1 Pedro 5

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs NAA

Sair da comparação
NAA Nova Almeida Atualizada 2017
1 Mi wey bi una fellow elder, wey si how Christ sofa and go share for God glory wey go soon kom, dey beg di eldas among una sey:
1 Aos presbíteros que há entre vocês, eu, presbítero como eles, testemunha dos sofrimentos de Cristo e, ainda, coparticipante da glória que há de ser revelada, peço
2 Make una kare for di sheep wey God give una whole, just as shepad dey kare for dia sheep. Make e nor bi like sey dem force una do am, but na as God wont am. Una nor dey do am bikos of money, but na bikos una won do am.
2 que pastoreiem o rebanho de Deus que há entre vocês, não por obrigação, mas espontaneamente, como Deus quer; não por ganância, mas de boa vontade;
3 And make una nor dey opress God pipol wey dey under una, instead make una bi ezample to dem.
3 não como dominadores dos que lhes foram confiados, mas sendo exemplos para o rebanho.
4 So wen di big shepad, Jesus Christ go kom, e go give una crown wey en glory nor go ever fade.
4 E, quando o Supremo Pastor se manifestar, vocês receberão a coroa da glória, que nunca perde o seu brilho.
5 For di same way, make una wey yong put body down for di eldas. Make una nor dey karry body up for each oda, bikos God dey oppoz proud pipol, but E dey favor doz wey dey honbol.
5 Peço igualmente aos jovens: estejam sujeitos aos que são mais velhos. Que todos se revistam de humildade no trato de uns com os outros, porque “Deus resiste aos soberbos, mas dá graça aos humildes.”
6 Make una put una body for groun bikos of God and wen di rite time rish, E go karry una up.
6 Portanto, humilhem-se debaixo da poderosa mão de Deus, para que ele, em tempo oportuno, os exalte.
7 Make una karry all una trobol give God, bikos E kare for una.
7 Lancem sobre ele todas as suas ansiedades, porque ele cuida de vocês.
8 Make una shine una eye well-well, bikos devil wey bi una enemy, bi like hongry lion wey dey shaut and dey find who e go chop.
8 Sejam sóbrios e vigilantes. O inimigo de vocês, o diabo, anda em derredor, como leão que ruge procurando alguém para devorar.
9 Make una nor gi-am shance, but make una faith strong, bikos una know sey na di same tin una brodas and sistas for evriwhere for dis world, dey sofa.
9 Resistam-lhe, firmes na fé, certos de que os irmãos de vocês, espalhados pelo mundo, estão passando por sofrimentos iguais aos de vocês.
10 Afta una don sofa small, God wey koll una with en grace enter en glory for Christ, go make una komplete, una leg go strong and una go get pawa.
10 E o Deus de toda a graça, que em Cristo os chamou à sua eterna glória, depois de vocês terem sofrido por um pouco, ele mesmo irá aperfeiçoar, firmar, fortificar e fundamentar vocês.
11 Make all pawa bi God own forever and ever. Amen!
11 A ele seja o domínio para sempre. Amém!
12 I tell my dear broda Silas sey, make e help mi rite dis small leta, so dat una heart go strong and make e tell una sey, all wetin dey happen to una, na as God wont am. So make una stand strong with en pawa.
12 Por meio de Silvano, que considero um irmão fiel, escrevo para vocês de forma resumida, exortando e testemunhando que esta é a genuína graça de Deus. Continuem firmes nessa graça.
13 God pipol for di church wey dey Babilon dey greet una and Mark, my pikin, dey greet una too.
13 Aquela que se encontra na Babilônia, também eleita, manda saudações, e o mesmo faz o meu filho Marcos.
14 Make una salot each oda with Jesus Christ love. Make peace dey with all of una wey dey inside Christ.
14 Saúdem uns aos outros com um beijo fraterno. Paz a todos vocês que estão em Cristo.

Ler em outra tradução

Comparar com outra

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar 1 Pedro 5, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.