1 Reis 14

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs VC

Sair da comparação
VC Versão Católica
1 Dat time, Jeroboam pikin, Abijah dey sick.
1 Por aquele tempo, Abias, filho de Jeroboão, caiu doente. Jeroboão disse à sua mulher:
2 So Jeroboam tell en wife, “Shange yorsef make pipol nor know who yu bi kon go Shiloh go meet Profet Ahijah wey sey I go bi king for Israel.
2 Disfarça-te, para que não conheçam que és minha mulher, e vai a Silo, onde está o profeta Aías, o qual me predisse que eu reinaria sobre este povo.
3 Yu go gi-am ten bread; some kakes and honey. Den ask am wetin go happen to awa pikin and e go tell yu.”
3 Toma contigo dez pães, bolos e um pote de mel, e vai ter com ele. Ele te dirá o que vai acontecer com o menino.
4 So di woman go Profet Ahijah house for Shiloh.
4 Assim fez a mulher de Jeroboão: pôs-se a caminho para Silo, e foi à casa de Aías. Este já não podia ver, porque a velhice lhe tinha obscurecido os olhos.
5 God don tell am sey Jeroboam wife dey kom ask am about en pikin wey nor well. So God tell Profet Ahijah wetin e go do wen Jeroboam wife kom, even doh di woman dress like anoda pesin.
5 Mas o Senhor disse-lhe: Eis que aí vem a mulher de Jeroboão para consultar-te a respeito de seu filho doente. Dir-lhe-ás isto e isto. Ao chegar, ela se fará passar por outra.
6 As Profet Ahijah hear am dey knock di door, e ansa, “Make yu kom inside, bikos I know sey yu bi Jeroboam wife. So wetin make yu dress like anoda pesin? I get bad news for yu.
6 Ouvindo o ruído dos seus passos, ao entrar pela porta, Aías disse-lhe: Entra, mulher de Jeroboão; por que te queres fazer passar por outra? Tenho uma triste mensagem para ti.
7 Make yu go tell King Jeroboam, ‘Dis na wetin di Oga wey bi Israel pipol God tok, “I choose yu among evribody kon make yu king for Israel.
7 Vai e dize a Jeroboão: Eis o que diz o Senhor, Deus de Israel: Elevei-te do meio do povo, para fazer de ti o príncipe de meu povo de Israel.
8 I take di kingdom from David shidren-shidren kon give yu. But yu nor bi like David my savant wey always dey obey and do only wetin I like.
8 Dividi o reino da casa de Davi para dar-te uma parte. Tu, porém, não seguiste o exemplo de meu servo Davi, que guardava os meus mandamentos e me seguia de todo o seu coração, fazendo sempre o que me era agradável.
9 Yu don sin pass doz wey rule before yu. Yu don rijet and make mi vex, bikos yu make juju and image kon dey serve dem.
9 Fizeste maiores males que todos os que te precederam, e chegaste até a fazer para ti deuses estranhos e figuras fundidas, provocando a minha ira; lançaste-me para trás das costas!
10 “ ‘ “Bikos of dis, I go skata yor throne kon kill all yor sons and shidren-shidren; both di ones wey don old and di yong ones. I go finish yor family; dem go swip dem komot like dirty.
10 Por isso farei vir males maiores sobre a casa de Jeroboão; exterminarei de Israel toda a sua família, até o último dos varões, escravo ou livre; varrerei a casa de Jeroboão como se varre o lixo, até que não fique mais nada.
11 Anybody for yor family wey die for inside town, na dogs go chop en dead body and vulture go chop di ones wey die for di open kountry. Mi, wey bi God, don tok.” ’ ”
11 Todo membro da casa de Jeroboão que morrer na cidade será devorado pelos cães; e os que morrerem no campo serão comidos pelas aves do céu. É o Senhor quem o diz.
12 So Profet Ahijah tell Jeroboam wife, “Naw, make yu dey go house back and as yu just dey enter di town, yor pikin go die.
12 Volta, pois, para a tua casa. Logo que puseres os pés na cidade, o menino morrerá.
13 All di pipol for Israel go mourn and beri am. Na only en dem go beri well for Jeroboam family, bikos na only en di Oga wey bi Israel pipol God, dey happy with.
13 Todo o Israel o chorará e o sepultará, porque este será o único da família de Jeroboão que terá uma sepultura, visto ter sido o único desta família em quem o Senhor, Deus de Israel, encontrou algo de bom.
14 “God go put king for Israel wey go end Jeroboam throne.
14 O Senhor suscitará em Israel um rei que exterminará a casa de Jeroboão. Mas que digo? Isto já acontece!
15 God go shake Israel land like wood wey dey float for wota. E go rut Israel pipol komot from dis good land wey E give dia grand-grand papa kon skata dem pass Eufrates River, bikos dem don make am vex as dem make Asherah juju kon dey woship am.
15 O Senhor vai ferir Israel. Como o caniço é levado pelas águas, assim o Senhor os tirará dessa boa terra que ele deu aos seus pais e os dispersará para além do Eufrates, porque fabricaram para si ídolos que provocam a cólera do Senhor.
16 God go abandon Israel pipol, bikos King Jeroboam don make di pipol sin.”
16 O Senhor abandonará Israel, por causa dos pecados de Jeroboão, que pecou e arrastou também Israel ao seu pecado.
17 So King Jeroboam wife kon go back to Tirzah. As e just dey enter en house, en pikin kon die.
17 A mulher de Jeroboão levantou-se e partiu. Ao entrar em Tersa, no momento em que entrava pela porta da casa, o menino morreu.
18 Israel pipol mourn and beri am, just as God tok thru en savant, Profet Ahijah.
18 Sepultaram-no e todo o Israel o pranteou, assim como o Senhor o predisse pelo seu servo, o profeta Aías.
19 Evry oda tin wey Jeroboam do, di war wey e fight and how e rule, dem rite dem for Israel kings history book.
19 O resto das ações de Jeroboão, a história de suas campanhas e de seu governo, tudo isto está consignado no livro das crônicas dos reis de Israel.
20 Jeroboam rule for twenty-two years. E die and dem beri am. So, Nadab, en pikin kon take-ova as king.
20 O seu reinado durou vinte e dois anos. Depois disso, adormeceu com seus pais, e seu filho Nadab sucedeu-lhe no trono.
21 Rehoboam wey bi Solomon pikin, na forty-one years e bi wen e start to rule Judah and e rule for seventeen years from Jerusalem, di town wey God don choose from all Israel aria, as di place where dem go for dey woship am. King Rehoboam mama name na Naamah wey kom from Ammon.
21 Roboão, filho de Salomão, reinou sobre Judá. Tinha quarenta e um anos quando começou a reinar, e reinou dezessete anos em Jerusalém, a cidade que o Senhor escolheu entre todas as tribos de Israel para ali estabelecer o seu nome. Sua mãe chamava-se Naama, a amonita.
22 Judah pipol sin well-well and dem kon make God vex pass as E vex for dia grand-grand papa.
22 O povo de Judá fez o mal diante do Senhor, e com os seus pecados excitaram-lhe o zelo mais do que tinham feito os seus pais.
23 Dem build where dem for dey woship yeye gods kon use stones build Asherah juju for evriwhere, on-top di hills and for under evry green trees.
23 Edificaram para si lugares altos, estelas e ídolos asserás sobre todas as colinas e debaixo de tudo que fosse árvore verde.
24 Di one wey bad pass bi sey, e get some wimen wey dey do ashawo work for doz place wey dem for dey serve juju. Judah pipol do tins wey dey make pesin shame, just as di pipol wey God drive komot for di land before, dey do.
24 Até prostitutas {sagradas} houve na terra. Imitaram todas as abominações dos povos que o Senhor tinha expulsado de diante dos israelitas.
25 For di fift year wen Rehoboam dey rule, King Shishak for Egypt kon attack Jerusalem.
25 No quinto ano do reinado de Roboão, Sesac, rei do Egito, atacou Jerusalém
26 All di good tins wey dey di temple and di gold shield wey Solomon make, di king karry dem go Egypt.
26 e tomou os tesouros do templo do Senhor, os do palácio real, roubou tudo, até mesmo os escudos de ouro que Salomão tinha mandado fazer.
27 King Rehoboam make gold shield take replace dem kon put ofisas to guide di palis gate.
27 Em sua substituição, o rei Roboão mandou fazer escudos de bronze, e os entregou aos chefes da guarda da porta do palácio real.
28 Anytime di king go di temple, di guards go karry di shield kom, den take am go back to di guard-room.
28 Cada vez que o rei se dirigia ao templo do Senhor, os guardas levavam esses escudos; depois tornavam a colocá-los no corpo da guarda.
29 Evry oda tin wey Rehoboam do, dem rite dem put for Judah king history book.
29 O resto da história de Roboão e seus atos, tudo está consignado no livro das Crônicas dos reis de Judá.
30 Wen King Rehoboam and King Jeroboam dey rule, na so-so fight dem dey fight demsef.
30 Jeroboão e Roboão estiveram continuamente em hostilidades.
31 Wen Rehoboam die, dem beri am for David royal grave for en town. En mama, na Naamah wey kom from Ammon and Rehoboam pikin, Abijah kon take-ova as king.
31 Roboão adormeceu com os seus pais e foi sepultado com eles na cidade de Davi. Sua mãe chamava-se Naama, a amonita. Seu filho Abião sucedeu-lhe no trono.

Ler em outra tradução

Comparar com outra

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar 1 Reis 14, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.