
10 Di two kings wear dia royal robes kon sidan for dia thrones for di gardin for Samaria gate and all di profets bigin profesai for dem.
10 O rei de Israel e Josafá, rei de Judá, estavam assentados, cada um no seu trono, vestidos de trajes reais, numa eira à entrada do portão da cidade de Samaria; e todos os profetas profetizavam diante deles.
11 One among dem wey en name na Kenaana wey Zedekaya born kon use iron make horn, den e tell King Ahab, “Dis na wetin God tok, ‘Na dis tin yu go take fight Siria pipol kon win dem finish.’ ”
11 Zedequias, filho de Quenaana, fez para si uns chifres de ferro e disse: — Assim diz o
12 All di oda profets tok di same tin kon sey, “Make yu go attack Ramot for Gilead and yu go win dem, bikos God go give yu viktory.”
12 Todos os profetas profetizaram assim, dizendo: — Suba a Ramote-Gileade! Você triunfará! O
13 Di ofisas wey go koll Mikaya kon tell am, “All di oda profets don profesai viktory give di king. So make yu do di same tin.”
13 O mensageiro que tinha ido chamar Micaías falou-lhe, dizendo: — Eis que as palavras dos profetas a uma voz predizem coisas boas para o rei. Portanto, que a sua palavra seja como a palavra de um deles; fale o que é bom.
14 But Profet Mikaya ansa, “I promise una with God wey dey alive sey, I go only tok wetin God sey make I tok!”
14 Micaías respondeu: — Tão certo como vive o
15 Wen Profet Mikaya rish where King Ahab dey, di king ask am, “Profet Mikaya, ‘Make mi and King Jehoshafat go attack Ramot for Gilead?’ ”
15 Quando ele chegou à presença do rei, este lhe perguntou: — Micaías, devemos ir a Ramote-Gileade para a batalha ou devemos nos conter? Ele respondeu: — Vá! Você triunfará! O
16 But King Ahab ansa, “How many times I go tell yu sey, if yu dey tok to mi with God name, make yu dey tell mi di trut?”
16 O rei lhe disse: — Quantas vezes devo fazer você jurar que não me fale a não ser a verdade em nome do
17 So Mikah kon ansa, “I si Israel soja wey skata for evriwhere for di hill like sheep wey nor get who dey kare for dem. And God sey, ‘Dis men nor get leader, so make dem go dia house with peace.’ ”
17 Então Micaías disse: — Vi todo o Israel disperso pelos montes, como ovelhas que não têm pastor. E o
18 Den King Ahab tell King Jehoshafat, “I nor tell yu sey e nor dey profesai anytin wey dey good for mi? Na only bad tin e dey profesai for mi!”
18 Então o rei de Israel disse a Josafá: — Eu não disse a você que a meu respeito ele não profetiza o que é bom, mas somente o que é mau?
19 Mikah still sey, “Naw, make yu listin to wetin God tok! I si God wey sidan for en throne for heaven with all en angels as dem stand near am.
19 Micaías prosseguiu: — Portanto, ouça a palavra do
20 God ask, ‘Na who go-go deceive King Ahab, so dat dem go kill-am for Ramot Gilead?’
20 Então o Senhor perguntou: “Quem enganará Acabe, para que vá e seja morto em Ramote-Gileade?” E um dizia uma coisa, e outro dizia outra coisa.
21 until one spirit kom out kon tell God, ‘I go-go deceive am.’
21 Então um espírito saiu, se apresentou diante do Senhor e disse: “Eu o enganarei.” O Senhor perguntou: “Como?”
22 “God ask am, ‘How yu wont take deceive am?’
22 Ele respondeu: “Sairei e serei um espírito mentiroso na boca de todos os profetas do rei.” Então o Senhor disse: “Você conseguirá enganá-lo. Vá e faça assim.”
23 Profet Mikah still sey, “Dis na wetin don happen. God don make dis profets lie to yu. But en ensef don tok sey yu go si wahala!”
23 E agora eis que o Senhor pôs esse espírito mentiroso na boca de todos estes seus profetas e o Senhor declarou que um mal vai lhe acontecer.
24 Den Profet Zedekaya wey bi Kenaana pikin, waka kom meet and slap Mikaya, den e ask am, “Since wen God Spirit leave mi kon dey tok to yu?”
24 Então Zedequias, filho de Quenaana, chegou, deu uma bofetada em Micaías e perguntou: — Por onde é que passou o Espírito do
25 Mikaya ansa, “Yu go know di trut, wen yu go-go back of yor house go hide.”
25 Micaías respondeu: — Eis que você o verá no dia em que estiver correndo de quarto em quarto, tentando se esconder!
26 King Ahab kon give orda sey, “Make una arrest and karry Mikaya go Amon, di ofisas town and Joash, my pikin, dey der too.
26 Então o rei de Israel disse: — Prenda Micaías e leve-o de volta a Amom, governador da cidade, e a Joás, filho do rei.
27 Una go tell dem make dem put am for prison kon gi-am bread and wota till I go kom back.”
27 E diga: “Assim diz o rei: Metam este homem na cadeia e o ponham a pão e água, até que eu volte em paz.”
28 Mikaya ansa, “If yu kom back alive, den God nor tok thru mi!” E still sey, “Make all of una hear wetin I tok so o-o!”
28 Micaías disse: — Se o rei de fato voltar em paz, é porque o E acrescentou: — Que todos os povos ouçam isto!
29 Den King Ahab for Israel and King Jehoshafat for Judah kon go attack Ramot town for Gilead.
29 O rei de Israel e Josafá, rei de Judá, foram atacar Ramote-Gileade.
30 King Ahab tell King Jehoshafat, “As wi dey go di war so, I go shange my klot, but make yu wear yor royal robe.” So Israel king shange kon go di war.
30 O rei de Israel disse a Josafá: — Eu vou me disfarçar e entrar no combate, mas você use os seus trajes reais. E assim o rei de Israel se disfarçou e entrou no combate.
31 Siria king don kommand en thirty-two kommanders wey dey use shariot sey make dem nor attack anybody escept Israel king.
31 Ora, o rei da Síria havia ordenado aos trinta e dois capitães dos seus carros de guerra que não lutassem nem contra pequeno nem contra grande, mas somente contra o rei de Israel.
32 So wen dem si King Jehoshafat, all of dem tink sey na Israel king bi dat, so dem bigin attack am. But King Jehoshafat shaut,
32 Quando os capitães dos carros viram Josafá, disseram: — Aquele certamente é o rei de Israel. E se dirigiram até ele para o atacar. Porém Josafá gritou.
33 den dem kon know sey e nor bi Israel king, so dem stop to attack am.
33 Quando os capitães dos carros de guerra viram que não era o rei de Israel, deixaram de persegui-lo.
34 So one Siria soja trow en arrow kon shuk King Ahab for belle. King Ahab tell di man wey dey ride en horse, “Dem don wound mi! Make yu turn komot for here!”
34 Então um homem entesou o arco e, atirando ao acaso, atingiu o rei de Israel por entre as juntas da sua armadura. Então o rei Acabe disse ao condutor do seu carro: — Dê a volta e leve-me para fora do combate, porque estou gravemente ferido.
35 As di war dey kontinue, King Ahab just dey for en shariot face Siria pipol. Di blood from en body kon kover en shariot, so e kon die for evening.
35 A batalha se intensificou naquele dia. Quanto ao rei, seguraram-no em pé no seu carro de guerra de frente para os sírios, mas à tarde ele morreu. O sangue corria da ferida para o fundo do carro.
36 As evening dey rish, dem kon orda Israel pipol make dem dey go back to dia house.
36 Ao pôr do sol, fez-se ouvir um grito pelo acampamento, que dizia: — Cada um para a sua cidade, e cada um para a sua terra!
37 Na so King Ahab take die and dem karry am go Samaria go beri.
37 Morto o rei, levaram-no a Samaria, onde o sepultaram.
38 Just as God sey e go happen, dem wosh di shariot for Samaria pool where ashawo for dey baf, den dogs kon dey lick Ahab blood.
38 Quando lavaram o carro de guerra junto à cisterna de Samaria, os cães lamberam o sangue do rei, segundo a palavra que o Senhor tinha dito; as prostitutas banharam-se naquelas águas.
39 Di remainin tins wey Ahab do wen e bi king; with evritin wey e get and how e build big palis and difren towns, dem rite dem for Israel kings history book.
39 Quanto aos demais atos de Acabe, a tudo o que fez, ao palácio de marfim que construiu e a todas as cidades que edificou, não está tudo escrito no Livro da História dos Reis de Israel?
40 Ahab die and en pikin, Ahazaya kon take-ova as king.
40 Assim, Acabe morreu, e Acazias, seu filho, reinou em seu lugar.
41 For di fourt year wey Ahab bi king for Israel, Asa pikin, Jehoshafat kon bi king for Judah.
41 Josafá, filho de Asa, começou a reinar sobre Judá no quarto ano do reinado de Acabe, rei de Israel.
42 Jehoshafat na thirty-two years wen e start to rule and e rule Jerusalem for twenty-five years. En mama na Azuba, wey bi Shilhi pikin.
42 Josafá tinha trinta e cinco anos de idade quando começou a reinar e reinou vinte e cinco anos em Jerusalém. A mãe dele se chamava Azuba e era filha de Sili.
43 E do like en papa Asa kon dey obey and do only di tins wey God wont, but e nor skata di place where dem for dey woship juju, so di pipol kontinue to burn incense and offa sakrifice to dia juju.
43 Josafá andou em todos os caminhos de Asa, seu pai; não se desviou deles e fez o que era reto aos olhos do Senhor .
44 Jehoshafat make peace with Israel king.
44 Os lugares altos, porém, não foram destruídos; neles, o povo ainda oferecia sacrifícios e queimava incenso.
45 Di remainin tins wey King Jehoshafat do; with all en good works and di sojas wey e get, dem rite dem for Judah kings history book.
45 Josafá viveu em paz com o rei de Israel.
46 E remove all di men and wimen ashawo wey dey woship for di juju altars; di ones wey still remain wen Asa, en papa bi king.
46 Quanto aos demais atos de Josafá, ao poder que mostrou e como guerreou, não está tudo escrito no Livro da História dos Reis de Judá?
47 For dis time, Edom nor get king, na govnor dey rule dem.
47 Também exterminou da terra os restantes dos prostitutos cultuais que ficaram nos dias de Asa, seu pai.
48 King Jehoshafat build plenty big ship wey dey travel go get gold for Ofir, but dem sink for Ezion-Geber.
48 Nessa época não havia rei em Edom, porém somente um governador.
49 Den King Ahazaya wey bi Ahab pikin kon tell King Jehoshafat sey, “Make my men join yor plenty ship,” But Jehoshafat nor gri.
49 Josafá fez grandes navios, para irem a Ofir em busca de ouro; porém não foram, porque os navios se quebraram em Eziom-Geber.
50 King Jehoshafat die and dem beri am for en grand-grand papa, David Town. Jehoram en pikin kon take-ova as king.
50 Então Acazias, filho de Acabe, disse a Josafá: — Deixe que os meus servos naveguem com os seus. Porém Josafá não quis.
51 For di sevent year wey Jehoshafat bi king for Judah, Ahazaya wey bi Ahab pikin kon dey rule Israel from Samaria.
51 Josafá morreu e foi sepultado na Cidade de Davi, seu pai; e Jeorão, seu filho, reinou em seu lugar.
52 E nor obey God and e dey do di kind bad-bad tins wey en papa and mama do. E make Israel pipol sin, just as Jeroboam wey bi Nebat pikin, tell dem to do.
52 Acazias, filho de Acabe, começou a reinar sobre Israel em Samaria, no décimo sétimo ano do reinado de Josafá, rei de Judá; e reinou dois anos sobre Israel.
53 E woship Baal kon make di Oga wey bi Israel pipol God vex and na so en papa do too.
53 Fez o que era mau aos olhos do Senhor , pois andou nos caminhos de seu pai, bem como nos caminhos de sua mãe e nos caminhos de Jeroboão, filho de Nebate, que levou Israel a pecar.
54 — ausente —
54 Ele serviu a Baal, e o adorou, como o seu pai havia feito antes dele, provocando o Senhor , Deus de Israel, à ira.

Ler em outra tradução

Comparar com outra

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar 1 Reis 22, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.