1 Reis 13
Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs NTLH
1 God tell one profet from Judah make e go Bethel and e rish der wen King Jeroboam stand for di altar dey do sakrifice.
1 Por ordem do Senhor Deus, um profeta de Judá foi a Betel e chegou ali quando Jeroboão estava diante do altar para oferecer o sacrifício .
2 Just as God kommand, di profet curse di altar kon sey, “Dis altar! Dis altar! Na wetin God tok bi dis. Dem go born one pikin wey en name go bi Josaya for David family and e go kut and burn di pagan priest wey dey serve and do sakrifice for dis altar.”
2 Seguindo a ordem do Senhor , o profeta falou assim contra o altar: — Ó altar, ó altar! O que o
3 Di profet still sey, “Dis altar and di ashes wey dey inside, go skata. Den, yu go know sey God don tok thru mi.”
3 E o profeta continuou: — Este altar cairá em pedaços, e as cinzas que estiverem nele se espalharão. Essa será a prova de que o
4 Wen King Jeroboam hear dis tin, e point kon sey, “Make una hold dat man!” At wons, di king hand paralaiz and e nor fit strait am again.
4 Quando Jeroboão ouviu isso, apontou para o profeta e ordenou: — Prendam este homem! No mesmo instante, o braço do rei ficou paralisado, e ele não pôde fazê-lo voltar à posição normal.
5 Di altar fall and di ashes kon skata, just as di profet tok with God name.
5 E, de repente, o altar caiu em pedaços, e as cinzas se espalharam pelo chão, como o profeta, em nome do Senhor , tinha dito que ia acontecer.
6 King Jeroboam tell di profet, “Abeg! Make yu pray to di Oga yor God for mi sey, ‘Make E heal my hand!’ ” So di profet pray to God and di king hand kon strait again.
6 Então o rei disse ao profeta: — Por favor, acalme o O profeta fez o que o rei pediu, e o braço do rei sarou.
7 Den di king tell di profet, “Make yu kom chop for my house and I go give yu sometin.”
7 Então o rei disse: — Venha comigo até a minha casa e coma alguma coisa. Eu vou recompensar você pelo que fez.
8 Di profet ansa, “Even if yu give mi half of evritin wey yu get, I nor go chop or drink anytin with yu.
8 Mas o profeta respondeu: — Mesmo que o senhor me desse a metade da sua riqueza, eu não iria com o senhor e não comeria, nem beberia nada neste lugar.
9 God kommand mi sey, make I nor chop or drink anytin and make I nor go back di wey I take kom here.”
9 O Senhor Deus mandou que eu não comesse, nem bebesse nada e que não voltasse para casa pelo mesmo caminho por onde vim.
10 So, di profet nor follow di road wey e take kom, go back.
10 E assim ele não voltou pelo mesmo caminho por onde tinha ido, mas voltou por outra estrada.
11 Dat time, e get one old profet for Bethel. E shidren kom tell am wetin di profet wey kom from Judah do for Bethel and di tins wey e tell King Jeroboam.
11 Naquele tempo havia um velho profeta que morava em Betel. Os seus filhos chegaram e contaram a ele tudo o que o profeta de Judá tinha feito naquele dia em Betel e o que tinha dito ao rei Jeroboão.
12 Di old profet ask dem, “Wish road e pass wen e dey go?” En shidren show am di road,
12 Então o velho profeta perguntou: — Por onde ele foi embora? E eles lhe mostraram a estrada.
13 so e tell dem make dem ready en donkey. Afta dem ready am, di old profet enter kon
13 Ele pediu que os filhos pusessem a sela no seu jumento, e eles puseram. Então o profeta montou
14 follow and meet di profet wey kom from Judah under one oak tree where e sidan.
14 e foi atrás do profeta de Judá. Ele o encontrou sentado debaixo de uma árvore sagrada e perguntou: — Você é o profeta de Judá? — Sou, sim! — respondeu o homem.
15 So di old profet tell am, “Make yu kom my house kon follow mi chop.”
15 — Venha até a minha casa e coma alguma coisa comigo — convidou ele.
16 But di profet from Judah ansa, “I nor go fit follow yu go house or chop and drink anytin with yu,
16 Mas o profeta de Judá respondeu: — Eu não posso ir até a sua casa, nem ficar hospedado lá. E também não vou comer, nem beber nada aqui com você
17 bikos God don kommand mi sey make I nor chop or drink anytin for here or go back as I take kom.”
17 porque o Senhor Deus mandou que eu não comesse, nem bebesse nada e que não voltasse para casa pelo mesmo caminho por onde vim.
18 Den di old profet lie gi-am kon sey, “Mi too na profet like yu and God kommand mi thru en angel sey make I kare for yu for my house.”
18 Então o velho profeta disse: — Eu também sou profeta como você, e o Mas ele estava mentindo.
19 So di profet wey kom from Judah follow di old profet go en house go chop.
19 Então o profeta de Judá foi com o velho profeta para a sua casa e comeu uma refeição com ele.
20 As dem sidan for di tabol, God tok thru di old profet
20 Enquanto estavam sentados à mesa, a palavra do Senhor veio ao velho profeta,
21 and e shaut tell di profet wey kom from Judah, “God sey yu don disobey am, bikos yu nor do wetin E kommand,
21 e ele gritou para o profeta de Judá: — O
22 but instead, yu kon go back go chop for where E sey make yu nor for chop. Bikos of wetin yu don do so, yu go die and dem nor go beri yu for yor family grave.”
22 Em vez disso, voltou e comeu uma refeição num lugar onde ele havia mandado que você não comesse. Por causa disso, você será morto, e o seu corpo não será sepultado no túmulo da sua família.
23 Afta dem don chop finish, di old profet kon bring di Judah profet donkey kom.
23 Depois que acabaram de comer, o velho profeta selou o jumento para o profeta de Judá,
24 And as di profet dey go for road, one lion kom out kon kill-am, den di lion and donkey kon stand near en dead body.
24 e este foi embora. No caminho, um leão o encontrou e matou. O corpo do profeta ficou jogado na estrada, e o leão e o jumento ficaram parados ali perto dele.
25 As some pipol dey pass, dem si di dead body for road with di lion wey stand near am. Den dem go Bethel go tok wetin dem si.
25 Alguns homens passaram por aquele lugar e viram o corpo jogado no caminho e o leão ali do lado. Então foram a Betel e contaram o que tinham visto.
26 Wen di old profet hear wetin happen, e kon sey, “Dat na di profet wey nor obey wetin God kommand! So God send di lion go kill-am, just as E sey E go do.”
26 Quando o velho profeta soube do que havia acontecido, disse: — Aquele é o profeta que desobedeceu às ordens de Deus, o
27 Den e tell en shidren, “Make una bring my donkey for mi,” Di shidren bring am and
27 Então disse para os filhos: — Ponham a sela no meu jumento. Eles fizeram o que o pai pediu.
28 e kon go si di profet dead body for road and di donkey and di lion still stand near am. Di lion nor chop di body or attack di donkey.
28 Então o velho foi e achou o corpo do profeta caído no caminho e o jumento e o leão parados perto dele. O leão não havia comido o corpo, nem despedaçado o jumento.
29 So di old profet karry di body put for di donkey kon go mourn and beri am for Bethel.
29 Aí o velho profeta pegou o corpo, pôs em cima do jumento e o levou de volta para Betel a fim de chorar sobre ele e sepultá-lo.
30 E beri am for en own family grave, den en and en shidren mourn for am and e kon sey, “Um, my broda, my broda!”
30 Ele o sepultou no seu próprio túmulo. Então ele e os seus filhos choraram sobre o corpo do profeta e diziam: — Ó meu irmão, meu irmão!
31 Afta dem beri am, di profet tell en shidren, “Wen I die, make una beri mi for dis grave where I beri dis profet put, den make una put my bones near en own.
31 Depois do sepultamento, o velho disse aos filhos: — Quando eu morrer, me sepultem neste túmulo e ponham o meu corpo perto do dele.
32 Bikos all di tins wey God kommand, wey e tok against di altar for Bethel and di place wey dem for dey woship for Samaria town, must happen.”
32 Porque certamente vai se cumprir a ameaça que ele fez por ordem de Deus, o Senhor , contra o altar de Betel e contra os lugares pagãos de adoração que existem nas cidades da região de Samaria.
33 King Jeroboam for Israel nor still shange from di bad tins wey e dey do, but e kontinue to dey choose priest from ordinary family make dem kon serve for di altar wey e build. Na pipol wey just like to bi priest, e dey make priest.
33 Ainda assim o rei Jeroboão não se arrependeu dos seus maus caminhos, mas continuou a escolher para sacerdotes homens de todo tipo a fim de servirem nos altares dos morros. O rei ordenava como sacerdote desses altares qualquer um que queria ser sacerdote.
34 Dis sin wey e kommit kon make en kingdom skata rish groun.
34 Esse seu pecado trouxe desgraça e destruição total para a sua família.
Atalhos do teclado
- Capítulo anterior←
- Próximo capítulo→
- Versículo anteriork
- Próximo versículoj
- Limpar seleçãoEsc
- Esta ajuda?
Estude este capítulo no WhatsApp
Peça à IA da Bíblia Fala para explicar 1 Reis 13, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.