1 Pedro 3

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs VC

Sair da comparação
VC Versão Católica
1 Make una wey bi wife, dey obey una husband. Even doh dem nor dey do wetin dem rite for God word, di way una dey bihave, fit make dem shange,
1 — ausente —
2 wen dem si una good karata and how una life pure rish.
2 having witnessed your pure conversation {carried out} in fear;
3 Make una beauti nor bi di one wey pipol dey only si like: to dey plait hair; dey wear gold or fine klot.
3 whose adorning let it not be that outward one of tressing of hair, and wearing gold, or putting on apparel;
4 Instead make e show sey Christ dey inside una and una don get gentol and kwayet spirit wey God go value.
4 but the hidden man of the heart, in the incorruptible {ornament} of a meek and quiet spirit, which in the sight of God is of great price.
5 Di wimen for olden days dey holy, bikos dem put dia hope for God hand and dem respet dia husband.
5 For thus also the holy women who have hoped in God heretofore adorned themselves, being subject to their own husbands;
6 As Sarah obey Abraham kon koll am, “My oga,” una go bi God pikin, if una dey do wetin good.
6 as Sarah obeyed Abraham, calling him lord; whose children ye have become, doing good, and not fearing with any kind of consternation.
7 Husbands, make una dey trit una wife with soft hand, bikos una know sey dem nor strong rish una; make una respet dem as pipol wey get God grace and life. If una dey do like dis, nor-tin go block una prayers.
7 {Ye} husbands likewise, dwell with {them} according to knowledge, as with a weaker, {even} the female, vessel, giving {them} honour, as also fellow-heirs of {the} grace of life, that your prayers be not hindered.
8 So, make una live for peace togeda, dey sorry for each oda; love one anoda and nor dey karry body up.
8 — ausente —
9 Make una nor take bad pay di bad wey pesin do una, instead, make una bless odas, bikos God koll una to bless pipol.
9 not rendering evil for evil, or railing for railing; but on the contrary, blessing {others}, because ye have been called to this, that ye should inherit blessing.
10 God word sey:
10 For he that will love life and see good days, let him cause his tongue to cease from evil and his lips that they speak no guile.
11 E must turn from di wikedness wey e dey do,
11 And let him avoid evil, and do good; let him seek peace and pursue it;
12 God dey si di pipol wey dey do good
12 because {the} eyes of {the} Lord {are} on {the} righteous, and his ears towards their supplications; but {the} face of {the} Lord {is} against them that do evil.
13 Who go fit do yu bad tin, if yu dey do good?
13 And who shall injure you if ye have become imitators of that which {is} good?
14 But if yu sofa bikos yu dey do good, make yu nor fear doz wiked pipol, bikos God don bless yu bi dat.
14 E até sereis felizes, se padecerdes alguma coisa por causa da justiça!
15 For una heart, make una make Christ una Oga God and make una ready to ansa anybody wey ask una about di hope wey una get.
15 Portanto, não temais as suas ameaças e não vos turbeis. Antes santificai em vossos corações Cristo, o Senhor. Estai sempre prontos a responder para vossa defesa a todo aquele que vos pedir a razão de vossa esperança, mas fazei-o com suavidade e respeito.
16 But make una do am with gentolness and respet, dey make sure sey una mind klean, so dat pipol wey dey tok bad about di good tins wey una dey do for Christ, go shame for di bad wey dem dey tok.
16 Tende uma consciência reta a fim de que, mesmo naquilo em que dizem mal de vós, sejam confundidos os que desacreditam o vosso santo procedimento em Cristo.
17 E betta to sofa for wetin good, dan for bad one if na so God wont am.
17 Aliás, é melhor padecer, se Deus assim o quiser, por fazer o bem do que por fazer o mal.
18 Bikos of sin, Christ sofa.
18 Pois também Cristo morreu uma vez pelos nossos pecados - o Justo pelos injustos - para nos conduzir a Deus. Padeceu a morte em sua carne, mas foi vivificado quanto ao espírito.
19 As spirit, e kon go prish
19 É neste mesmo espírito que ele foi pregar aos espíritos que eram detidos no cárcere, àqueles que outrora, nos dias de Noé, tinham sido rebeldes,
20 bikos dem nor do wetin God tok. God get patient for dem wen Noah dey build di ark, but na only di eight pipol wey dey inside di ark save from di wota.
20 quando Deus aguardava com paciência, enquanto se edificava a arca, na qual poucas pessoas, isto é, apenas oito se salvaram através da água.
21 Dis show how baptizim go save us, nor bi just to wosh dirty komot for pesin body, but na to show sey wi get good mind for God thru di way wey Jesus Christ take raiz-up
21 Esta água prefigurava o batismo de agora, que vos salva também a vós, não pela purificação das impurezas do corpo, mas pela que consiste em pedir a Deus uma consciência boa, pela ressurreição de Jesus Cristo.
22 go heaven kon go sidan for God rite hand, where e dey rule di angels and doz wey get pawa.
22 Esse Jesus Cristo, tendo subido ao céu, está assentado à direita de Deus, depois de ter recebido a submissão dos anjos, dos principados e das potestades.

Ler em outra tradução

Comparar com outra

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar 1 Pedro 3, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.